Where I Come From - Shatta Wale
С переводом

Where I Come From - Shatta Wale

  • Jaar van uitgave: 2020
  • Taal: Engels
  • Duur: 3:37

Hieronder staat de songtekst van het nummer Where I Come From , artiest - Shatta Wale met vertaling

Tekst van het liedje " Where I Come From "

Originele tekst met vertaling

Where I Come From

Shatta Wale

Оригинальный текст

Where I come from, nobody go pay ransom

Where I come from

E be like sey nobody dey care oh my God

Where I come from, people dey try Phantom

Pikin dey fly to London

But I tell you If you try you go taya oo

Where I come from

Dem no fit talk people matter

That be why

Me I no dey go church oo

My bible for my chest oh

I be my own pastor

Lomi ee lomi

Ibe like I dey dream

I no wan wake up

Lomi ee ami

Lomi ee lomi

Wetin man no see before

Lomi ee lom, pah pah pah

Life is a war, I no wan fall

I say oh baba God

Help me break this wall

I know life is a war, I no wan fall

I say oh baba God

Help me break this wall

Where I come from

Many problem dey oo

I say no food for table

Before evening we crack our brain ooh

Where I come from

Okada be our transport

Trotro station be our airport

We no get Visa, so how we go fly oo

Where I come from

E be who you know oo

And where I come from

Nobody knows, nobody knows tomorrow

Lomi ee lomi

Ibe like I dey dream

I no wan wake up

Lomi ee ami

Lomi ee lomi

Wetin man no see before

Lomi ee lomi, pah pah pah

Life is a war, I no wan fall

I say oh baba God

Help me break this wall

I know life is a war, I no wan fall

I say oh baba God

Help me break this wall

Where I come from, nobody go pay ransom

Where I come from

Ibe like sey nobody dey care oh my God

Where I come from, people dey try Phantom

Pikin dey fly to London

But I tell you If you try you go taya oo

Lomi ee lomi

E be like I dey dream

I no wan wake up

Lomi ee ami

Lomi ee lomi

Wetin man no see before

Lomi ee lomi, pah pah pah

Life is a war, I no wan fall

I say oh baba God

Help me break this wall

I know life is a war, I no wan fall

I say oh baba God

Help me break this wall

Перевод песни

Waar ik vandaan kom, niemand gaat losgeld betalen

Waar ik vandaan kom

Wees zoals niemand kan schelen oh mijn God

Waar ik vandaan kom, mensen proberen Phantom

Pikin dey vliegen naar Londen

Maar ik zeg je Als je het probeert, ga je taya oo

Waar ik vandaan kom

Dem niet geschikt praten mensen doen ertoe

Daarom

Ik ga niet naar de kerk oo

Mijn bijbel voor mijn borst oh

Ik ben mijn eigen dominee

Lomi ee lomi

Ibe zoals ik dey dream

Ik wil niet wakker worden

Lomi ee ami

Lomi ee lomi

Wetin man niet eerder gezien

Lomi ee lom, pah pah pah

Het leven is een oorlog, ik wil niet vallen

Ik zeg oh baba God

Help me deze muur te doorbreken

Ik weet dat het leven een oorlog is, ik wil niet vallen

Ik zeg oh baba God

Help me deze muur te doorbreken

Waar ik vandaan kom

Veel problemen dey oo

Ik zeg geen eten voor tafel

Voor de avond kraken we onze hersenen ooh

Waar ik vandaan kom

Okada be ons transport

Trotro-station is onze luchthaven

We krijgen geen Visa, dus hoe gaan we vliegen oo

Waar ik vandaan kom

Wees wie je kent oo

En waar ik vandaan kom

Niemand weet het, niemand weet morgen

Lomi ee lomi

Ibe zoals ik dey dream

Ik wil niet wakker worden

Lomi ee ami

Lomi ee lomi

Wetin man niet eerder gezien

Lomi ee lomi, pah pah pah

Het leven is een oorlog, ik wil niet vallen

Ik zeg oh baba God

Help me deze muur te doorbreken

Ik weet dat het leven een oorlog is, ik wil niet vallen

Ik zeg oh baba God

Help me deze muur te doorbreken

Waar ik vandaan kom, niemand gaat losgeld betalen

Waar ik vandaan kom

Ik ben als sey niemand kan het schelen oh mijn God

Waar ik vandaan kom, mensen proberen Phantom

Pikin dey vliegen naar Londen

Maar ik zeg je Als je het probeert, ga je taya oo

Lomi ee lomi

E zijn zoals ik droom

Ik wil niet wakker worden

Lomi ee ami

Lomi ee lomi

Wetin man niet eerder gezien

Lomi ee lomi, pah pah pah

Het leven is een oorlog, ik wil niet vallen

Ik zeg oh baba God

Help me deze muur te doorbreken

Ik weet dat het leven een oorlog is, ik wil niet vallen

Ik zeg oh baba God

Help me deze muur te doorbreken

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt