Hieronder staat de songtekst van het nummer Oga Police , artiest - P-Square met vertaling
Originele tekst met vertaling
P-Square
Na which kind yawa bi dis yi e
Ooh
I was driving, wasn’t speeding so fast
I just dey go jeje, I no high
See this honey
She was looking so fly
As I dey try to step up to her
Then she said hi
Come on, baby, make you step into my car
Me I go take you to a place
Wey you go like, I no lie
Make you sit back relax and feel fine
Cos seriously I get plans
Then all of a sudden see then them a coming
They tell me make I stop but I don’t know why
Who be that, the police
They took my papers from me
And I say Sir
Why you do me so
Oga police e
Wetin be dis e
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be dis e
Why you doing dis e
Oh, no
See wetin I dey miss
Oga police e
Wetin be this e
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be dis e
Why you doing dis e
Oh no
Oga police yi e
Na which kind yawa be dis yi e
Oh no
Na so we dey for beer parlor just dey jolly
With a friend from America
Wey get money
And for my front
Ishiewu and turkey
Different kind of shayo
We dey make eye doti
Plenty bobos just dey make the noise (Hey!)
Enough chickitos just dey make their choice (One more plate)
As I dey hail my guy
Begin dey wash my hand e
I just dey start e
Then all of a sudden, see then them a coming
Everybody start to run
But I don’t know why
Who be dat, the police
They put their handcuffs on me
Then I say, Sir, na wetin I do
Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you
I no know oh
Even though you be superstar
Them go still come embarrass you
Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you
Oga police e
Wetin be this e
Na which kind yawa be this e
No, no
Na which kind yawa be this e
No, no, no, no, no, no, no, no
For my woman, to my friends
Na welke soort yawa bi dis yi e
Ooh
Ik reed, reed niet zo snel
Ik ga gewoon jeje, ik ben niet high
Zie deze schat
Ze zag er zo uit
Terwijl ik probeer om op haar af te stappen
Toen zei ze hallo
Kom op, schat, laat je in mijn auto stappen
Ik ga je naar een plek brengen
Wey je gaat zoals, ik lieg niet
Laat je achterover leunen, ontspannen en je goed voelen
Want serieus, ik krijg plannen
Dan zie je ineens dat ze komen
Ze vertellen me dat ik moet stoppen, maar ik weet niet waarom
Wie is dat, de politie
Ze hebben mijn papieren van me afgepakt
En ik zeg meneer
Waarom doe je mij zo?
Oga politie e
Wetin zijn dis e
Je maakt me gewoon druk, maakt me boos
Na welke soort yawa zijn dis e
Waarom doe je dis e
Oh nee
Zie wetin ik dey miss
Oga politie e
Dat is dit e
Je maakt me gewoon druk, maakt me boos
Na welke soort yawa zijn dis e
Waarom doe je dis e
Oh nee
Oga politie yi e
Na welke soort yawa is dis yi e
Oh nee
Nee, dus we zoeken naar een biersalon, gewoon vrolijk
Met een vriend uit Amerika
Wey krijgen geld
En voor mijn voorkant
Ishiewu en kalkoen
Ander soort shayo
We maken eye doti
Veel bobo's maken gewoon het geluid (Hey!)
Genoeg chickitos maken gewoon hun keuze (Nog een bord)
Terwijl ik mijn man begroet
Begin dey was mijn hand e
Ik begin gewoon niet met e
Dan ineens, zie je ze komen
Iedereen begint te rennen
Maar ik weet niet waarom
Wie is dat, de politie
Ze deden me hun handboeien om
Dan zeg ik, mijnheer, na wetin I do
Zeg eens
Na wetin ga je doen voor dit leven
Wey politie no go kom je lastig vallen
ik weet het niet oh
Ook al ben je een superster
Ze gaan je nog steeds in verlegenheid brengen
Zeg eens
Na wetin ga je doen voor dit leven
Wey politie no go kom je lastig vallen
Oga politie e
Dat is dit e
Na welke soort yawa is dit e
Nee nee
Na welke soort yawa is dit e
Nee, nee, nee, nee, nee, nee, nee, nee
Voor mijn vrouw, voor mijn vrienden
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt