Hieronder staat de songtekst van het nummer Omoge Mi , artiest - P-Square met vertaling
Originele tekst met vertaling
P-Square
Yeah
Girl why yeah yeah
Omoge mi
Ati padi mi
He eh
Oremi eh
Girl why yeah yeah
So many times I wonder why
Tears dey for my eyes
For so long me I no know
Say my girl friend and my best friend
They play me and them no send
This na the thing way dey make me feel so
I bin forgive her the other time
She was begging to be mine
I told her not to cry
That everything will be alright
But now I wonder why
It has to be this guy
This na my only best friend
If na you, tell me wetin you go do your girl friend
Omoge ti mo feran
Ti emi feran, ti emi fe ri
Omoge mi ati padi mi
Won ti semi nkan ti o da
Wetin you go do your best friend?
This na padi mi, oremi eyi e eh
Girl why yeah yeah
No
I no go fit take am any more
Lai lai
She suppose to be my wife
To bring the light in our lives
To my personal person
I don learn my lesson
And I dey swear
This no go happen again oh
This Na my biggest mistake eh
And my friends no go see me again
And my girl no put me for shame
Girl, uuuhhh uhhh
Oremi eh, eh
No, no, no, no, no, no, no
I no go fit take am any more
Ja
Meisje waarom yeah yeah
Omoge mi
Ati padi mi
hij eh
Oremi hé
Meisje waarom yeah yeah
Zo vaak vraag ik me af waarom?
Ik heb tranen in mijn ogen
Al zo lang ik weet het niet
Zeg mijn vriendin en mijn beste vriend
Ze spelen mij en ze niet verzenden
Dit is niet de manier waarop ik me zo voel
Ik vergeef haar de andere keer
Ze smeekte om de mijne te zijn
Ik heb haar gezegd niet te huilen
Dat alles goed komt
Maar nu vraag ik me af waarom
Het moet deze man zijn
Dit is mijn enige beste vriend
Als je dat niet bent, vertel me dan dat je je vriendin gaat doen
Omoge ti mo feran
Ti emi feran, ti emi fe ri
Omoge mi ati padi mi
Won ti semi nkan ti o da
Ga je je beste vriend doen?
Dit na padi mi, oremi eyi eeh
Meisje waarom yeah yeah
Nee
Ik ga niet meer passen, ik ben niet meer
Lai lai
Ze veronderstelt mijn vrouw te zijn
Om het licht in ons leven te brengen
Aan mijn persoonlijke
Ik leer mijn les niet
En ik zweer het je
Dit kan niet meer gebeuren oh
Dit is mijn grootste fout eh
En mijn vrienden gaan me nog een keer zien
En mijn meisje nee, schaam me
Meisje, uuuhhh uhhh
Oremi eh, eh
Nee nee nee nee nee nee nee
Ik ga niet meer passen, ik ben niet meer
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt