
Hieronder staat de songtekst van het nummer Gra Gra , artiest - Timaya met vertaling
Originele tekst met vertaling
Timaya
Me I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
(Right now) I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
You no wan work you want to chop oo
You no wan strive you want to flex oo
You must to serve before you be boss oo
You no wan suffer you wan enjoy oo
Right now me I’m chilling in my Chulo Chulo way
God know say I work hard to be where I dey
If you try to mess with me I look the other way
But if you fvck up you will never get away
(Right now) I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
I say me I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
Everything is popping up for my side
That’s why the people eyes they chook for my side
I got shooters wey fit cause homicide
Me I dey sail everyday with all of my guys
I say thank is full, person wey dey talk don chop belle full
Back inna the days dem call me a fool
See me today say my God I’m grateful
It’s Chulo Way
(Say Me) I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
(Right now) I can’t do gra gra do gra gra I no dey gberaga
You no wan work you want to chop oo
You no wan strive you want to flex oo
The thing wey dey worry you dey for your body
Person wey dey fail na like to complain
You no wan work you say Chukwubiko
You go expect manna to fall from heaven oo
Person wey dey carry last you dey complain
The thing wey dey worry you dey for your body ee eh eh
Do gra gra do gra gra I no dey gberaga
That’s why I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
Me I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
(Op dit moment) I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
Je hebt geen werk dat je wilt hakken oo
Je hoeft er niet naar te streven dat je ooo wilt buigen
Je moet dienen voordat je de baas bent oo
Je hoeft niet te lijden, je wilt genieten oo
Op dit moment ben ik aan het chillen op mijn Chulo Chulo-manier
God weet dat ik hard werk om te zijn waar ik wil zijn
Als je probeert met me te sollen, kijk ik de andere kant op
Maar als je opknapt, kom je nooit weg
(Op dit moment) I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
ik zeg me ik nee dey do gra gra do gra gra ik nee dey gberaga
Alles komt naar boven voor mijn kant
Dat is de reden waarom de ogen van de mensen smachten naar mijn zijde
Ik heb schutters die geschikt zijn voor moord
Ik zeil elke dag met al mijn jongens
Ik zeg bedankt is vol, persoon wey dey talk don chop belle full
Vroeger noemden ze me een dwaas
Zie me vandaag, zeg mijn God, ik ben dankbaar
Het is Chulo Way
(Say Me) I no dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
(Op dit moment) Ik kan niet doen gra gra do gra gra I no dey gberaga
Je hebt geen werk dat je wilt hakken oo
Je hoeft er niet naar te streven dat je ooo wilt buigen
Het ding dat we je zorgen maken om je lichaam
Persoon wey dey faalt en klaagt graag
Je wilt niet werken, zeg je Chukwubiko
Je gaat verwachten dat manna uit de hemel zal vallen oo
Persoon wey dey dragen laatste u dey klagen
Het ding waar je je zorgen over maakt, is voor je lichaam ee eh eh
Do gra gra do gra gra I no dey gberaga
Dat is waarom ik geen dey do gra gra do gra gra I no dey gberaga
Timaya • 2022
Timaya, Sayo Pisanta • 2018
Timaya, Wrecoba, Allenian & TJ 2 Solo • 2018
Timaya • 2019
Timaya, M.IDe Rebirth • 2018
Timaya • 2019
Timaya • 2016
Timaya • 2018
Timaya • 2018
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt