Oluwa Burna - Burna Boy
С переводом

Oluwa Burna - Burna Boy

Альбом
On a Spaceship
Год
2015
Язык
`Engels`
Длительность
179530

Hieronder staat de songtekst van het nummer Oluwa Burna , artiest - Burna Boy met vertaling

Tekst van het liedje " Oluwa Burna "

Originele tekst met vertaling

Oluwa Burna

Burna Boy

Оригинальный текст

She be yi mon lo be o

Emi o lo be o

She be yi mon lo be o

Emi o lo be o

Make i introduce

To the people wey wan make i lose

Cause oluwa burna too dey talk e truth

And e don reach stage wey some people want to prosecute

Wan press me make i turn mute

Wetin you go do

Make i ask you if to say na you

If you try to put your leg inside my shoe

You go see say e no easy to do wetin i dey do

i no dey

Won ni oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

Oluwa burna no get e comma

Ara kuni mi sho gbo

Oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

He no dey suffer he go discover

Mo ni ara kuni mi sho gbo

Omo as e don happen

If you feeling guilty pray make the song slap you

I don dey hear many things wey i no gbadu

Make i tell you to echo my love na so

Oooooh no be to dey shout

Is the living testimony me dey talk about

Until you see am with eye you go dey doubt

No be everything you go see wey you go yarn

Won ni oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

Oluwa burna no get e comma

Ara kuni mi sho gbo

Oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

He no dey suffer he go discover

Mo ni ara kuni mi sho gbo

Omo wetin dey happen wetin dey sup

Everybody wan talk

Wetin dey shele, wetin you talk

Emi no mo tan so o

Omo tan gbo

If you dey for party play my gbedu non stop

Whether you like it or not, I go dey here very long

Na the gbedu for the street awon temi wan jooo

Won ni oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

Oluwa burna no get e comma

Ara kuni mi sho gbo

Oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

He no dey suffer he go discover

Mo ni ara kuni mi sho gbo

Wetin person go do wey tey no go watch him talk about

Wetin person go do wey tey no go watch him talk about

Ma lo be

My brother no go there o

Ma lo be

My brother no go there o

Ma lo be

My brother no go there o

Ma lo be

My brother no go there o

Перевод песни

Ze is yi mon lo be o

Emi o lo be o

Ze is yi mon lo be o

Emi o lo be o

Laat ik je voorstellen

Aan de mensen die we maken dat ik verlies

Oorzaak oluwa burna ook dey talk e waarheid

En e don bereiken stadium wey sommige mensen willen vervolgen

Wan druk op me, laat me dempen

Wat ga je doen?

Laat ik je vragen of ik nee wil zeggen

Als je probeert je been in mijn schoen te steken

Je gaat zien zeg e nee makkelijk om te doen wetin i dey do

ik geen dey

Won ni oluwa burna titi een hoek

Ara kuni mi sho gbo mi

Oluwa burna geen komma

Ara kuni mi sho gbo

Oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

Hij hoeft niet te lijden, hij gaat ontdekken

Mo ni ara kuni mi sho gbo

Omo als e don gebeuren

Als je je schuldig voelt, laat het lied je dan slaan

Ik hoor niet veel dingen wey i no gbadu

Laat ik je zeggen dat je mijn liefde moet herhalen na zo

Oooooh nee, je moet schreeuwen

Is het levende getuigenis waar ik het over heb?

Totdat je ziet ben met oog ga je dey twijfel

Nee wees alles wat je gaat zien we gaan garen

Won ni oluwa burna titi een hoek

Ara kuni mi sho gbo mi

Oluwa burna geen komma

Ara kuni mi sho gbo

Oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

Hij hoeft niet te lijden, hij gaat ontdekken

Mo ni ara kuni mi sho gbo

Omo wetin dey happen wetin dey sup

Iedereen wil praten

Wetin dey shele, wetin you talk

Emi no mo tan so o

Omo tan gbo

Als je zin hebt in een feestje, speel dan non-stop mijn gbedu

Of je het nu leuk vindt of niet, ik ga hier heel lang heen

Na de gbedu voor de straat awon temi wan jooo

Won ni oluwa burna titi een hoek

Ara kuni mi sho gbo mi

Oluwa burna geen komma

Ara kuni mi sho gbo

Oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

Hij hoeft niet te lijden, hij gaat ontdekken

Mo ni ara kuni mi sho gbo

Wetin persoon ga doen wey tey no go kijk hem praten over

Wetin persoon ga doen wey tey no go kijk hem praten over

Ma lo be

Mijn broer gaat daar niet heen

Ma lo be

Mijn broer gaat daar niet heen

Ma lo be

Mijn broer gaat daar niet heen

Ma lo be

Mijn broer gaat daar niet heen

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt