
Hieronder staat de songtekst van het nummer Sorry Sorry , artiest - Femi Kuti met vertaling
Originele tekst met vertaling
Femi Kuti
If my eyes no decieve me
And nah true be the things my ears dey hear
Politicians and soldiers make meeting
Our country dem won repair
Dem dey make like say
Dem know-know
Say nah dem a spoil our country so
As dem dey dabaru am dey go
Nah so my people dey follow O
I sorry sorry O, I sorry for Nigeria
I sorry sorry O, I sorry for Africa
Sorry sorry O
I sorry sorry O, I sorry for Nigeria
I sorry sorry o, I sorry for Africa
Sorry sorry O
As we never get the sense
Sorry sorry O
I sorry for Africa
Look my friends
Dem no like to hear word O
Nah to dey follow follow, follow dem enemies
Like zombie, dem dey go dey march dey go
Dey fight for the people
Wey spoil Nigeria so
These politicians and soldiers
Dem be one and the same
No one different the other
My people no won know
But with these kind of leaders
Africa no get hope
Africans will suffer
Till the suffer reach our bone
I sorry sorry O, I sorry for Nigeria
I sorry sorry o, E gba mi O
Sorry sorry O
I sorry sorry O, I sorry for Nigeria
Sorry sorry O, I sorry for Africa
Like we never get the sense
I sorry sorry o, E gba mi O
Till-till-till-till
Till-till-till-till-till-till
Till-till-till-till-till-till
Till the suffering reach our…
Till the suffering reach our…
Till the suffering reach
Till the suffering reach our…
Till the suffering reach
Till the suffering reach our…
Till the suffering reach
Till the suffering reach our bone
Bone-bone-bone…
Our bone
Our bone
Als mijn ogen me niet bedriegen
En nee, het zijn de dingen die mijn oren horen
Politici en soldaten maken een ontmoeting
Ons land heeft de reparatie gewonnen
Dem dey maken zoals zeggen
Dem weet-weet
Zeg nee, verwen ons land dus
Zoals dem dey dabaru ben dey go
Nee, dus mijn mensen volgen O
Sorry sorry O, sorry voor Nigeria
Sorry sorry O, sorry voor Afrika
Sorry sorry O
Sorry sorry O, sorry voor Nigeria
Sorry sorry o, sorry voor Afrika
Sorry sorry O
Omdat we nooit het gevoel hebben
Sorry sorry O
Het spijt me voor Afrika
Kijk mijn vrienden
Dem niet graag horen woord O
Nee, volg, volg, volg de vijanden
Net als zombie, dem dey go dey march dey go
Ze vechten voor de mensen
Wey verwennen Nigeria dus
Deze politici en soldaten
Dem één en dezelfde zijn
Niemand anders dan de ander
Mijn mensen weten het niet
Maar met dit soort leiders
Afrika krijgt geen hoop
Afrikanen zullen lijden
Tot het lijden ons bot bereikt
Sorry sorry O, sorry voor Nigeria
Sorry sorry o, E gba mi O
Sorry sorry O
Sorry sorry O, sorry voor Nigeria
Sorry sorry O, sorry voor Afrika
Alsof we nooit het gevoel hebben
Sorry sorry o, E gba mi O
Tot-tot-tot-tot-
Tot-tot-tot-tot-tot-tot-
Tot-tot-tot-tot-tot-tot-
Tot het lijden ons bereikt...
Tot het lijden ons bereikt...
Tot het lijden reikt
Tot het lijden ons bereikt...
Tot het lijden reikt
Tot het lijden ons bereikt...
Tot het lijden reikt
Tot het lijden ons bot bereikt
Bot-bot-bot…
ons bot
ons bot
Femi Kuti • 2004
Rachid Taha, Femi Kuti • 2006
Femi Kuti • 2008
Femi Kuti • 2008
Femi Kuti • 2000
Femi Kuti • 2004
Common, Vinia Mojica, Roy Hargrove • 1999
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt