Hieronder staat de songtekst van het nummer Lova Lova , artiest - Tiwa Savage, Duncan Mighty met vertaling
Originele tekst met vertaling
Tiwa Savage, Duncan Mighty
Wene o
Tiwa, Liwalam yeah yeah yeah yeah
Mr Lova Lova, you know say i no get wahala
Anyhow you like I go do my dear, as long as e no cause palava
(Spellz!)
Promise say you go treat me well o
Give me good loving no be kiss and tell o
No be say after I whine am well o
Make you no go leave your girl for inside well o
Woyo Woyo, woyo mena
Wooah, oh no no
Woyo Woyo, Woyo woyo
Wooah, oh no no no
Woyo Woyo, Woyo mena
Wooah, Woyo woyo
Woyo Woyo, woyo woyo
Wooah, Wo yo yo yo yo na
Girl your dance girl give a man fever, girl your body bad you make a man shiver

Freeze!

Ayooo
Girl my love na sure no be dice
This your love sweet, ofada rice
Girl you we are must be paradise
If them put you put hand na paralyze
You know baby I can’t do this without you
You know my love, I can’t go there without you
You fit ask Bolanle, me I fit wait for Obalende
Nne nia Samankwe, for your love and the matter I go si kwole
Girlie o, if I break your heart na oil spillage
I study this your love for freedom college
Nne you too sweet like yam porridge
Baby Wene mighty Tiwa Savage
Woyo Woyo, Woyo mena
Wooah, oh no no
Woyo Woyo, Woyo woyo
Wooah, oh no no no
Woyo Woyo, Woyo mena
Wooah, Woyo woyo
Woyo Woyo, woyo woyo
Wooah, Wo yo yo yo yo na
My baby, My baby jeje
My lover, my lover, I love you jeje
See our loving no be tete
Cause when I dey with you no regret yeah
Bring your body put it all on me
Boy it’s all I wanna see
(Spellz!)
We no need no referee
All we need is Privacy
Mr Lova Lova, you know say i no get wahala
Anyhow you like I go do my dear, as long as e no cause palava
(Spellz!)
Promise say you go treat me well o
Give me good loving no be kiss and tell o
No be say after I whine am well o
Make you no go leave your girl for inside well o
Woyo Woyo, Woyo mena
Wooah, oh no no
Woyo Woyo, Woyo woyo
Wooah, oh no no no
Woyo Woyo, Woyo mena
Wooah, Woyo woyo
Woyo Woyo, woyo woyo
Wooah, Wo yo yo yo yo na
Girl your dance girl give a man fever, girl your body bad you make a man shiver
Girl your dance girl give a man fever, girl your body bad you make a man shiver
Freeze!
Girl your dance girl give a man fever, girl your body bad you make a man shiver
Girl your dance girl give a man fever, girl your body bad you make a man shiver
Oh no no no no, Wene might e
Tiwa!
Wene o
Tiwa, Liwalam ja ja ja ja
Meneer Lova Lova, u weet dat ik nee begrijp wahala
Hoe dan ook, ik ga, mijn liefste, zolang er geen reden is palava
(Spellz!)
Beloof me dat je me goed gaat behandelen
Geef me goede liefdevolle nee kus en vertel o
Nee, zeg maar nadat ik zeur dat het goed met me gaat
Zorg ervoor dat je niet gaat, laat je meisje voor binnen goed o
Woyo Woyo, woyo mena
Wooah, oh nee nee
Woyo Woyo, Woyo Woyo
Wooah, oh nee nee nee
Woyo Woyo, Woyo mena
Wooah, Woyo woyo
Woyo Woyo, Woyo Woyo
Wooah, Wo yo yo yo yo na
Meisje, je dansmeisje, geef een man koorts, meid je lichaam slecht, je laat een man rillen

Bevriezen!

Meisje mijn liefde na zeker geen dobbelstenen
Dit is je liefdeszoet, ofada-rijst
Meisje dat je bent, moet het paradijs zijn
Als ze je hand leggen na verlammen
Weet je schat, ik kan dit niet zonder jou
Je kent mijn liefde, ik kan er niet heen zonder jou
Jij past, vraag Bolanle, ik pas ik wacht op Obalende
Nne nia Samankwe, voor je liefde en de zaak ga ik si kwole
Girlie o, als ik je hart breek na olieverspilling
Ik bestudeer dit je liefde voor vrijheidscollege
Nne je bent te zoet als yam pap
Baby Wene machtige Tiwa Savage
Woyo Woyo, Woyo mena
Wooah, oh nee nee
Woyo Woyo, Woyo Woyo
Wooah, oh nee nee nee
Woyo Woyo, Woyo mena
Wooah, Woyo woyo
Woyo Woyo, Woyo Woyo
Wooah, Wo yo yo yo yo na
Mijn baby, mijn baby jeje
Mijn minnaar, mijn minnaar, ik hou van je jeje
Zie onze liefdevolle no be tete
Want als ik met je wed, heb ik geen spijt yeah
Breng je lichaam, leg het allemaal op mij
Jongen, het is alles wat ik wil zien
(Spellz!)
We hebben geen scheidsrechter nodig
We hebben alleen privacy nodig
Meneer Lova Lova, u weet dat ik nee begrijp wahala
Hoe dan ook, ik ga, mijn liefste, zolang er geen reden is palava
(Spellz!)
Beloof me dat je me goed gaat behandelen
Geef me goede liefdevolle nee kus en vertel o
Nee, zeg maar nadat ik zeur dat het goed met me gaat
Zorg ervoor dat je niet gaat, laat je meisje voor binnen goed o
Woyo Woyo, Woyo mena
Wooah, oh nee nee
Woyo Woyo, Woyo Woyo
Wooah, oh nee nee nee
Woyo Woyo, Woyo mena
Wooah, Woyo woyo
Woyo Woyo, Woyo Woyo
Wooah, Wo yo yo yo yo na
Meisje, je dansmeisje, geef een man koorts, meid je lichaam slecht, je laat een man rillen
Meisje, je dansmeisje, geef een man koorts, meid je lichaam slecht, je laat een man rillen
Bevriezen!
Meisje, je dansmeisje, geef een man koorts, meid je lichaam slecht, je laat een man rillen
Meisje, je dansmeisje, geef een man koorts, meid je lichaam slecht, je laat een man rillen
Oh nee nee nee nee, Wene misschien e
Tiwa!
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt