Hieronder staat de songtekst van het nummer Umbrella , artiest - Shatta Wale met vertaling
Originele tekst met vertaling
Shatta Wale
Who say monkey no like banana
When i get rich ah go fly you go to bahamas
Gal, i promise on my honour
say no gal-no gal go dey come and take your gun’ah
My sweet jollie oo
I go make it up to you gal.
You alone go be my gal
Everything go be jejeje
Me do y3 d3 te s3 prekese
Sa ma me oo Nana Ama
Nte m3 da Nyame ase Hosanna
Me ne wo te se Michelle ne Obama
Obama
Ewor Ghana
I be your umbrella
Make i be your umbrella ei o my baby oo
Make i be your umbrella (Umbrella)
Win your heart like Mandela (Mandela)
Full security from ma man dem’ah eh
Burna boy be ma man dem’ah (Man dem’ah)
Gal abi you see seh you no get problem
Me and you go dey go well
My love be clear yeah
Like Awuku photo clear yeah
Memba one day
Me and you go dey tie the knot eh
That day go be your happy day eh
Honeymoon and party eii
Sa ma me oo Nana Ama
Nte m3 da Nyame ase Hosanna
Me ne wo te se Michelle ne Obama
Obama
Ewor Ghana
Abi your umbrella
Make i be your umbrella ei o my baby oo
(REPEAT VERSE 1 & CHORUS)
Sa ma me oo Nana Ama
Nte m3 da Nyame ase Hosanna
Me ne wo te se Michelle ne Obama
Obama
Ewor Ghana
Willies on da beat again
Shatta Wale
SM4LYF
Wie zegt aap nee, zoals banaan
Als ik rijk word, vlieg je, ga je naar de Bahama's
Gal, ik beloof het op mijn eer
zeg nee gal-no gal go dey kom en pak je gun'ah
Mijn lieve jollie oo
Ik ga het goedmaken met je meid.
Jij alleen gaat, wees mijn meid
Alles gaat jejeje
Ik doe y3 d3 te s3 prekese
Sa ma me oo Nana Ama
Nte m3 da Nyame ase Hosanna
Me ne wo te se Michelle ne Obama
Obama
Ewor Ghana
Ik ben je paraplu
Maak van mij je paraplu ei o mijn baby oo
Maak van mij je paraplu (paraplu)
Win je hart zoals Mandela (Mandela)
Volledige beveiliging van ma man dem'ah eh
Burna boy be ma man dem'ah (Man dem'ah)
Gal abi, je ziet, je krijgt geen probleem
Ik en jij gaan, het gaat goed
Mijn liefde wees duidelijk yeah
Zoals Awuku foto duidelijk ja
Memba op een dag
Ik en jij gaan in het huwelijksbootje eh
Word die dag je gelukkige dag eh
Huwelijksreis en feest ei
Sa ma me oo Nana Ama
Nte m3 da Nyame ase Hosanna
Me ne wo te se Michelle ne Obama
Obama
Ewor Ghana
Abi je paraplu
Maak van mij je paraplu ei o mijn baby oo
(HERHAAL VERS 1 & CHORUS)
Sa ma me oo Nana Ama
Nte m3 da Nyame ase Hosanna
Me ne wo te se Michelle ne Obama
Obama
Ewor Ghana
Willies weer op de beat
Shatta Wale
SM4LYF
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt