Hieronder staat de songtekst van het nummer Plantain Boy , artiest - Timaya met vertaling
Originele tekst met vertaling
Timaya
Men I dont owe anybody anything men
I want to leave my life the way I can
I noh come Lagos to count bridge
You see my life now, hun
Dem know me wella
Everybody know me as Mr. Timaya
When I be common plantain seller
God don change my name to Timaya
(Oh why) I dey for choir
Back in the days for Mountain of Fire
Now so I just dey halla
God don answer my mama prayer (oh why)
Dis boy na dakwala (dakwala ehh)
Everybody just dey feel me
Coast to coast dem know my name (Chineke me)
You ride Okada
Im noh mean say u noh go driver hummer
Even if you sell pure water
Im noh mean say your life dey for gutter
But I am still dat plantain boy
Na me be the pikin wen dey give im mama joy
Many people see me as a useless boy
But thank God today I’m a very big boy
I’m a very big boy
I’m a very rich boy
Ehy my God, you don lift me high ohhhhhhhhh
Ehhhhhhhhhhhhhh
From nobody
God you make me me a somebody
Oh my Lord I’m so happy
I dey on my owe***
Che Jehova just bless me
Every body just dey ***
Cos I noh know why people too dey jealous ehy
Modukpe ****
You cannot stop us
I coming with the name of Jesus
Now sell I dey sell plantain
Every Saturday
Me and my mama, we dey sell plantain ohhhhhhhh
My mama plantain
Repeat Thank God say
Alot, alot of people dem want make i fall
Every nite and day dem wan see me fall
But Jehova Nisee don make me tall
All fingers are not equal
People dem plan na to see me fall
Every time them want make i go under
(Chai) Jehova don make me proper
I go just dey make am __ **
______ Dem noh like somebody wen dey grow
If dem see say you dey make am
Dem go want to make you slow
Ohhhhh you cannot stop me ehh
Jehova dey by my side
You cannot stop me ehhhhhh
Jehovah dey by my side ehhhh
(Everybody everybody just say ahhh)
Plantain seller,(seller)
Dem know me wella
Eh everybody I’m a plantain seller
Youth*** everybody, dem know me wella
Your mama dem know me wella
Your papa dem know me wella
Mama and papa dem know me wella
Wella wella, dem know me wella
See I’m still that plantain seller
Eh i dey sell, dem know me wella
Ehh everybody, I am a plantain seller
Youth*** everybody, dem know me wella
Your mama dem know me wella
Your papa dem know me wella
Mama and papa dem know me wella
Wella wella, dem know me wella
See I’m still that plantain seller
Eh i dey sell, dem know me wella
Ehh everybody, I am a plantain seller
Repeat till fade
Oh oh, Ayiba ehhy
Thank you for
Ehh, my mama ehhhhhh
I remember I sold plantain ohhhhh
Now my story don change
Dem want make I go back again ohhhh
Lie lie to lie lie, I noh go fall ohhhhhhh
Believe in youself everybody
Mannen Ik ben niemand iets verschuldigd mannen
Ik wil mijn leven verlaten zoals ik kan
Ik kom niet in Lagos om de brug te tellen
Je ziet mijn leven nu, hun
Dem kent me goed
Iedereen kent me als meneer Timaya
Als ik een gewone weegbree-verkoper ben
God verander mijn naam niet in Timaya
(Oh waarom) ik dey voor koor
Terug in de tijd voor Mountain of Fire
Dus ik doe gewoon halla
God beantwoord mijn mama-gebed niet (oh waarom)
Dis boy na dakwala (dakwala ehh)
Iedereen voelt me gewoon
Kust tot kust dem weet mijn naam (Chineke me)
Jij rijdt Okada
Ik bedoel, zeg je, ga, chauffeur hummer
Zelfs als u zuiver water verkoopt
Ik bedoel, zeg je leven voor goot
Maar ik ben nog steeds die weegbreejongen
Noem mij de pikin wen dey give im mama joy
Veel mensen zien me als een nutteloze jongen
Maar godzijdank ben ik vandaag een hele grote jongen
Ik ben een hele grote jongen
Ik ben een zeer rijke jongen
Ehy mijn God, je tilt me niet hoog op ohhhhhhhhh
Ehhhhhhhhhhhhhhh
Van niemand
God, je maakt van mij een iemand
Oh mijn Heer, ik ben zo blij
ik betaal op mijn schuld***
Che Jehova zegene me gewoon
Elk lichaam dey gewoon ***
Want ik weet niet waarom mensen ook jaloers zijn ehy
Modukpe ****
Je kunt ons niet stoppen
Ik kom met de naam van Jezus
Nu verkopen, ik verkoop weegbree
Elke zaterdag
Ik en mijn mama, we verkopen weegbree ohhhhhhhh
Mijn mama weegbree
Herhaal Godzijdank zeg
Veel, veel mensen willen me laten vallen
Elke avond en dag zie ik me vallen
Maar Jehova Nisee maakt me niet lang
Alle vingers zijn niet gelijk
Mensen zijn van plan om me te zien vallen
Elke keer dat ze willen dat ik ten onder ga
(Chai) Jehova maakt me niet goed
Ik ga gewoon dey make am __ **
______ Dem noh zoals iemand wen dey groeien
Als ze zien, zeg dan dat je het maakt
Ze willen je langzaam maken
Ohhhhh je kunt me niet stoppen ehh
Jehova dey aan mijn zijde
Je kunt me niet stoppen ehhhhhh
Jehovah dey aan mijn zijde ehhhh
(Iedereen zegt gewoon ahhh)
Weegbree verkoper,(verkoper)
Dem kent me goed
Eh iedereen, ik ben een weegbree-verkoper
Jeugd*** iedereen, ze kennen me goed
Je moeder kent me goed
Je papa dem kent me goed
Mama en papa kennen me goed
Wella wella, dem know me wella
Kijk, ik ben nog steeds die weegbree-verkoper
Eh ik wil verkopen, ze kennen me goed
Ehh allemaal, ik ben een weegbree-verkoper
Jeugd*** iedereen, ze kennen me goed
Je moeder kent me goed
Je papa dem kent me goed
Mama en papa kennen me goed
Wella wella, dem know me wella
Kijk, ik ben nog steeds die weegbree-verkoper
Eh ik wil verkopen, ze kennen me goed
Ehh allemaal, ik ben een weegbree-verkoper
Herhaal tot vervagen
Oh oh, Ayiba ehhy
Dank u voor
Ehh, mijn mama ehhhhhh
Ik herinner me dat ik weegbree verkocht ohhhhh
Nu verandert mijn verhaal niet
Ze willen ervoor zorgen dat ik weer terug ga ohhhh
Liegen liegen om te liegen liegen, ik ga niet vallen ohhhhhhh
Geloof in jezelf iedereen
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt