Hieronder staat de songtekst van het nummer Bunieya Enu , artiest - P-Square met vertaling
Originele tekst met vertaling
P-Square
Oh oh oh oh oh !
Oh oh oh oh
Oh oh oh oh oh oh oh oh
As we dey celebrate
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate (2x)
We thank God oooh
Baba you too much oooh
We thank God oooh
You too much oh, you too much oh
Chei, see
The way we dey spend this money no dey fear me (fear me)
I got so many people wey dem dey dare me (eeh)
Ba-ba Back in the days nobody send me
Now dem come dey near me, cause dem want to see me fail
Thank God its Friday (Friday)
And I go rock am like my bai-day
Oh Oh Oh
Im so excited (excited)
So everybody show your style eeh
As we dey celebrate
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate (2x)
We Thank God oooh
Baba you too much oooh
We thank God oooh
You too much oh, you too much oh
That’s why we celebrate
Let’s celebrate
Now, put your hands in the air
Wave’em up like you just don’t care (care)
I know sey we pop champagne (eeh)
Jubilate and no complain oh
Na so we dey do am everyday
Kpata Kpata we go kneel down dey pray
Scatter them, dey go start to dey craze oh
Na wetin remain oh
Ima no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
So make you no mind them oh
No do gragra, no send them oh
Come join body, make we blend them oh
Make you dey tell them sey
Thank God its Friday (friday)
And I go rock am like my bai-day
Oh Oh Oh
Im so excited (excited)
So everybody show your style eeh
As we dey celebrate
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate (2x)
We thank God oooh
Baba you too much oooh
We thank God oooh
You too much oh, you too much oh
That’s why we celebrate
Let’s celebrate
As we dey celebrate, we dey jubilate
Omo no player hating, make you no dey underate
Na we dey calculate, You dey speculate
Me I no send them oh, no send then oh
But thank God it’s Friday and I go rock am like my bai-
Day
Oh Oh Oh Oooh
I’m so excited (excited)
So everybody (eeeh)
Move your body (eeeh)
(As we dey) Bunieya Enu Bunieya Enu
Buni be nu ya Enu, As we dey celebrate
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
As we dey celebrate
We thank God oh, Baba you too much ooh (baba you too
Much)
We thank God oooh
You too much oh (i say) you too much oh
Bunieya Enu, Bunieya Enu
Bunieya Enu, As we dey celebrate
Buni be nu ya Enu, Buni be nu ya Enu
Buni be nu ya eeeh!
As we dey celebrate
Ima no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Asim no okacha si ma dunine (enu)
Bunieya Enu, Bunieya Enu
Maka no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Asim no okacha si ma dunine (enu)
Bunieya Enu, Bunieya Enu
Oh Oh oh oh oh !
Oh Oh oh oh
Oh oh oh oh oh oh oh oh
Terwijl we het vieren
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
Zoals we vieren (2x)
We danken God oooh
Baba je te veel oooh
We danken God oooh
Jij te veel oh, jij te veel oh
Chei, zie je
De manier waarop we dit geld uitgeven, nee, vrees me (vrees me)
Ik heb zo veel mensen wey dem dey dare me (eeh)
Ba-ba Vroeger stuurde niemand me
Nu komen ze bij me in de buurt, want ze willen me zien falen
Godzijdank is het vrijdag (vrijdag)
En ik ga rock ben zoals mijn bai-dag
Oh Oh oh
Ik ben zo opgewonden (enthousiast)
Dus laat iedereen je stijl zien eeh
Terwijl we het vieren
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
Zoals we vieren (2x)
We danken God oooh
Baba je te veel oooh
We danken God oooh
Jij te veel oh, jij te veel oh
Dat is waarom we vieren
Laten we het vieren
Steek nu je handen in de lucht
Zwaai ze op alsof het je niets kan schelen
Ik weet dat we champagne knallen (eeh)
Jubel en niet klagen oh
Na, dus we doen het elke dag
Kpata Kpata we gaan knielen om te bidden
Verspreid ze, dey gaan beginnen met dey rage oh
Na wetin blijven oh
Ima no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Dus maak je geen zorgen over hen oh
Nee doe gragra, nee stuur ze oh
Kom bij het lichaam, zorg ervoor dat we ze mengen oh
Laat je ze vertellen sey
Godzijdank is het vrijdag (vrijdag)
En ik ga rock ben zoals mijn bai-dag
Oh Oh oh
Ik ben zo opgewonden (enthousiast)
Dus laat iedereen je stijl zien eeh
Terwijl we het vieren
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
Zoals we vieren (2x)
We danken God oooh
Baba je te veel oooh
We danken God oooh
Jij te veel oh, jij te veel oh
Dat is waarom we vieren
Laten we het vieren
Terwijl we vieren, juichen we
Omo geen speler haten, maak je geen dey underate
Na we rekenen niet, jij speculeert niet
Ik ik niet stuur ze oh, nee stuur dan oh
Maar godzijdank is het vrijdag en ik ga rock ben als mijn bai-
Dag
Oh oh oh oh oh
Ik ben zo opgewonden (enthousiast)
Dus iedereen (eeeh)
Beweeg je lichaam (eeeh)
(Zoals we doen) Bunieya Enu Bunieya Enu
Buni be nu ya Enu, als we dey vieren
Bunieya Enu Bunieya Enu
Bunie nu ya Enu
Terwijl we het vieren
We danken God oh, Baba jij te veel ooh (baba jij ook
Veel)
We danken God oooh
Jij te veel oh (ik zeg) jij te veel oh
Bunieya Enu, Bunieya Enu
Bunieya Enu, zoals we vieren
Buni be nu ya Enu, Buni be nu ya Enu
Buni be nu ya eeeh!
Terwijl we het vieren
Ima no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Asim no okacha si ma dunine (enu)
Bunieya Enu, Bunieya Enu
Maka no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Asim no okacha si ma dunine (enu)
Bunieya Enu, Bunieya Enu
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt