
Hieronder staat de songtekst van het nummer True Believer , artiest - Shatta Wale, Natty Lee, Addi Self met vertaling
Originele tekst met vertaling
Shatta Wale, Natty Lee, Addi Self
Once Again
Shatta Wale Again
Addi Self, Natty Lee
You dey see what dey happen for America
Man dey buy tsoobi for America
Where the woman dey?
Eyy am3ta
I be proud sey I from Africa
I create this music with Zylofon
Shatta Wale maa adwen abom
Go your way 'cuz i dont wanna know
You know dey see sey man, dey grow man dey grow
You say you be true believer
Only you wey know Jehovah
You say you be true believer
Everyday Hrr Ba Hrr Ba Hrr Ba Ba Baaa
True believer
Everyday you dey kill your brother
True believer
Everyday Hrr Ba Hrr Ba Hrr Ba Ba Baaa
I win oo I win oo
Nobody spoil my thing
You see I dey go for the road, yeerrh
Me I dey do my thing
You dey show me fake
You dey show me fake (Lie)
Boy you must see take
You dey do mistake
You dey do mistake, (Lie)
Addi Self for settle
So what dey go on plus this churchy niggas
Dem no know God
Dem no know more diligence
Charley some of this people no be intelligent
Dem dey lie for your top no evidence
Church gower every Sunday
Ebi en you go see for the gate
Dema character no be appropriate (no be appropriate)
Dat be why adey operate
Open the first chapter
Dat be what the nigga know from the pastor
But that nigga be some bad chapter
But dem go blame some good pastor
No wonder Shatta Wale like rasta
Only Baba God be your master
Any problem gon torture
Charley i no go fly with vulture
You say you be true believer
Only you wey know Jehovah
You say you be true believer
Everyday Hrr Ba Hrr Ba Hrr Ba Ba Baaa
True believer
Everyday you dey kill your brother
True believer
Outro Shatta Wale:
True True True Believer
You seh you go fit deliver
True True True Believer
How come seh you dey kill your brother
True True True Believer
You seh you know God mobile phone number
True True True Believer
Fake Pastor!
You dey see what dey happen for America
Man dey buy tsoobi for America
Where the woman dey?
Eyy am3ta
I be proud sey I from Africa
I create this music Zylofon
Shatta Wale maa adwen abom
Go your way 'cuz i dont wanna know
You know dey see sey man, dey grow man dey grow
Alweer
Weer Shatta Wale
Addi Self, Natty Lee
Je zult zien wat er gebeurt voor Amerika
Man dey buy tsoobi voor Amerika
Waar dey dey?
Eyy ben3ta
Ik ben trots dat ik uit Afrika kom
Ik maak deze muziek met Zylofon
Shatta Wale maa adwen abom
Ga je gang, want ik wil het niet weten
Weet je, ze zien sey man, ze groeien man, ze groeien
Je zegt dat je een echte gelovige bent
Alleen jij kent Jehovah
Je zegt dat je een echte gelovige bent
Elke dag Hrr Ba Hrr Ba Hrr Ba Ba Baaa
Echte gelover
Elke dag vermoord je je broer
Echte gelover
Elke dag Hrr Ba Hrr Ba Hrr Ba Ba Baaa
ik win oo ik win oo
Niemand bederft mijn ding
Zie je, ik ga voor de weg, yeerrh
Ik doe mijn ding
Je wilt me nep laten zien
Je wilt me nep laten zien (Lie)
Jongen, je moet het zien nemen
Je maakt een fout
Je maakt een fout, (Lie)
Addi Self voor afrekenen
Dus wat gaan ze door plus deze kerkelijke provence
Ik ken God niet
Ik weet niet meer ijver
Charley sommige van deze mensen zijn niet intelligent
Dem dey lie voor uw top geen bewijs
Elke zondag kerkganger
Ebi en jij gaat kijken voor de poort
Dema-teken niet geschikt zijn (niet geschikt zijn)
Dat is de reden waarom adey werkt
Open het eerste hoofdstuk
Dat is wat de nigga weet van de pastoor
Maar die nigga is een slecht hoofdstuk
Maar ze gaan een goede dominee de schuld geven
Geen wonder dat Shatta Wale van rasta houdt
Alleen Baba God, wees je meester
Elk probleem wordt gemarteld
Charley ik ga niet vliegen met gier
Je zegt dat je een echte gelovige bent
Alleen jij kent Jehovah
Je zegt dat je een echte gelovige bent
Elke dag Hrr Ba Hrr Ba Hrr Ba Ba Baaa
Echte gelover
Elke dag vermoord je je broer
Echte gelover
Outro Shatta Wale:
Ware Ware Ware Gelovige
Jij gaat fit bezorgen
Ware Ware Ware Gelovige
Hoe komt het dat je je broer hebt vermoord?
Ware Ware Ware Gelovige
Je weet dat je het mobiele telefoonnummer van God kent
Ware Ware Ware Gelovige
Valse pastoor!
Je zult zien wat er gebeurt voor Amerika
Man dey buy tsoobi voor Amerika
Waar dey dey?
Eyy ben3ta
Ik ben trots dat ik uit Afrika kom
Ik maak deze muziek Zylofon
Shatta Wale maa adwen abom
Ga je gang, want ik wil het niet weten
Weet je, ze zien sey man, ze groeien man, ze groeien
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt