Collateral Damage - Burna Boy
С переводом

Collateral Damage - Burna Boy

Год
2019
Язык
`Engels`
Длительность
197550

Hieronder staat de songtekst van het nummer Collateral Damage , artiest - Burna Boy met vertaling

Tekst van het liedje " Collateral Damage "

Originele tekst met vertaling

Collateral Damage

Burna Boy

Оригинальный текст

No be for here wey dem born Jesus, ehee

My country problem e pass Jesus

Because na we be our own problem, ehee

Na who go come reason well?

Well well well

Oya dey there ooo

Ambassador go dey chop (dey there o)

And Governor go dey chop (dey there o)

And President go dey chop (dey there o)

When dem say make we jump we go jump (dey there o)

Some people go somersault

Dem get headache we go drink Panadol (dey there o)

Meanwhile president go dey chop (dey there o)

And Governor go dey chop (dey there o)

Na who, na who dey here?

Money dey here

The Thiefi thiefi come major

Wey make the suffer come dey here?

Suffer yapa mukutun, brukutum

Wey dey make people sukun

Tukutum, won ni inu won o dun

Brukutum, suffer yapa mutukum

The people do you well well

And dem dey laugh you well well

And dem dey see as e deh sele

Them sef dey flenjor well well

Yeah, yeah ooh

My people suffer well well

Police dey slap here well well

Hungry dey wire dem well well

Oluwa oluwa oluwa ooo

Oya dey there ooo

Ambassador go dey chop (dey there o)

And Governor go dey chop (Dey there o)

And President go dey chop

Dem dey say make we jump we go jump

Some people go somersault

Dem go dey get headache no go drink Panadol

Meanwhile president go dey chop

And Governor go dey chop

My people serve they fear too much

We fear the thing we no see

One day all of us go die

We always get reason to fear

Fight for your right o you go to fear

Police go slap you, you go to fear

Fight for your pikin dem no go to fear

You go to fear fear fear

Ambassador go dey chop (dey there o)

And Governor go dey chop

And President go dey chop

Dem dey say make we jump we go jump

Some people go somersault

Dem go dey get headache no go drink Panadol

Meanwhile president go dey chop (dey there o)

And Governor go dey chop (Oya dey there o)

Перевод песни

Nee, wees hier, we zijn geboren Jezus, ehee

Mijn land probleem e pass Jesus

Omdat we niet ons eigen probleem zijn, ehee

Na wie gaat goed redeneren?

Nou nou nou

Oya dey daar ooo

Ambassadeur ga dey chop (dey there o)

En Gouverneur ga dey chop (dey there o)

En president ga dey chop (dey there o)

Als ze zeggen dat we springen, gaan we springen (dey there o)

Sommige mensen maken een salto

Dem krijgen hoofdpijn, we gaan Panadol drinken (dey there o)

Ondertussen president go dey chop (dey there o)

En Gouverneur ga dey chop (dey there o)

Na wie, na wie hier?

Geld is hier

De diefdieven komen majoor

Kunnen we het lijden hier laten komen?

Lijd aan yapa mukutun, brukutum

Wey dey maakt mensen sukun

Tukutum, won ni inu won o dun

Brukutum, lijd yapa mutukum

De mensen doen je goed

En dem dey lachen je goed goed

En dem dey zien als e deh sele

Ze sef dey flenjor goed goed

Ja, ja ooh

Mijn mensen hebben goed te lijden

Politie dey klap hier goed goed

Honger dey draad dem goed goed

Oluwa oluwa oluwa ooo

Oya dey daar ooo

Ambassadeur ga dey chop (dey there o)

En Gouverneur ga dey chop (Dey there o)

En president ga dey chop

Dem dey zeggen laten we springen we gaan springen

Sommige mensen maken een salto

Dem go dey krijgt hoofdpijn no go drink Panadol

Ondertussen president go dey chop

En Gouverneur ga dey chop

Mijn mensen dienen waar ze te bang voor zijn

We zijn bang voor wat we niet zien

Op een dag gaan we allemaal dood

We hebben altijd reden tot angst

Vecht voor je recht, je gaat naar angst

Politie gaat je slaan, je gaat bang

Vecht voor je pikin dem no go to fear

Je gaat angst, angst, angst

Ambassadeur ga dey chop (dey there o)

En Gouverneur ga dey chop

En president ga dey chop

Dem dey zeggen laten we springen we gaan springen

Sommige mensen maken een salto

Dem go dey krijgt hoofdpijn no go drink Panadol

Ondertussen president go dey chop (dey there o)

En Gouverneur ga dey chop (Oya dey there o)

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt