Chulo Bother Nobody - Timaya

Chulo Bother Nobody - Timaya

  • Jaar van uitgave: 2020
  • Taal: Engels
  • Duur: 3:34

Hieronder staat de songtekst van het nummer Chulo Bother Nobody , artiest - Timaya met vertaling

Tekst van het liedje " Chulo Bother Nobody "

Originele tekst met vertaling

Chulo Bother Nobody

Timaya

Originele tekst

Chulo eh

Chulo Chulo Chulo

Leggo yeah

Abeg abeg

Me I no want nothing to bother my head

Me I no want someone to lay my bed yeah

Na only God wey dey butter my bread ee ei eh eh

Abeg abeg

Me I no want anything bother my head

Na only God wey dey butter my bread

Me I no want to go wrong anywhere

Papi Chulo chinekeme bambam

Chulo Chulo Chulo Chulo Chulo

I say Chulo bambam

Chulo bothers nobody ooo

Chulo Chulo bambam

You know Chulo bothers nobody oo

Me I bambam

Chulo Chulo bothers nobody oo

Chulo bambam right leggo

My first album back then when I start was true story

Chulo bam bam

For the place when I dey today, me I give God all the glory

Oh Lord Shower your grace

Make we no face wetin udi and ash dey face yeah

Alhamdulillah na him mufa dey pray so

2020 no dey look your face

Papi Chulo bambam

Chulo Chulo Chulo Chulo Chulo

I say Chulo bambam

Chulo bothers nobody ooo

Chulo Chulo bambam

Chulo chulo bothers nobody eh

Me I bambam

Chulo Chulo bothers nobody oo leggo

Chulo bambam

You know say woman dem come and go

I dey give dem rapampampam

For the place wey I dey

When I steping in the town

Dey can’t stop the boy eh

Dey can’t stop the boy eh

You know oh eh eh rapampampam leggo

Papi Chulo bambam

Chulo Chulo bothers nobody

Chulo bambam

Chulo Chulo bothers nobody eh

Chulo bambam

Chulo Chulo bothers nobody ehh

Chulo bambam

Chulo Chulo bothers nobody ehh

Leggo ahan ahan

Right

Abeg abeg

Me I no want nothing to bother my head

Me I no want someone to lay my bed

Na only God wey dey butter my bread

Abeg abeg

Me I no want anything bother my head

Na only God wey dey butter my bread

Me I no want to go wrong anywhere

Papi Chulo bambam

Chulo Chulo Chulo Chulo

I say Chulo bambam

Chulo bothers nobody oo

Chulo Chulo bambam

You know Chulo bothers nobody oo

Me I bambam

Chulo Chulo bothers nobody oo

Chulo bambam

Liedvertaling

Chulo hé

Chulo Chulo Chulo

leggo ja

Abeg Abeg

Ik, ik wil niet dat mijn hoofd er last van heeft

Ik, ik wil niet dat iemand mijn bed opmaakt, yeah

Na alleen God wey dey boter mijn brood ee ei eh eh

Abeg Abeg

Ik, ik wil niets aan mijn hoofd

Na alleen God wey dey boter mijn brood

Ik wil nergens de fout in gaan

Papi Chulo chinekeme bambam

Chulo Chulo Chulo Chulo Chulo

Ik zeg Chulo bambam

Chulo valt niemand lastig ooo

Chulo Chulo bambam

Je weet dat Chulo niemand lastig valt oo

Ik ik bambam

Chulo Chulo valt niemand lastig oo

Chulo bambam rechts leggo

Mijn eerste album toen ik begon, was een waargebeurd verhaal

Chulo bam bam

Voor de plaats waar ik vandaag dood, ik geef God alle eer

Oh Heer, overgiet uw genade

Maken we geen gezicht wetin udi en ash dey face yeah

Alhamdulillah na hem mufa dey bid so

2020 nee kijk je gezicht

Papi Chulo bambam

Chulo Chulo Chulo Chulo Chulo

Ik zeg Chulo bambam

Chulo valt niemand lastig ooo

Chulo Chulo bambam

Chulo chulo valt niemand lastig hé

Ik ik bambam

Chulo Chulo valt niemand lastig oo leggo

Chulo bambam

Je weet wel, vrouw dem komen en gaan

Ik geef dem rapampampam

Voor de plaats waar ik dey

Als ik de stad binnenstap

Dey kan de jongen niet stoppen eh

Dey kan de jongen niet stoppen eh

Je weet wel oh eh rapampampam leggo

Papi Chulo bambam

Chulo Chulo valt niemand lastig

Chulo bambam

Chulo Chulo valt niemand lastig hé

Chulo bambam

Chulo Chulo valt niemand lastig ehh

Chulo bambam

Chulo Chulo valt niemand lastig ehh

Leggo ahan ahan

Rechts

Abeg Abeg

Ik, ik wil niet dat mijn hoofd er last van heeft

Ik, ik wil niet dat iemand mijn bed opmaakt

Na alleen God wey dey boter mijn brood

Abeg Abeg

Ik, ik wil niets aan mijn hoofd

Na alleen God wey dey boter mijn brood

Ik wil nergens de fout in gaan

Papi Chulo bambam

Chulo Chulo Chulo Chulo

Ik zeg Chulo bambam

Chulo valt niemand lastig oo

Chulo Chulo bambam

Je weet dat Chulo niemand lastig valt oo

Ik ik bambam

Chulo Chulo valt niemand lastig oo

Chulo bambam

Andere nummers van deze artiest:

4

I Don Blow

Timaya, Sayo Pisanta • 2018

5

Happy

Timaya, Sir Shina Peters • 2018

8

Who Born You

Timaya, Wrecoba, Allenian & TJ 2 Solo • 2018

12

Sanko

Timaya • 2019

13

Life Anagaga

Timaya, M.IDe Rebirth • 2018

19

Ukwu

Timaya • 2018

Nieuwe teksten en vertalingen op de site:

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt