Service - Lil Kesh

Service - Lil Kesh

Год
2020
Язык
`Engels`
Длительность
191920

Hieronder staat de songtekst van het nummer Service , artiest - Lil Kesh met vertaling

Tekst van het liedje " Service "

Originele tekst met vertaling

Service

Lil Kesh

You dey scatter my medulla

You dey scatter my brain

I just want to have a taste

Yebo

Ah sister Kate o wait o

I just wanna have a taste o

Tell me what it will take o

Anything I go pay

Sister Kate o wait o

I just wanna have a taste o

Tell me what it will take o

Anything I go pay

Oouuuh

Am at your service o baby

And I go service you o baby o wo wo wo

Oouuuh

Am at your service o baby

And I go service you o baby o wo wo wo

I be fine you some hostel on Monday on Monday eh

But your roommate tell em say you no dey you no dey

Abi come hide for backyard

Won ro pe mo ti ya ya ya

As she step out I catch am

I ask am pe

Nigbati mo fi kno gbogbo last card mi fun e

Owo to ye kin fi jeun

O wa fe ma fi mi pa, fi mi pa loju awon ore e

Kode ni kode ni da da da fun e

Ah okay I take it back

Omo Olorun ko n shepe

Mo ti fi tori figure 8 lo je gbese

Shebi emi plug iwo socket ka ma gun ra wa

Ko pe mi? Ko ma bura wa

Ah sister Kate o wait o

I just wanna have a taste o

Tell me what it will take o

Anything I go pay

Sister Kate o wait o

I just wanna have a taste o

Tell me what it will take o

Anything I go pay

Oouuuh

Am at your service o baby

And I go service you o baby o wo wo wo

Oouuuh

Am at your service o baby

And I go service you o baby o wo wo wo

Okay mo pe ni boo o ni bukky ni

O da ma binu mo ni bae oni bakery

Mo ni mo l’owo lowo oni owo mi change ni

Mo ni mo loko labe o ni pierce of cake

Ahn ahn cele tan e oun tan candle

Gbogbo iwaju ati eyin e mo ma rough handle

Eleyi to ba gba e molue

Omo oni di rabata bi ti molue

Oouuuh

Am at your service o baby

And I go service you o baby o wo wo wo

Oouuuh

Am at your service o baby

And I go service you o baby o wo wo wo

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt