Joko - Timaya, Shaggy

Joko - Timaya, Shaggy

Год
2023
Язык
`Engels`
Длительность
185290

Hieronder staat de songtekst van het nummer Joko , artiest - Timaya, Shaggy met vertaling

Tekst van het liedje " Joko "

Originele tekst met vertaling

Joko

Timaya, Shaggy

Yo!

Leggo!

Timaya!

Hahaha

Young D the beat boss

Shaggy!

Eh

I’m that guy wey dey make all the girl dem dey feel fine

Chillin with my guys all day, everybody feel alright

'Alright let them know that'

Anytime I dey around your town the girl ama hug me like skin tight

'Yeah man'

No no no

I’m the girls dem lotto, tell your boyfriend sit down and Joko

Sit down and Joko

'Love Lova'

Tell your boyfriend sit down and Joko

Leggo

Unto you my baby

Unto you my love

All my girls dem love the way doing it up and down

Girl, tell me say she like my eh me rollin

Girl she tell me say, she like the way mi a mi givin thing

When Mr Lova

Pull up in adi

I cup your body

And call me daddy

You neva dey there

Ask anybody

Hehehehe

Ask anybody

Somebody girl wanna take me home

Three girl feel mi bati ratio

All over the world everywhere we go

The girl wanna play like the radio

Mr Lova Lova all the girlies all the century

Every documentary a try document me

Girl afi power so she treat mi

Whoa

Wait mi wanna make a entry

Girl if its not this, if not that come and tell me

Face ferrari the body dem ma bentley

How much girl mi have mi afi tell emma plenti

20 times 20

As soon as mi pull up she wan mi

She say she no care where her man stay

Becos she wan dey where the gang dey

And when dey don dey

They don dey

As soon as they

That mean say you do not disturb mi

You just lost your girl yeah she runaway

She runaway

Mi say she runway

Shawty wanna bend down low

She wanna burst up a whine for mi

Shawty wanna be my babymama

Everywhere mi dey she wan dey with mi

E bi mi b the guy where dey make dem dey feel fine

Mi am chillin with with my guys everybody dem alright

'Alright!'

Stepping inna ur town all the girls dem a hug mi like skin tight

Oh no no

I’m d girl dem lotto, I just bought your girlfriend a condo

Ehh

So sitdown and Joko

Oh ah

I don’t wanna hear noise

'Bring in the ladies'

Unto you my baby eh

Unto you my love oh ah

All my girls dem love the way doing it up and down

Bring am come

Ohh

Oh nana

Leggo

Bring am

Bring

Bring am come to me

Bring am come to me

Bring am come to me

Girl em ma come to mi

The woman dem ma come to me

Leggo

Girl em ma come to me

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt