Hieronder staat de songtekst van het nummer African Problems , artiest - Seun Kuti met vertaling
Originele tekst met vertaling
Seun Kuti
But I must talk am
I go dey sing am
I go dey shout am
Make dem dey hear am
I go dey sing am
I go dey talk am
I must shout am
Make dem dey hear am
I must try to teach the people a new mentality
Make dem appreciate Africa’s superiority
Make dem know say no be so things suppose to be
Na leader dey put us for this mediocrity
Take away our peace our liberty
Leave us to leave in endless pain and poverty
We no understand this their government policy
We dey sell us into second slavery
Make you help me ask them brother
Why we no get food chop
Make you help me ask them sister
Why we no get houses to stay
Salute my brother wey dey die
Die for the future of Africa
Salute my brother wey dey fight
Fight for the future of Africa
Unless we start to (Thinky thinky)
Think of tomorrow (Thinky thinky)
Fight for the future (Fighty fighty)
Them won sell us away (Think thinky,
thinky thinky, fighty fighty, fighty, fighty)
Them won sell us away (Think thinky,
thinky thinky, fighty fighty, fighty, fighty)
I must try to teach the people a new mentality
Make dem appreciate Africa’s superiority
Make dem know say no be so things suppose to be
Na leader dey put us for this mediocrity
Take away our peace our liberty
Leave us to leave in endless pain and poverty
We no understand this their government policy
We dey sell us into second slavery
Maar ik moet praten over
Ik ga dey sing am
Ik ga dey shout am
Laat dem dey horen am
Ik ga dey sing am
Ik ga dey talk am
Ik moet schreeuwen am
Laat dem dey horen am
Ik moet proberen de mensen een nieuwe mentaliteit bij te brengen
Laat dem de superioriteit van Afrika waarderen
Laat ze weten dat ze nee zeggen, zodat de dingen zouden moeten zijn
Na leider dey zet ons voor deze middelmatigheid
Neem onze vrede onze vrijheid weg
Laat ons achter in eindeloze pijn en armoede
We begrijpen dit niet van hun overheidsbeleid
We verkopen ons niet in tweede slavernij
Laat je me helpen, vraag het hun broer
Waarom we geen gehakt krijgen
Laat je me helpen, vraag het hun zus
Waarom we geen huizen krijgen om te blijven
Groet mijn broer wey dey die
Sterven voor de toekomst van Afrika
Groet mijn broer wey dey fight
Vecht voor de toekomst van Afrika
Tenzij we beginnen (Thinky thinky)
Denk aan morgen (Thinky thinky)
Vecht voor de toekomst (Fighty fighty)
Ze wonnen ons weg te verkopen (denk na,
Thinky Thinky, strijdlustig, strijdlustig, strijdlustig)
Ze wonnen ons weg te verkopen (denk na,
Thinky Thinky, strijdlustig, strijdlustig, strijdlustig)
Ik moet proberen de mensen een nieuwe mentaliteit bij te brengen
Laat dem de superioriteit van Afrika waarderen
Laat ze weten dat ze nee zeggen, zodat de dingen zouden moeten zijn
Na leider dey zet ons voor deze middelmatigheid
Neem onze vrede onze vrijheid weg
Laat ons achter in eindeloze pijn en armoede
We begrijpen dit niet van hun overheidsbeleid
We verkopen ons niet in tweede slavernij
Common, Black Thought, Seun Kuti • 2021
Shank feat. Seun Kuti, KaySwitch, Vector and Davido, Shank, Davido • 2015
Seun Kuti, Egypt 80 • 2016
adekunle gold, Seun Kuti • 2018
Seun Kuti • 2008
Seun Kuti • 2008
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt