Mama Born Dem - Duncan Mighty
С переводом

Mama Born Dem - Duncan Mighty

Год
2016
Язык
`Engels`
Длительность
252650

Hieronder staat de songtekst van het nummer Mama Born Dem , artiest - Duncan Mighty met vertaling

Tekst van het liedje " Mama Born Dem "

Originele tekst met vertaling

Mama Born Dem

Duncan Mighty

Оригинальный текст

Spiritual

E ye e yo!

The Don kolokuzo

The makaveli

Number one on the kilamity

Okobu kene o ah

Spiritual

Young wealth

Lionel Messi, I say na mama born oh

Born am!

Barack Obama, I say na mama born oh

Born am!

Benedict peter, I say na mama born eh

Born am!

Aliko dangote, I say na mama born oh

Born am!

Nyesom wike wene mighty, my guy na mama

am oh.

Born am!

Bola tinubo Wey you see, my guy na mama

born oh.

Born am!

Wene mighty ifianyi uba, I say na mama born

am eh.

Born am!

Sokiprikriem Douglas, I say na mama born am oh

Born am!

Chris Air Wey you see my guy na mama born am oh.

Born am!

So tell me why I no go blow?

I go blow.

Why I no go make am,

So why I no go dey for Port Harcourt still dey timbolo the whole world ehh

Oh no no no!

Anything you want to become for life put am for God hand eh.

Because God no go fit fail

E no go fail!

Cus that’s the God I am serving.

Jesus came dieing minute eh, o Wey!

Deing minute le ah!

My guy e Don better for family

Family family!

No matter how the bad Belle jealousy

Jealousy jealousy!

My music go dey halla from naija to overseas

Oversea oversea!

Abobi cool one day say the Hustle go pay.

Hustle go pay oh, e go pay!

Everybody them go start to they halla your

name,

halla your name, halla your name!

Reagea Tune!

Ah rode boy bounce with your dream, never let the to bring gya dawn, gya dawn.

Becareful for the people Wey dey laugh for ya front and em stab for ya back ya,

Lord have mercy.

Ah me I mash up the place dem no reach,

Dem ma circle dem fit hate, no level.

Ajukaru ayomae,

Ajukuru ayomae ah!

No matter what dem do Ajukaru ayomay,

Ajukaru ayomae ah!

Wene mighty cause melogi, onye nne du

Wene mighty Na the Eze pitakwa, ngwanu cause melogi,

Onye ne du!

Melo Melo Melo gi gi gi!!!

My guy e Don better for family

Family family!

No matter how the bad Belle jealousy

Jealousy jealousy!

My music go dey halla from naija to overseas

Oversea oversea!

Abobi cool one day say the Hustle go pay.

Hustle go pay oh, e go pay!

Everybody them go start to they halla your name,

halla your name, halla your name!

Weh Jesus batara, when e papa get the house wen enter oh.

Weh Jesu batara akuwushi all of them go die,

Weh Jesus batara for your business!

Weh Jesus batara for career!

Weh Jesus batara for the Hustle,

Everything go turn around eh!

Papa God that bad friend Wey pretend a good friend disgrace am oh,

Disgrace am oh!

Papa God that witchcraft Wey pretend a good one kill am oh!

Papa Kill am oh!

You do am for Mike obi babalawo no stop am oh,

e no stop am oh!

You do am for Jay Jay okocha, haters dem no think am oh,

dem no think am oh!

Baba God as you dey do for me, I say dem no go fit stop am oh.

My guy e Don better for family

Family family!

No matter how the bad Belle jealousy

Jealousy jealousy!

My music go dey halla from naija to overseas

Oversea oversea!

Abobi cool one day say the Hustle go pay.

Hustle go pay oh, e go pay!

Everybody them go start to they halla your name,

halla your name, halla your name!

Ah Duncan Mighty Production.

End…

Перевод песни

spiritueel

E e e yo!

De Don Kolokuzo

de makaveli

Nummer één op de kilamity

Okobu kene o ah

spiritueel

Jonge rijkdom

Lionel Messi, ik zeg na mama geboren oh

Geboren ben!

Barack Obama, ik zeg na mama geboren oh

Geboren ben!

Benedict Peter, ik zeg na mama geboren eh

Geboren ben!

Aliko dangote, ik zeg na mama geboren oh

Geboren ben!

Nyesom wike wene machtig, mijn man na mama

ben o.

Geboren ben!

Bola tinubo Wey you see, my guy na mama

geboren o.

Geboren ben!

Wene machtige ifianyi uba, ik zeg na mama geboren

ben eh.

Geboren ben!

Sokiprikriem Douglas, ik zeg na mama geboren ben oh

Geboren ben!

Chris Air Wey, je ziet mijn man na mama geboren ben oh.

Geboren ben!

Dus vertel me waarom ik niet ga blowen?

Ik ga blowen.

Waarom ik niet ga maken ben,

Dus waarom ik niet voor Port Harcourt ga, speel nog steeds de hele wereld ehh

Oh nee nee nee!

Alles wat je voor het leven wilt worden, ben voor God de hand eh.

Omdat God no go fit fail

E nee go faal!

Want dat is de God die ik dien.

Jezus kwam stervende minuut eh, o Wey!

Deing minuut le ah!

Mijn man e Don beter voor familie

Familie familie!

Het maakt niet uit hoe de slechte Belle jaloers is

Jaloezie jaloezie!

Mijn muziek gaat dey halla van naija naar het buitenland

Overzee overzee!

Abobi cool op een dag zeggen dat de Hustle gaan betalen.

Hustle ga betalen oh, ga betalen!

Iedereen, ze gaan, beginnen ze halla je

naam,

halla uw naam, halla uw naam!

Reagea Tune!

Ah rode jongen stuiter met je droom, laat nooit de gya dageraad, gya dageraad brengen.

Wees voorzichtig voor de mensen Wey dey lachen voor je voorkant en steek voor je rug,

Heer, ontferm u.

Ah me, ik verpulver de plek die ik niet kan bereiken,

Dem ma cirkel dem fit haat, geen niveau.

Ajukaru ayomae,

Ajukuru ayomae ah!

Wat ze ook doen Ajukaru ayomay,

Ajukaru ayomae ah!

Wene machtige oorzaak melogi, onye nne du

Wene machtige Na de Eze pitakwa, ngwanu veroorzaken melogi,

Alleen ne du!

Melo Melo Melo gi gi gi!!!

Mijn man e Don beter voor familie

Familie familie!

Het maakt niet uit hoe de slechte Belle jaloers is

Jaloezie jaloezie!

Mijn muziek gaat dey halla van naija naar het buitenland

Overzee overzee!

Abobi cool op een dag zeggen dat de Hustle gaan betalen.

Hustle ga betalen oh, ga betalen!

Iedereen ze gaan beginnen ze halla uw naam,

halla uw naam, halla uw naam!

Weh Jezus batara, wanneer e papa het huis krijgt, gaan we naar binnen oh.

Weh Jesu batara akuhushi allemaal gaan ze dood,

Weh Jezus batara voor uw bedrijf!

Weh Jezus batara voor carrière!

Weh Jezus batara voor de drukte,

Alles gaat omdraaien hé!

Papa God, die slechte vriend Wey doet alsof een goede vriend een schande is, oh,

Schande ben oh!

Papa God, die hekserij Wey doen alsof ze een goede moord zijn, oh!

Papa Kill am oh!

Je bent voor Mike obi babalawo geen stop ben oh,

e no stop am oh!

Je bent voor Jay Jay okocha, haters dem no think am oh,

dem nee denk ben oh!

Baba God zoals je voor mij doet, ik zeg dem no go fit stop am oh.

Mijn man e Don beter voor familie

Familie familie!

Het maakt niet uit hoe de slechte Belle jaloers is

Jaloezie jaloezie!

Mijn muziek gaat dey halla van naija naar het buitenland

Overzee overzee!

Abobi cool op een dag zeggen dat de Hustle gaan betalen.

Hustle ga betalen oh, ga betalen!

Iedereen ze gaan beginnen ze halla uw naam,

halla uw naam, halla uw naam!

Ah Duncan Mighty Production.

Einde…

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt