
Hieronder staat de songtekst van het nummer Skit 2 (Cause Trouble) , artiest - Lil Kesh met vertaling
Originele tekst met vertaling
Lil Kesh
Gbeke there
Who be that talk say he won get pwoblem
Wetin dey worry you
You dey won cause trouble for me abi
Dem never tell you who I be
The last time wey we show for the final background
Na him we discover say some guys wey dem dey for the observation
Them dey yan say them go gimme pwoblem
Naim I look down I say yeey
All dem dese guys dem won cause trouble for the area ehn
I give dem my last warning
If una try me I go give una pwoblem
I say if una show anyhow I go giv una doggy
Dem say which dog again una get dog for house
I say we no get dog na
If una burst bottle u no wetin I go do for here
You know wetin I go do for here
I go just pull my shoe run
Una dey craze
Na me una won kill
Gbeke daar
Wie is dat praatje, zeg dat hij pwoblem heeft gewonnen
Je maakt je zorgen
Je hebt zeker problemen voor me veroorzaakt
Dem vertelt je nooit wie ik ben
De laatste keer dat we tonen voor de laatste achtergrond
Na hem ontdekken we, zeggen sommige jongens, we vragen om observatie
Ze zeggen dat ze me pwoblem gaan geven
Naim, ik kijk naar beneden, ik zeg ja
Alle dem dese guys dem gewonnen veroorzaken problemen voor het gebied ehn
Ik geef ze mijn laatste waarschuwing
Als je me niet probeert, geef ik je een pwoblem
Ik zeg dat als ik je toch niet laat zien, ik een hondje ga geven
Dem zegt welke hond ook weer een hond voor huis krijgt
Ik zeg dat we geen hond krijgen na
Als een gebarsten fles je niet ziet, ga ik het hier doen
Je weet wat ik hier ga doen
Ik ga gewoon mijn schoen rennen
Een rage
Na mij een gewonnen moord
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt