
Hieronder staat de songtekst van het nummer 2 Stoopid , artiest - Timaya met vertaling
Originele tekst met vertaling
Timaya
You say wetin?
2stoopid
2stoopid (wanasudada), 2stoopid
We stoopid
Timaya 2stoopid
2stoopid
2stoopid
Who be that guy wey dey yarn anyhow?
Girls wey dey form anyhow
Who be that guy wey dey act amateur?
Wey dey want to dey come, to dey form anyhow
Who be that guy wey dey form anyhow?
Guys wey dey pose anyhow
Who be that guy wey dey act amateur?
Wey dey want to dey come, to dey form premature, yeah
Me and my guys we are stand kerele
Popping Champagne lele
We no get type for nobody
Stepping the place the party don craze
2stoopid, 2stoopid
2stoopid, 2stoopid, 2stoopid
2stoopid, 2stoopid, 2stoopid
All my guys we are 2stoopid
You say wetin?
2stoopid
Wanasudada (eh) 2stoopid
You say, Timaya (eh) master 2stoopid
2stoopid (you can’t be my vogosa), 2stoopid
Leggo
Who be the guy wey dey talk anyhow?
Jonze anyhow
Guy wey dey talk anyhow?
Wey dey run him mouth, cap anyhow
Who be that guy wey dey talk anyhow?
Wey dey Jonze anyhow
Wey dey run up him mouth, everytime just dey cap anyhow
2stoopid, 2stoopid, ruperupe, ruperuperupe
Masterkraft 2stoopid
All my guys, we are 2stoopid
Shina Peller, you 2stoopid
Banky is 2stoopid
Even 2Baba is 2stoopid
You say wetin?
2stoopid (ahan)
Wanasudada (eh) 2stoopid
You say, Timaya (eh) 2stoopid
2stoopid!
(You can’t be my vogosa, eh)
2stoopid!
Leggo
It’s STG
(Ma-Ma-MasterKraft on the beat)
(Turn it up, turn it up, turn it up…)
Je zegt nat?
2stoopid
2stoopid (wanasudada), 2stoopid
We bukken
Timaya 2stoopid
2stoopid
2stoopid
Wie is die gozer wey dey garen eigenlijk?
Meisjes wey dey vormen hoe dan ook
Wie is die vent, wey dey acteert amateur?
Wey dey willen komen, om hoe dan ook vorm te geven
Wie is die kerel die we eigenlijk vormen?
Jongens wey dey poseren hoe dan ook
Wie is die vent, wey dey acteert amateur?
Wey dey willen dey come, om dey vorm voorbarig, ja
Ik en mijn jongens we zijn stand kerele
Knallende champagne lele
We krijgen geen type voor niemand
Stepping the place the party don rage
2stoopid, 2stoopid
2stoopid, 2stoopid, 2stoopid
2stoopid, 2stoopid, 2stoopid
Al mijn jongens, we zijn 2stoopid
Je zegt nat?
2stoopid
Wanasudada (eh) 2stoopid
Je zegt, Timaya (eh) meester 2stoopid
2stoopid (je kunt mijn vogosa niet zijn), 2stoopid
Leggo
Wie is de man die we praten eigenlijk?
Jonze hoe dan ook
Praten Guy wey dey hoe dan ook?
Wey dey run hem mond, pet hoe dan ook
Wie is die vent die we praten eigenlijk?
Wey dey Jonze hoe dan ook
Wey dey loopt hem in de mond, elke keer gewoon hoe dan ook
2stoopid, 2stoopid, ruperupe, ruperuperupe
Masterkraft 2stoopid
Al mijn jongens, we zijn 2stoopid
Shina Peller, jij 2stoopid
Banky is 2stoopid
Zelfs 2Baba is 2stoopid
Je zegt nat?
2stoopid (ahan)
Wanasudada (eh) 2stoopid
Jij zegt, Timaya (eh) 2stoopid
2stoopid!
(Je kunt mijn vogosa niet zijn, hè)
2stoopid!
Leggo
Het is STG
(Ma-Ma-MasterKraft op het ritme)
(Draai het harder, harder, harder...)
Timaya • 2022
Timaya, Sayo Pisanta • 2018
Timaya, Wrecoba, Allenian & TJ 2 Solo • 2018
Timaya • 2019
Timaya, M.IDe Rebirth • 2018
Timaya • 2019
Timaya • 2016
Timaya • 2018
Timaya • 2018
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt