Hieronder staat de songtekst van het nummer Local Champion , artiest - Nneka met vertaling
Originele tekst met vertaling
Nneka
Shebi I be half caste, because I carry colour follow body, borrow pose
Shebi I be villager, because I get swag wey lagos woman no get
You talk sey I be illiterate because I get waffi attitude for inside my blood
I no go lie, I tried to adjust to your oyibo Lagos style, but I failed
I be Naija reggae, I be warri reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Waffi reggae, I be Naija reggae

Make we no lie, na you talk sey my food resemble mama put own
But you must confess, na my local way dey sweet you pass
Shebi you dey miss me now, coz I no wear skirt, koi koi shoe and weave-on
Because I no like your flashy way, you dump originality, dump, dump me
I be Naija reggae, I be warri reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Waffi reggae, I be Naija reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Naija reggae, warri reggae
Dem born me near Okprikoko village
Warri reggae, waffi reggae
Dem see me for your Lagos city poster
I be Naija reggae, I be warri reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Waffi reggae, I be Naija reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Shebi, ik ben een halve kaste, want ik draag kleur, volg het lichaam, leen pose
Shebi Ik ben een dorpeling, want ik krijg swag wey lagos vrouw no get
Je praat sey ik ben analfabeet want ik krijg een waff houding voor in mijn bloed
Ik ga niet liegen, ik probeerde me aan te passen aan je oyibo Lagos-stijl, maar ik faalde
Ik ben Naija reggae, ik ben warri reggae
Ik ben geboren in de buurt van het dorp Okporikoko
Ik ben warri reggae, dem zegt dat ik wafi mugu ben
Maar ze zien me voor je stadsposter in Lagos
Waffi-reggae, ik ben Naija-reggae

Laat ons niet liegen, nee je praat sey mijn eten lijkt op mama zet het zelf
Maar je moet bekennen, na mijn lokale manier, dey sweet you pass
Shebi, je mist me nu, want ik draag geen rok, koi koi-schoen en weefpatroon
Omdat ik je flitsende manier niet leuk vind, dump je originaliteit, dump, dump mij
Ik ben Naija reggae, ik ben warri reggae
Ik ben geboren in de buurt van het dorp Okporikoko
Ik ben warri reggae, dem zegt dat ik wafi mugu ben
Maar ze zien me voor je stadsposter in Lagos
Waffi-reggae, ik ben Naija-reggae
Ik ben geboren in de buurt van het dorp Okporikoko
Ik ben warri reggae, dem zegt dat ik wafi mugu ben
Maar ze zien me voor je stadsposter in Lagos
Naija reggae, warri reggae
Ik ben geboren in de buurt van het dorp Okprikoko
Warri reggae, waff reggae
Dem zie me voor je Lagos stadsposter
Ik ben Naija reggae, ik ben warri reggae
Ik ben geboren in de buurt van het dorp Okporikoko
Ik ben warri reggae, dem zegt dat ik wafi mugu ben
Maar ze zien me voor je stadsposter in Lagos
Waffi-reggae, ik ben Naija-reggae
Ik ben geboren in de buurt van het dorp Okporikoko
Ik ben warri reggae, dem zegt dat ik wafi mugu ben
Maar ze zien me voor je stadsposter in Lagos
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt