Hieronder staat de songtekst van het nummer I Matter , artiest - 9ice, Timaya met vertaling
Originele tekst met vertaling
9ice, Timaya
Na so e be
Anybody wey wan die make e go die
Na me matter pass I love myself
I too dey relevant, naso e be
I matter, (before nkor) na the matter pass
I matter, you could call me bashourun ga
I matter, that’s why we rock your area
I matter eh, mo surrender
I matter eh, I surrender
Money matter pass eh, I surrender
Anytime every blessed day
I must dey your gender
Gbogbo igba te ba ni nkan re se
You must need my performance
Weather na your birthday eh
Weather na your house warming
Weather na your naming ceremony eh
I must be your musician
I matter eh pass Obama
I matter eh pass Goodluck Jonathan
I matter, I matter eh pass Nelson Mandela
I matter eh pass komen kuma
I matter, (before nkor) na the matter pass
I matter, you could call me bashorun ga
I matter, that’s why we rock your area
I matter eh, mo surrender
I matter eh, I surrender
Na me matter pass eh, mo surrender
See call me timaya
See people in the street dey call me wale
Anytime I pass for road everybody dem a shouty shouty
Omo aiye
All the people in the ghetto in the street
When they see me they halla dey tell me baba tuale
But if don’t know now you know now, chineke me
I say back ina the days I dey drink awapa
I smoke okito, I dey drink dongoyaro
See right now I dey pop champagne
Nobody dey complain am sipping don perion
See the people wanna momuor
After all and their sister dem dey momour
Them dey carry my matter because me I too matter
See everybody na me be egbere papa eh
I matter, (before nkor) na the matter pass
I matter, you could call me bashourun ga
I matter, that’s why we rock your area
I matter eh, mo surrender
I matter eh, I surrender
Na me matter pass eh, mo surrender
Bo ni irese o n fi demo
Eyi to ti fi koni panu
See my standard is on the high side
See the way I preach my time
Come rain come sun I will be along side
Am on the road side that lead to my success
With church mind
I matter eh pass Obama
I matter eh pass Goodluck Jonathan
I matter, I matter eh pass Nelson Mandela
I matter eh pass komen kuma
I matter, (before nkor) na the matter pass
I matter, you could call me bashorun ga
I matter, that’s why we rock your area
I matter eh, mo surrender
I matter eh, I surrender
Na me matter pass eh, mo surrender
I matter, (before nkor) na the matter pass
I matter, you could call me bashorun ga
I matter, that’s why we rock your area
Before nko before nko before nko, I surrender
I surrender, before nko before nko
I surrender before nko before nko)
Na zo e zijn
Iedereen die wey wan die sterven laat e gaan sterven
Noem me zaak pas ik hou van mezelf
Ik vind het ook relevant, naso e be
Ik doe er toe, (vóór nkor) na de zaak pass
Ik doe er toe, je zou me bashourun ga kunnen noemen
Ik doe er toe, daarom rocken we jouw omgeving
Ik doe er toe eh, mo overgave
Ik doe er toe eh, ik geef me over
Geldzaken pas eh, ik geef me over
Altijd elke gezegende dag
Ik moet je geslacht verloochenen
Gbogbo igba te ba ni nkan re se
Je moet mijn optreden nodig hebben
Weer na je verjaardag eh
Weer na je huisopwarming
Weer na je naamgevingsceremonie eh
Ik moet je muzikant zijn
Ik doe er toe eh pass Obama
Ik doe er toe eh pass Goodluck Jonathan
Ik doe er toe, ik doe er toe eh pass Nelson Mandela
Ik doe er toe eh pass komen kuma
Ik doe er toe, (vóór nkor) na de zaak pass
Ik doe er toe, je zou me bashorun ga kunnen noemen
Ik doe er toe, daarom rocken we jouw omgeving
Ik doe er toe eh, mo overgave
Ik doe er toe eh, ik geef me over
Noem mij een kwestie van pas eh, mo overgave
Zie bel me timaya
Zie mensen op straat, ze noemen me wale
Elke keer als ik voor de weg passeer, is iedereen een schreeuwerige schreeuw
Omo aiye
Alle mensen in het getto op straat
Als ze me zien, zeggen ze halla dey me baba tuale
Maar als je het nu niet weet, weet je het nu, chineke me
Ik zeg terug in de dagen dat ik awapa drink
Ik rook okito, ik drink dongoyaro
Kijk nu ik dey pop champagne
Niemand klaagt over het drinken van don perion
Zie de mensen willen momuor
Tenslotte en hun zus dem dey momour
Ze dragen mijn zaak niet omdat ik er ook toe doe
Zie iedereen, noem me egbere papa eh
Ik doe er toe, (vóór nkor) na de zaak pass
Ik doe er toe, je zou me bashourun ga kunnen noemen
Ik doe er toe, daarom rocken we jouw omgeving
Ik doe er toe eh, mo overgave
Ik doe er toe eh, ik geef me over
Noem mij een kwestie van pas eh, mo overgave
Bo ni irese o n fi demo
Eyi naar ti fi koni panu
Kijk, mijn standaard is aan de hoge kant
Zie hoe ik mijn tijd predik
Kom regen, kom zon, ik zal naast je zijn
Ben aan de kant van de weg die naar mijn succes leidt
Met kerkgeest
Ik doe er toe eh pass Obama
Ik doe er toe eh pass Goodluck Jonathan
Ik doe er toe, ik doe er toe eh pass Nelson Mandela
Ik doe er toe eh pass komen kuma
Ik doe er toe, (vóór nkor) na de zaak pass
Ik doe er toe, je zou me bashorun ga kunnen noemen
Ik doe er toe, daarom rocken we jouw omgeving
Ik doe er toe eh, mo overgave
Ik doe er toe eh, ik geef me over
Noem mij een kwestie van pas eh, mo overgave
Ik doe er toe, (vóór nkor) na de zaak pass
Ik doe er toe, je zou me bashorun ga kunnen noemen
Ik doe er toe, daarom rocken we jouw omgeving
Voor nko voor nko voor nko, ik geef me over
Ik geef me over, vóór nko vóór nko
Ik geef me over voor nko voor nko)
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt