Babylon - Nneka
С переводом

Babylon - Nneka

Альбом
My Fairy Tales
Год
2015
Язык
`Engels`
Длительность
273000

Hieronder staat de songtekst van het nummer Babylon , artiest - Nneka met vertaling

Tekst van het liedje " Babylon "

Originele tekst met vertaling

Babylon

Nneka

Оригинальный текст

As you dey so

U dey bow ur head

As u dey there so

U dey shed those tears

My broda make u stand up

This life u got nothing to loose

My sister make u wake up

Journey wen u don waka no be invane

Me I know say

You dey work well well

You don sweat well well;

suffer suffer well well

Waka waka well well

Why my people dey suffa for this naija

Why my people dey suffa for Africa

For the people of the ghettos

Na blood shed and sorrow dey rain

Dem don blind our eyes with dem wordly things

Say 'd battle never finish oh it just begins

Saro wiwa talk am, azikiwe talk am awolowa talk am

U na no dey hear u fit kill d' messenger

But u no fit kill the message

Kill me messenger, u no fit kill the message

Why my people dey sufa for Africa

Why my people dey suffa for this naija, in babylon

Suffer suffa, oh naija

Suffer aahhhh?

Africa

In you babylon

On our way to zion

Перевод песни

Zoals je wilt

Buig je hoofd

Zoals je daar bent, dus

Je hebt die tranen vergoten

Mijn broda laat je opstaan

In dit leven heb je niets te verliezen

Mijn zus maakt je wakker

Journey wen u don waka no be invane

Ik weet het zeg

Je werkt goed goed

Je zweet niet goed;

lijden goed lijden

Waka waka goed goed

Waarom mijn mensen suffa vragen voor deze naija

Waarom mijn mensen suffa weigeren voor Afrika

Voor de mensen van de getto's

Na bloedvergieten en verdriet dey regen

Dem don verblind onze ogen met dem wereldse dingen

Zeg dat de strijd nooit eindigt, oh, het begint gewoon

Saro wiwa praten ben, azikiwe praten ben awolowa praten am

Je hoort je niet passen kill d' messenger

Maar je past niet, dood het bericht

Dood me boodschapper, je past niet, dood het bericht

Waarom mijn mensen dey suffa voor Afrika

Waarom mijn mensen suffa weigeren voor deze naija, in Babylon

Lijd suffa, oh naija

Last van aahhh?

Afrika

In jou babylon

Op weg naar Zion

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt