Hieronder staat de songtekst van het nummer 20 10 20 , artiest - Burna Boy met vertaling
Originele tekst met vertaling
Burna Boy
Shey you never hear
About the things wey happen there Abi your eye never clear
Mankind so wicked
Lets talk about my government open your mind and your ears Wetin happen
Shey na jazz o
Make my people suffer suffer All their nyanshes don dey open Everything don
scatter scatter
20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so WATER OOO WATER runaway my eyes Nothing you go talk wey go justify the
case of thir murder
The chief of staff, th commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo IJOBA
All your atrocity
All of your corner corner
Make all the DEADBODY disturb you for your dream
The money wey you thief yapa for your azza You don turn our graduates to common
beggars All the book them go no matter
Cuz you no go get job if you no know godfather
The Chief of staff, the commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo IJOBA
All your atrocity
All of your corner corner
Make all the DEADBODY disturb you for your dream
20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so WATER OOO WATER runaway my eyes Nothing you go talk wey go justify the
case of their murder
We give them many chances Dem FAIL my people
And When we cry for justice Them kill my people
Walahi ALL of YOU
Their lives are on you
We no go ever forget all the youths Wey die for TOLLGATE
Shey je hoort het nooit
Over de dingen die daar gebeuren, Abi, je oog is nooit helder
De mensheid zo slecht
Laten we praten over mijn regering, open je geest en je oren Wetin gebeurt
Shey na jazz o
Laat mijn mensen lijden Al hun nyanshes don dey open Alles don
verstrooiing verstrooiing
20 oktober 2020
Je draagt leger, vermoord veel jongeren voor Lekki
Na dus WATER OOO WATER weggelopen mijn ogen Niets wat je gaat praten wey gaan rechtvaardigen de
geval van drie moorden
De stafchef, de bevelhebber en het leger voeren het bevel uit
Mijnheer de president, mijnheer de gouverneur
Godfather, gbo gbo IJOBA
Al je gruweldaden
Je hele hoekje
Laat alle DEADBODY je storen voor je droom
Het geld, jij dief, yapa voor je azza Je verandert onze afgestudeerden niet in gewoon
bedelaars Alle boeken gaan, maakt niet uit
Want je kunt niet gaan werken als je peetvader niet kent
De stafchef, de commandant en het leger voeren het bevel uit
Mijnheer de president, mijnheer de gouverneur
Godfather, gbo gbo IJOBA
Al je gruweldaden
Je hele hoekje
Laat alle DEADBODY je storen voor je droom
20 oktober 2020
Je draagt leger, vermoord veel jongeren voor Lekki
Na dus WATER OOO WATER weggelopen mijn ogen Niets wat je gaat praten wey gaan rechtvaardigen de
geval van hun moord
We geven ze veel kansen Dem FAIL my people
En als we om gerechtigheid roepen, vermoorden ze mijn volk
Walahi ALLES van jullie
Hun leven hangt van jou af
We gaan nooit alle jongeren vergeten Wey die for TOLLGATE
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt