Hieronder staat de songtekst van het nummer Life Anagaga , artiest - Timaya, M.IDe Rebirth met vertaling
Originele tekst met vertaling
Timaya, M.IDe Rebirth
E crizy iyafo fino
Yes, yes y’all
This is a public service announcement, Mr Incredible featured by the one and
only, Egberi Popsi, Number 1 of Bayelsa
Enuf respect to Jehova himself
Enuf respect to Black buddy
Everybody wey dey for street O
I hope say una dey feel me O
When i keep on hustling
People keep on boning
People keep on frowning, say i dey waste time
Nobody believe me, only Jehovah just keep me
See, Morning and Nite, my Mama dey pray
Say one day i go dey OK
When i dey for street, the people wanna bring me down
See people wanna-wanna make me frown
(Life anagaga 2x)
Onyemuru na turn by turn
(Life anagaga 3x)
Onyemuru na turn by turn
Life anagaga
When i keep on hustling
When i was struggling
Nobody believe in me
Nobody have faith in me
But i just know say one day e go beta
I know say one day, me i go make am
Now i don dey make am, everybone don dey bone
See the people dem want to bring me down
No matter how you try, the people wanna bring you down
Oh!
My Papa you try, dem won dey make you frown
So
(Life anagaga 2x)
Onyemuru na turn by turn
(Life anagaga 3x)
Onyemuru na turn by turn
Life anagaga
Its a brand new life that am living
Brand new moto, brand new everytin
Brand new money & a brand new house & a brand new girl O
Everytin about Man, be a Watabambam
When i come, everybody wanna rap-a-pam pam
Dem dey call me Lil wayne, call me young money
Cuz i dey for black buddy (black buddy)
Anytime i look at my life, i want to cry
Anytime when i look up, water dey comot from eye
That’s why anytime that i sing i just dey say Chai
Many people wam make i die
Carry the horse to stream to drink water, you no go force am to drink water
You can carry the horse to stream to drink water, dem wan to give me Gutter
water (Abu Ventures)
Everybody life anagaga
Onyewuru na turn by turn
I dey scratch dem like Otapiapia
I dey chuk dem like say na Biabia (like say na biabia)
Onyemuru na turn by turn O O
Shoes he gat it, gat it (got it);
Shirt he gat it, gat it (got it)
Money i gat it, gat it;
House i gat it, gat it
Anytin you want O, I can Transform ya O
House i gat it, gat it, Money i gat it, gat it;
Clothes i gat it, gat it;
Shoes i gat it, gat it
Anytin you want, anytin i can give you O O (Call me M. I, ya let’s go)
M.I.
Way back then, i was so razz
Before anybody ever heard my vocals
Before i was, and the shows and promoters
Man dey sleep by himself, i mean no gurls
I remember wen guys couldn’t toast
Cuz to toast, you need bread and the bread wasnt clothes
And the clothes that we pose with, to get noticed
Was from Yaba bend-down and so no chicks
But ask about me now, Google M.I.
I gat so many shows, they call me the event guy
I fly so many times a year, i should rent sky
Keep it up for Mr. Incredibulent guy
Call M. I, Mr. I don try
I gat the Doe baby, wetin you wan buy
And all my enemies now, wetin dey wan try
I dey glow like the sunshine
And now, House i gat it, gat it;
Money i gat it, gat it;
Clothes i gat,
i gat it;
Cars i gat it, gat it
Anytin you want, baby gurl i can give you cuz i gat it, gat it
Yes i gat it, gat it
Timaya
House i gat it, gat it
Shoes i gat it, gat it (Egberi Popsi)
Money i gat it, gat it
Anytin you want say, anytin you want baby girl, I can give you o
Life anagaga 2x
Onyemuru na turn by turn
Life anagaga 3x
I dey strike dem like Otapiapia…
Soldier go soldier come 2x
Life anagaga 2x
Onyemuru na turn by turn
E crizy iyafo fino
Ja, ja allemaal
Dit is een openbare dienstaankondiging, Mr Incredible gekenmerkt door de ene en
alleen, Egberi Popsi, nummer 1 van Bayelsa
Enuf respect voor Jehova zelf
Enuf respect voor Black buddy
Iedereen wey dey voor straat O
Ik hoop dat je me kunt voelen O
Als ik blijf hosselen
Mensen blijven uitbenen
Mensen blijven hun wenkbrauwen fronsen, zeggen dat ik geen tijd verspil
Niemand gelooft me, alleen Jehovah houdt me gewoon vast
Zie, Morning and Nite, mijn mama dey bid
Zeg op een dag dat ik ga dey OK
Als ik voor straat kies, willen de mensen me naar beneden halen
Zie mensen die me willen laten fronsen
(Levensanagaga 2x)
Onyemuru na beurt voor beurt
(Levensanagaga 3x)
Onyemuru na beurt voor beurt
leven anagaga
Als ik blijf hosselen
Toen ik het moeilijk had
Niemand gelooft in mij
Niemand heeft vertrouwen in mij
Maar ik weet het gewoon, zeg op een dag e go beta
Ik weet, zeg op een dag, ik ga maken am
Nu ik don dey maak ben, iedereen don dey bone
Zie de mensen die me willen neerhalen
Wat je ook probeert, de mensen willen je naar beneden halen
Oh!
Mijn papa je probeert, dem won dey maken je fronsen
Dus
(Levensanagaga 2x)
Onyemuru na beurt voor beurt
(Levensanagaga 3x)
Onyemuru na beurt voor beurt
leven anagaga
Het is een gloednieuw leven dat ik leef
Gloednieuwe moto, gloednieuwe alles
Gloednieuw geld & een gloednieuw huis & een gloednieuw meisje O
Alles over de mens, wees een Watabambam
Als ik kom, wil iedereen rap-a-pam pam
Dem dey bel me Lil Wayne, bel me jong geld
Want ik zoek naar zwarte buddy (zwarte buddy)
Elke keer als ik naar mijn leven kijk, wil ik huilen
Elke keer als ik omhoog kijk, water dey comot uit het oog
Daarom zeg ik altijd Chai . als ik zing
Veel mensen laten me doodgaan
Draag het paard om te stromen om water te drinken, je hoeft niet te forceren om water te drinken
Je kunt het paard dragen om te stromen om water te drinken, dem wan om me Gutter te geven
water (Abu Ventures)
Iedereen leven anagaga
Onyewuru na beurt voor beurt
Ik dey scratch ze zoals Otapiapia
Ik dey chuk dem zoals zeggen na Biabia (zoals zeggen na biabia)
Onyemuru na beurt voor beurt O O
Schoenen hij kreeg het, kreeg het (kreeg het);
Shirt hij heeft het gekregen, heeft het gekregen (ik heb het)
Geld, ik heb het, ik heb het;
Huis, ik ga het, ik ga het
Alles wat je wilt O, ik kan je transformeren O
Huis ik gat het, gat het, geld ik gat het, gat het;
Kleding ik ga het, ik ga het;
Schoenen ik ga het, ga het
Alles wat je wilt, alles wat ik je kan geven O O (Noem me M. I, ya laten we gaan)
MI.
Vroeger was ik zo razz
Voordat iemand ooit mijn zang hoorde
Voordat ik was, en de shows en promotors
Man dey slapen alleen, ik bedoel geen gurls
Ik herinner me dat we niet konden proosten
Want om te toasten, heb je brood nodig en het brood was geen kleding
En de kleding waarmee we poseren, om op te vallen
Was van Yaba bukkend en dus geen kuikens
Maar vraag nu naar mij, Google M.I.
Ik heb zoveel shows dat ze me de event guy noemen
Ik vlieg zo vaak per jaar dat ik sky moet huren
Ga zo door voor meneer Ongelooflijke kerel
Bel M. I, Mr. Ik probeer het niet
Ik heb de Doe-baby, wetin je wilt kopen
En al mijn vijanden nu, wetin dey wan try
Ik gloei als de zon
En nu, House ik ga het, ga het;
Geld, ik heb het, ik heb het;
Kleding die ik ga,
ik heb het;
Auto's, ik heb het, ik heb het
Alles wat je wilt, schatje, ik kan je geven want ik ga het, ga het
Ja, ik heb het, ik heb het
Timaya
Huis, ik ga het, ik ga het
Schoenen ik ga het, ga het (Egberi Popsi)
Geld, ik heb het, ik heb het
Alles wat je wilt zeggen, alles wat je wilt, meisje, ik kan je weggeven
Leven anagaga 2x
Onyemuru na beurt voor beurt
Leven anagaga 3x
Ik wil ze treffen zoals Otapiapia...
Soldier go soldaat komt 2x
Leven anagaga 2x
Onyemuru na beurt voor beurt
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt