Hieronder staat de songtekst van het nummer God Your Are 2 Much , artiest - Timaya met vertaling
Originele tekst met vertaling
Timaya
My God you are too much yeh eh eh,
ahn han han.
God you are three much
yeh eh eh, ahn han han.
Thank God
for talent yeh eh eh, ahn han han,
chei Timaya don explode yeh eh
eh, ahn han han, chia eh olotu dan
kpoda yeh eh ah, ahn han han.
Gbarakuma
gbarukuma dan kpoda eh, yeh eh
eh, ahn han han.
Apart from music I no see wetin
I for do eh.
Apart from sing
I dey sing, I dey sing, I dey sing,
I dey sing.
Chai!
Apart from music
I no see wetin I for do eh.
Everybody
rise up (her), everybody rise
up (he), everybody make una mentel
because Timaya dey make una mental
e eh.
Udunkulu eh, Timaya make
you gbangbocha eh.
Egberi Papa
gbangbocha eh.
Everybody make
una leave me eh.
Chai oo.
Music
too much for my body eh, chai, I
no fit explain am.
Well I say, I discover my talent
eh, when I was very very young ye.
My mama say na school o, make I flow,
make I become banker ye, dem wan
me to take over my papa wetin e be
ye.
Chai!
Well I try to dey go school
my brother, I no fit ye.
Book e no
enter my brain, my brother make
e no be by force ye, I decided to
sing, my brother this na true story
eh.
Kay Solo my brother abeg make
you tell them the story eh, na wen
I went to Alaba to go look for one
marketer, na so dem say my music
e no follow at all ye.
Chai!
E no
reach my Lagos, now make dey see
me eh.
Every marketer na so them
just dey follow me, now them want
to buy me.
Everybody dem want to
sell me.
I say if not for Danco Music
where I for dey.
If not for Wisdom
Odogwu where I for dey today.
Chai!
Dem don dey see me eh, everybody
dey love me eh.
Make una just free
me like my brother Terry G. chai!
Tjoe na my friend io, ABHU Ventures
na my paddy o.
what about Obiano?
Everybody na my friend eh.
They
want to tie my song, my brother
na chineke me, ye.
Well I sing say my name na Timaya,
just because I’m getting higher.
Na me be the Egberi Papa 1 of Bayelsa
people eh.
Dem call me their tonyontonyon
soldier eh, eh dem say I dey connected
just like Turaya, e no get wire.
My guy, I no get to tire eh.
Everybody
just look at me like say I be over
tire.
Chai!
Make una dey dance
io.
Everybody come feel me io.
My music e too dey sweet for your
ear, e be like say na juju oh, no
be juju o, na Jehova God day do am
oh.
Everybody make we dance and
wine and make you dance to the gbedu
io.
Mijn God je bent te veel yeh eh eh,
ah han han.
God je bent drie veel
yeh eh eh, ahn han han.
Godzijdank
voor talent yeh eh eh, ahn han han,
chei Timaya don ontploffen yeh eh
eh, ahn han han, chia eh olotu dan
kpoda yeh eh ah, ahn han han.
Gbarakuma
gbarukuma dan kpoda eh, yeh eh
eh, ahn han han.
Afgezien van muziek zie ik geen wetin
Ik doe het toch.
Behalve zingen
Ik zing, ik zing, ik zing,
Ik wil niet zingen.
Chai!
Afgezien van muziek
Ik zie niet wat ik voor doe eh.
Iedereen
sta op (haar), iedereen sta op
up (hij), iedereen maakt una mentel
omdat Timaya dey maakt una mental
eh.
Udunkulu eh, Timaya maakt
jij gbangbocha eh.
Egberi Papa
gbangbocha eh.
Iedereen maakt
laat me eh.
Chai oo.
Muziek
te veel voor mijn lichaam eh, chai, ik
niet geschikt, leg uit ben.
Nou, ik zeg, ik ontdek mijn talent
eh, toen ik heel erg jong was.
Mijn mama zegt na school o, laat me stromen,
maak dat ik bankier word, dem wan
mij om mijn papa wetin e be . over te nemen
gij.
Chai!
Nou, ik probeer niet naar school te gaan
mijn broer, ik pas je niet.
Boek e-nee
ga mijn hersenen binnen, mijn broer maakt
e nee wees met geweld, ik heb besloten om
zing, mijn broer dit na waargebeurd verhaal
eh.
Kay Solo, mijn broer maakt abeg
je vertelt ze het verhaal eh, na wen
Ik ging naar Alaba om er een te gaan zoeken
marketeer, dus zeg maar mijn muziek
e helemaal niet volgen.
Chai!
E nee
bereik mijn Lagos, laat ze nu zien
ik eh.
Elke marketeer na zo ze
volg me gewoon, nu willen ze
om mij te kopen.
Iedereen wil dat
verkoop me.
Ik zeg, zo niet voor Danco Music
waar ik voor dey.
Als niet voor Wijsheid
Odogwu waar ik vandaag voor dey.
Chai!
Dem don dey zie me eh, iedereen
ze houden van me eh.
Maak una gewoon gratis
ik net als mijn broer Terry G. chai!
Tjoe na mijn vriend io, ABHU Ventures
na mijn padie o.
hoe zit het met Obiano?
Iedereen na mijn vriend eh.
Zij
wil mijn lied binden, mijn broer
na chineke mij, gij.
Nou ik zing zeg mijn naam na Timaya,
gewoon omdat ik hoger word.
Noem mij de Egberi Papa 1 van Bayelsa
mensen eh.
Ze noemen me hun tonyontonyon
soldaat eh, eh ze zeggen dat ik verbonden ben
net als Turaya, krijg je geen draad.
Mijn man, ik kan niet moe worden, hè.
Iedereen
kijk gewoon naar me, zoals zeggen dat ik klaar ben
band.
Chai!
Laat je dansen
io.
Kom allemaal, voel me io.
Mijn muziek is te zoet voor jou
oor, e zijn zoals zeg na juju oh, nee
wees juju o, na Jehova God dag doe ben
oh.
Iedereen laat ons dansen en
wijn en je laten dansen op de gbedu
io.
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt