
Hieronder staat de songtekst van het nummer Dem Possess , artiest - Shatta Wale met vertaling
Originele tekst met vertaling
Shatta Wale
The God wey create Adam and Eve
You for believe in oo
Don’t put your trust in no man
I swear dem go kill you oo
The friend wey you get today
Go fi be your enemy tomorrow
I no go talk nobody story
I dey tell my life story oo
Sometimes you no understand
Why people just dey hate you oo
Dem go bully you as if
You dey you be no body
Dem no get some of your happiness oo
When dem see you dem vex oo
Dem wan break your neck oo
But dem break dem neck oo
Heeh
Dem possess oo
Demma mind no correct oo
E Le akee nwuwo wa ko
So dem no go fi do me foko yeah
Dem say dem be your paddy
But dem hate what you doing oo
For demma face you be hero
But for demma mind you be silly oo
You no go fi read forehead
Like you go see what dem dey thinking oo
And dem wish you no dey
So dem go take your position oo
We all dey share ideas
But dem no like your decision oo
But when Paq play beat
I dey see my vision and mission oo
Dem no get some of your happiness oo
When dem see you dem vex oo
Dem wan break your neck oo
But dem break dem neck oo
Heeh
Dem possess oo
Demma mind no correct oo
E Le akee nwuwo wa ko
So dem no go fi do me foko
The God wey create Adam and Eve
You for believe in oo
Dont put your trust in no man
I swear dem go kill you oo
The friend wey you get today
Go fi be your enemy tomorrow
I no go talk nobody story
I dey tell my life story oo
Sometimes you no understand
Why people just dey hate you oo
Dem go bully you as if
You dey you be no body
Dem no get some of your happiness oo
When dem see you dem vex oo
Dem wan break your neck oo
But dem break dem neck oo
Heeh
Dem possess oo
Demma mind no correct oo
E Le akee nwuwo wa ko
So dem no go fi do me foko
Dem no get some of your happiness oo
When dem see you dem vex oo
Dem wan break your neck oo
But dem break dem neck oo
Heeh
Dem possess oo
Demma mind no correct oo
E Le akee nwuwo wa ko
So dem no go fi do me foko yeah
De God die Adam en Eva heeft geschapen
Jij gelooft in oo
Vertrouw niet op niemand
Ik zweer dat ze je gaan vermoorden oo
De vriend die je vandaag krijgt
Word morgen je vijand
Ik ga niet praten niemand verhaal
Ik vertel mijn levensverhaal oo
Soms begrijp je het niet
Waarom mensen je gewoon haten oo
Ze gaan je pesten alsof
Je wilt geen lichaam zijn
Dem no krijg wat van je geluk oo
Als ze je zien, ben ik vex oo
Dem wan breek je nek oo
Maar dem breken dem nek oo
Hee
Dem bezit oo
Demma geest niet correct oo
E Le akee nwuwo wa ko
Dus dem no go fi do me foko yeah
Ze zeggen dat ze je padie zijn
Maar ze hebben een hekel aan wat je doet oo
Voor demma face ben jij een held
Maar voor demma geest, je bent dom oo
Je gaat niet lezen voorhoofd
Zoals je gaat kijken wat ze denken oo
En ze wensen je geen dey
Dus ga je standpunt innemen oo
We delen allemaal geen ideeën
Maar dem nee, zoals uw beslissing oo
Maar wanneer Paq beat speelt
Ik zie mijn visie en missie oo
Dem no krijg wat van je geluk oo
Als ze je zien, ben ik vex oo
Dem wan breek je nek oo
Maar dem breken dem nek oo
Hee
Dem bezit oo
Demma geest niet correct oo
E Le akee nwuwo wa ko
Dus dem no go fi do me foko
De God die Adam en Eva heeft geschapen
Jij gelooft in oo
Vertrouw niet op niemand
Ik zweer dat ze je gaan vermoorden oo
De vriend die je vandaag krijgt
Word morgen je vijand
Ik ga niet praten niemand verhaal
Ik vertel mijn levensverhaal oo
Soms begrijp je het niet
Waarom mensen je gewoon haten oo
Ze gaan je pesten alsof
Je wilt geen lichaam zijn
Dem no krijg wat van je geluk oo
Als ze je zien, ben ik vex oo
Dem wan breek je nek oo
Maar dem breken dem nek oo
Hee
Dem bezit oo
Demma geest niet correct oo
E Le akee nwuwo wa ko
Dus dem no go fi do me foko
Dem no krijg wat van je geluk oo
Als ze je zien, ben ik vex oo
Dem wan breek je nek oo
Maar dem breken dem nek oo
Hee
Dem bezit oo
Demma geest niet correct oo
E Le akee nwuwo wa ko
Dus dem no go fi do me foko yeah
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt