Hieronder staat de songtekst van het nummer Koroba , artiest - Tiwa Savage met vertaling
Originele tekst met vertaling
Tiwa Savage
I no come this life to suffer
If I follow politician
You go hear am for paper
Them go call am prostitution
Who no like enjoyment?
If money dey for pocket
Shebi na national budget o?
We go blow am like trumpet
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Oya everybody carry your something
He say darling I’m watching you
Small thing you turn mugu
You come dey shout ole
The money you no work for
Bad commando
You carry overload
Yawa dey, igboro
Sho wole, ko wole
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Oya everybody carry your something
I don’t mean to bother you, at all
Monkey dey worki bamboo dey chop
Kila me ti, tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do
I no mean to bother you, at all
Monkey dey worki bamboo dey chop
Kila me ti, tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Oya everybody carry your something
Ik kom dit leven niet lijden
Als ik een politicus volg
Ga je horen, ik ben voor papier
Ze gaan naar prostitutie bellen
Wie houdt er niet van genieten?
Als geld voor zakgeld is
Shebi na nationale begroting o?
We gaan blazen als trompet
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya draag am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Koro, oya draag am
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya draag am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Oya iedereen draagt je iets
Hij zegt schat, ik hou je in de gaten
Klein ding, je wordt mugu
Je komt dey schreeuwen ole
Het geld waar je niet voor werkt
Slecht commando
Je draagt overbelasting
Yawa dey, igboro
Sho wole, ko wole
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya draag am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Koro, oya draag am
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya draag am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Oya iedereen draagt je iets
Ik wil je helemaal niet lastig vallen
Monkey dey worki bamboe dey chop
Kila me ti, zeg me dat je praat en doe oga
Vertel me wat je doet?
Ik wil je helemaal niet lastig vallen
Monkey dey worki bamboe dey chop
Kila me ti, zeg me dat je praat en doe oga
Vertel me wat je doet?
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya draag am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Koro, oya draag am
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya draag am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Oya iedereen draagt je iets
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt