Hieronder staat de songtekst van het nummer Oya Come Make We Go , artiest - 2Baba, Sauti Sol met vertaling
Originele tekst met vertaling
2Baba, Sauti Sol
oya come we go
make we go to all the places wey we talk say we go like to go before
make we go, make we see
wetin them dey do for there
make we feel am make we check am
if na two head them dey use we go know whether na truth or whether na lie dem
dey blow oya come make we go oya come make we go
oya come we go
make we go to all the places wey we talk say we go like to go before make we go,
make we see
wetin them dey do for there
make we feel am make we check am
if na two head them dey use we go know thats how we learn new something
we go know if na truth or na lie dem dey blow
oya come make we go oya come make we go
i know people keep on telling you there’s nothing like a miracle if you try in
this circle of life but I am an example i know that you can make it in this
life
if only you try to stand up and big up your chest but let nobody tell you make
you Naijaextra.com settle for less whenever you are afraid,
just hold my hands sharp sharp show make we alele dey go
oya come we go make we go to all the places wey we talk say we go like to go
before
make we go, make we see
wetin them dey do for there make we feel am make we check am
if na two head them dey use we go know but na after we go we go know whether na
truth or whether na lie dem dey blow
oya come make we go oya come make we go
oya come we go
make we go to all the places wey we talk say we go like to go before make we go,
make we see wetin them dey do for there make we feel am make we check am
if na two head them dey use we go know thats how we learn new something we go
know if na truth or na lie dem dey blow
oya come make we go oya come make we go
A child is born into this world
she takes one step and two step and what next?
a life to remember (???) if you dont try, you dont get and if you dont go
then you never ever know (no) if you dont jump, you never fly and if you dont
fall then you never feel the pain cos time is a healer
pain is a teacher music is a stress relief i will be a believer
oya come we go (wan ne)
make we go to all the places wey we talk say we go like to go before make we go,
make we see
wetin them dey do for there make we feel am make we check am if na two head
them dey use we go know but na after we go we go know whether na truth or
whether na lie dem dey blow
oya come make we go oya come make we go
oya come we go make we go to all the places wey we talk say we go like to go
before make we go, make we see wetin them dey do for there make we feel am make
we check am
if na two head them dey use we go know thats how we learn new something we go
know if na truth or na lie dem dey blow oya come make we go oya come make we go
oya kom we gaan
laten we naar alle plaatsen gaan waar we praten, zeggen we gaan graag eerder
laat ons gaan, laat ons zien
wetin ze dey doen voor daar
laten we voelen ben laten we checken ben
als er twee hoofden ze niet gebruiken, gaan we weten of het waar is of dat het niet liegt
dey blow oya kom laat we gaan oya kom laat we gaan
oya kom we gaan
laten we naar alle plaatsen gaan waar we praten, zeggen dat we gaan, voordat we gaan,
laat ons zien
wetin ze dey doen voor daar
laten we voelen ben laten we checken ben
als er twee hoofden ze niet gebruiken, gaan we weten dat is hoe we iets nieuws leren
we gaan weten of na de waarheid of na leugen dem dey blow
oya kom laat we gaan oya kom laat we gaan
ik weet dat mensen je blijven vertellen dat er niets boven een wonder gaat als je het probeert
deze cirkel van het leven, maar ik ben een voorbeeld, ik weet dat je het kunt maken in deze
leven
als je maar probeert op te staan en je borst groot te maken, maar laat niemand je vertellen dat je maakt
je Naijaextra.com neemt genoegen met minder als je bang bent,
houd gewoon mijn handen scherp scherp laat zien dat we alele dey go
oya kom we gaan laten we gaan naar alle plaatsen waar we praten zeggen we gaan graag gaan
voordat
laat ons gaan, laat ons zien
wetin ze dey doen want daar laten we voelen dat we check am
als er twee hoofden ze dey gebruiken we gaan weten maar na we gaan we gaan weten of na
waarheid of niet liegen dem dey blow
oya kom laat we gaan oya kom laat we gaan
oya kom we gaan
laten we naar alle plaatsen gaan waar we praten, zeggen dat we gaan, voordat we gaan,
laten we ze zien, dey doen, want daar laten we ons voelen, laten we kijken
als er twee hoofden ze dey gebruiken we gaan weten dat is hoe we leren nieuwe iets we gaan
weet of het waar is of niet liegt dem dey blow
oya kom laat we gaan oya kom laat we gaan
Er wordt een kind op deze wereld geboren
ze zet één stap en twee stappen en wat nu?
een leven om te onthouden (???) als je het niet probeert, krijg je het niet en als je niet gaat
dan weet je nooit (nee) als je niet springt, je nooit vliegt en als je niet springt
vallen, dan voel je nooit de pijn, want tijd is een genezer
pijn is een leraar muziek is een stressverlichting ik zal een gelovige zijn
oya kom we gaan (wanne)
laten we naar alle plaatsen gaan waar we praten, zeggen dat we gaan, voordat we gaan,
laat ons zien
wetin ze doen, want daar laten we ons voelen, laten we controleren of er twee hoofden zijn
ze gebruiken we gaan weten, maar nadat we gaan, gaan we weten of na de waarheid of?
of na lie dem dey blow
oya kom laat we gaan oya kom laat we gaan
oya kom we gaan laten we gaan naar alle plaatsen waar we praten zeggen we gaan graag gaan
voordat we gaan, laten we zien dat we ze doen, want daar laten we ons voelen
we checken am
als er twee hoofden ze dey gebruiken we gaan weten dat is hoe we leren nieuwe iets we gaan
weet of het waar of niet liegt dem dey blow oya kom laat we gaan oya kom laat we gaan
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt