Hieronder staat de songtekst van het nummer Yankulu Ya , artiest - Timaya, Gift, Grace met vertaling
Originele tekst met vertaling
Timaya, Gift, Grace
I say they done come
Nothing we do them
Nigeria na my country oh
Bayelsa na my state oh
This na reality
Well e bin happen for Bayelsa oh
Nineteen Ninety nine oh
I swear I no go forget am oh
When them kill the people oh
And they make the children them orphans oh
Any time wey I think am oh
Water dey pour from my eyes oh
Somebody say make I leave am oh
But I say me I must talk am oh
I say them don kill them mama eh
Them don kill them papa eh
I say them don kill them mama
Them papa them mama them papa them mama eh
I say they done kill them mama eh them papa eh ah
Them mama eh ah
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo
Na so them march dey go iyo
Ten thousand soldiers for road iyo
Ask them where them dey go
Them say them dey go Bayelsa oh
Which place for Bayelsa
One village they call Odi oh
Na im them enter our village
And rape our young girls
And make us homeless oh
Them kill our mama iyo
Them kill our ppaa iyo
Them kill our brothers
Them kill our sisters
And make us homeless oh
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo
Everybody dey cry oh
I say Government them bad oh
REPEAT CHORUS
I don die oh
Poverty no good at all oh
Everyday for Nigeria
Na so the people them dey die oh
Eeeehhh, our government oh
Na why una make us dey cry oh
OOooh, everyday for Nigeria
Na so the people dem dey die oh
Them commot for house for morning oh
Money no dey for your hand oh
Police go stop you for road
Them go collect the one wey you get oh
Them lay allegation for your head oh
For wetin you no do iyo
Before you go know
My brother, you don dey inside cell oh
Ik zeg dat ze klaar zijn gekomen
Niets we doen ze
Nigeria na mijn land oh
Bayelsa na mijn staat oh
Deze na de realiteit
Nou e bin gebeuren voor Bayelsa oh
Negentien Negenennegentig oh
Ik zweer dat ik niet ga vergeten ben oh
Wanneer ze de mensen doden oh
En ze maken van de kinderen wezen, oh
Elke keer dat wey denk ik ben oh
Water dey giet uit mijn ogen oh
Iemand zegt dat ik weg ga ben oh
Maar ik zeg me dat ik moet praten ben oh
Ik zeg dat ze ze niet vermoorden mama, hè
Ze vermoorden ze niet papa eh
Ik zeg dat ze ze niet vermoorden mama
Die papa ze mama die papa ze mama eh
Ik zeg dat ze ze hebben vermoord mama eh ze papa eh ah
Ze mama eh ah
We gaan doen iyo
Doen
Zeg doe iyo
Na dus ze marcheren dey go iyo
Tienduizend soldaten voor weg iyo
Vraag ze waar ze heen gaan
Ze zeggen dat ze gaan Bayelsa oh
Welke plaats voor Bayelsa
Een dorp noemen ze Odi oh
Nee, ze komen ons dorp binnen
En onze jonge meisjes verkrachten
En maak ons dakloos oh
Ze doden onze mama iyo
Ze doden onze ppaa iyo
Ze doden onze broeders
Ze vermoorden onze zussen
En maak ons dakloos oh
We gaan doen iyo
Doen
Zeg doe iyo
Iedereen huilt oh
Ik zeg de regering ze slecht oh
HERHAAL REFREIN
Ik ga niet dood oh
Armoede helemaal niet goed oh
Elke dag voor Nigeria
Na zo de mensen die ze sterven, oh
Eeeehhh, onze regering oh
Na waarom maakt u ons niet aan het huilen oh
Ooooh, elke dag voor Nigeria
Na dus de mensen sterven dem dey oh
Ze commot voor huis voor de ochtend oh
Geen geld voor je hand oh
Politie gaat u tegenhouden voor de weg
Ze gaan degene verzamelen die je krijgt oh
Ze leggen beschuldiging voor je hoofd oh
Voor wetin doe je niet iyo
Voordat je gaat weten
Mijn broer, je gaat niet binnen in de cel oh
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt