Hieronder staat de songtekst van het nummer What Deh Go On , artiest - Shatta Wale met vertaling
Originele tekst met vertaling
Shatta Wale
To all my boys
Wey dey hustle for the system oo
(No Joke)
Police dey catch weed smoker
We no dey fi sit Nima goka
Rich man go dey sleep soafer
Wey rain fall we dey all suffer
What dey go on,'Hey Ayata'
Tell me something, what be the matter?
Nowadays too much cantata
Our eye open kawa hawa fanta?
All we want is a cool place oo
Tell dem make dem give we our space oo
We no fit pay this school fees oo
Challey I vex, I no dey watch face oo
What dey go on oo Ghana?
What dey go on oo Ghana?
Our leaders talk to we oo
We tired and suffer oo
We tired and suffer oo
What dey go on oo Africa?
What dey go on oo Africa?
Our leaders talk to we oo
What be the way forward
What be the way forward
What dey go on oo Ghana?
What dey go on oo Ghana?
Our leaders talk to we oo
We tired and suffer oo
We tired and suffer oo
Light off inna my area
People dey die from malaria
Pastor say Alleluyah
But I need to see no miracle
She abeshika
You buy house for Bulgaria
Your pinky dey school for America
And your country dey need clean water
No better classroom, de kingdom suffer
Ghetto youth make you raise up oo
This time you no go accept oo
If you dey go vote, vote wise oo
Shatta Movement party oo
Temale, dancehall naa
Me I talk if dont like gwaa
If you fight me
Obaa no maa
We go raise up and I bet Accra
What dey go on oo Ghana?
What dey go on oo Ghana?
Our leaders talk to we oo
We tired and suffer oo
We tired and suffer oo
What dey go on oo Africa?
What dey go on oo Africa?
Our leaders talk to we oo
What be the way forward?
What be the way forward?
What dey go on oo Ghana?
What dey go on oo Ghana?
Our leaders talk to we oo
We tired and suffer oo
We tired and suffer oo
Police dey catch weed smoker
We no dey fi sit Nima goka
Rich man go dey sleep soafer
Wey rain fall we dey all suffer
What dey go on,'Hey Ayata'
Tell me something, what be the matter?
Nowadays too much cantata
Our eye open kawa hawa fanta?
All we want is a cool place oo
Tell dem make dem give we our space oo
We no fit pay this school fees oo
Challey I vex, I no dey watch face oo
What dey go on oo Ghana?
What dey go on oo Ghana?
Our leaders talk to we oo
We tired and suffer oo
We tired and suffer oo
What dey go on oo Africa?
What dey go on oo Africa?
Our leaders talk to we oo
What be the way forward
What be the way forward
What dey go on oo Ghana?
What dey go on oo Ghana?
Our leaders talk to we oo
We tired and suffer oo
We tired and suffer oo
Aan al mijn jongens
Wey dey drukte voor het systeem oo
(Geen grapje)
Politie heeft wietroker betrapt
We gaan niet zitten Nima goka
Rijke man slaap zachter
Wey regen valt, we lijden allemaal
Wat gaan ze door, 'Hey Ayata'
Vertel me iets, wat is er aan de hand?
Tegenwoordig te veel cantate
Onze ogen open Kawa Hawa Fanta?
Alles wat we willen is een coole plek oo
Vertel dem, laat ons onze ruimte geven oo
We passen niet om dit schoolgeld te betalen oo
Challey ik erger me, ik geen dey wijzerplaat oo
Wat gaan ze doen in Ghana?
Wat gaan ze doen in Ghana?
Onze leiders praten met we oo
We zijn moe en lijden oo
We zijn moe en lijden oo
Wat gaan ze verder in Afrika?
Wat gaan ze verder in Afrika?
Onze leiders praten met we oo
Wat is de weg voorwaarts?
Wat is de weg voorwaarts?
Wat gaan ze doen in Ghana?
Wat gaan ze doen in Ghana?
Onze leiders praten met we oo
We zijn moe en lijden oo
We zijn moe en lijden oo
Licht uit in mijn gebied
Mensen sterven aan malaria
Pastor zegt Alleluyah
Maar ik hoef geen wonder te zien
Ze abeshika
U koopt een huis voor Bulgarije
Je pinky dey-school voor Amerika
En jouw land heeft schoon water nodig
Geen betere klas, het koninkrijk lijdt
Getto-jeugd doet je opstaan oo
Deze keer ga je niet accepteren oo
Als je niet gaat stemmen, stem dan verstandig oo
Shatta Movement-feestje oo
Temale, dancehall naa
Ik praat als ik niet van gwaa hou
Als je tegen me vecht
Obaa nee maa
We gaan verhogen en ik wed Accra
Wat gaan ze doen in Ghana?
Wat gaan ze doen in Ghana?
Onze leiders praten met we oo
We zijn moe en lijden oo
We zijn moe en lijden oo
Wat gaan ze verder in Afrika?
Wat gaan ze verder in Afrika?
Onze leiders praten met we oo
Wat is de weg vooruit?
Wat is de weg vooruit?
Wat gaan ze doen in Ghana?
Wat gaan ze doen in Ghana?
Onze leiders praten met we oo
We zijn moe en lijden oo
We zijn moe en lijden oo
Politie heeft wietroker betrapt
We gaan niet zitten Nima goka
Rijke man slaap zachter
Wey regen valt, we lijden allemaal
Wat gaan ze door, 'Hey Ayata'
Vertel me iets, wat is er aan de hand?
Tegenwoordig te veel cantate
Onze ogen open Kawa Hawa Fanta?
Alles wat we willen is een coole plek oo
Vertel dem, laat ons onze ruimte geven oo
We passen niet om dit schoolgeld te betalen oo
Challey ik erger me, ik geen dey wijzerplaat oo
Wat gaan ze doen in Ghana?
Wat gaan ze doen in Ghana?
Onze leiders praten met we oo
We zijn moe en lijden oo
We zijn moe en lijden oo
Wat gaan ze verder in Afrika?
Wat gaan ze verder in Afrika?
Onze leiders praten met we oo
Wat is de weg voorwaarts?
Wat is de weg voorwaarts?
Wat gaan ze doen in Ghana?
Wat gaan ze doen in Ghana?
Onze leiders praten met we oo
We zijn moe en lijden oo
We zijn moe en lijden oo
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt