
Hieronder staat de songtekst van het nummer Disaster , artiest - Shatta Wale met vertaling
Originele tekst met vertaling
Shatta Wale
Insta blog 9ja
Send letter to your people for me eh!
Me I just speak my mind
I no insult
ahhh…
Me I enter Nigeria with free Wi-Fi.
Wi-Fi (ah)
I say I enter 9ja with free Wi-Fi.
Wi-Fi (laugh…)
Charli3, is I nor dey feel wizkid
Nor b say I nor dey like wizkid
But if I ball, I go show wizkid
Nor be only music, we dey fight and chill (ah)
oga forget that superstar tin
Your superstar soft like sadden
If wizkid be your God, me I don’t know
See dis oloshi, dey make too know
Nobody just go dey compare me
Charli3 me I get my territory
you say Wiz be your superstar
Me I nor ball o
But me I nor dey wizkid
Like superstar superstar ah!
One on one me and wizkid
You go see disaster disaster ah
I go be your oyin3po
You go call me your master, o master ah
Watch me take over africa
You go call me your master, o master ah
For twitter pepo dey argue eh
Facebook pepo dey fight e eh
If you leave me and wizkid alooone
I go scatter am oo
Maybe you never heard of me
My name be Shatta Wale o
All who dey talk, make Dem shut up
Shatta movement, me na carry back up
Any boy try diss Shatta wale
I go loss
If wizkid???
So 9ja make una stop the rush
One on one I go kill am one touch
Tissue paper na him I go flush
Dis kind race your boy e go crush
If any boy try Shatta wale
Shatta wale your face I go wash
But me I nor dey wizkid
Like superstar superstar ah!
One on one me and wizkid
You go see disaster disaster ah
I go be your oyin3po
You go call me your master, o master ah
Watch me take over africa
You go call me your master, o master ah
Me I enter Nigeria with free Wi-Fi.
Wi-Fi (ah)
I say I enter 9ja with free Wi-Fi.
Wi-Fi (laugh…)
Charli3, is I nor dey feel wizkid
Nor b say I nor dey like wizkid
But if I ball, I go show wizkid
Nor be only music, we dey fight and chill (ah)
oga forget that superstar tin
Your superstar soft like sadden
If wizkid be your God, me I don’t know
See dis oloshi, dey make too know
Nobody just go dey compare me
Charli3 me I get my territory
you say Wiz be your superstar
Me I nor ball o
But me I nor dey wizkid
Like superstar superstar ah!
One on one me and wizkid
You go see disaster disaster ah
I go be your oyin3po
You go call me your master, o master ah
Watch me take over africa
You go call me your master, o master ah
But me I nor dey wizkid
Like superstar superstar ah!
One on one me and wizkid
You go see disaster disaster ah
I go be your oyin3po
You go call me your master, o master ah
Watch me take over africa
You go call me your master, o master ah
Write by: blackhollywood
Insta blog 9ja
Stuur een brief naar je mensen voor mij, hè!
Ik, ik zeg gewoon wat ik denk
Ik geen belediging
ahh…
Ik kom Nigeria binnen met gratis wifi.
wifi (ah)
Ik zeg dat ik 9ja binnenkom met gratis wifi.
Wifi (lacht...)
Charli3, ik voel me ook niet wizkid
Noch b zeg ik noch dey zoals wizkid
Maar als ik bal, ga ik wizkid laten zien
Noch alleen muziek zijn, we vechten en chillen (ah)
oga vergeet die superster blik
Je superster zacht als verdrietig
Als wizkid jouw God is, ik weet het niet
Zie dis oloshi, dey make too know
Niemand gaat gewoon met me vergelijken
Charli3 me, ik krijg mijn territorium
jij zegt dat Wiz je superster is
Ik, ik, noch de bal uit
Maar ik, ik, noch dey wizkid
Net als superster superster ah!
Eén op één ik en wizkid
Je gaat zien ramp ramp ah
Ik ga je oyin3po zijn
Ga je me je meester noemen, o meester ah
Kijk hoe ik Afrika overneem
Ga je me je meester noemen, o meester ah
Voor twitter pleiten pepo dey eh
Facebook pepo dey vechten e eh
Als je me verlaat en wizkid alooone
Ik ga verstrooien ben oo
Misschien heb je nog nooit van me gehoord
Mijn naam is Shatta Wale o
Iedereen die niet praat, laat Dem zijn mond houden
Shatta-beweging, ik wil terug naar boven
Elke jongen probeert Shatta wale
Ik ga verlies
Als wizkid???
Dus 9ja zorg ervoor dat je de haast niet stopt
Eén op één, ik ga doden ben één aanraking
Tissuepapier na hem ga ik doorspoelen
Dis soort race je jongen e go crush
Als een jongen Shatta wale probeert
Shatta wale je gezicht ik ga wassen
Maar ik, ik, noch dey wizkid
Net als superster superster ah!
Eén op één ik en wizkid
Je gaat zien ramp ramp ah
Ik ga je oyin3po zijn
Ga je me je meester noemen, o meester ah
Kijk hoe ik Afrika overneem
Ga je me je meester noemen, o meester ah
Ik kom Nigeria binnen met gratis wifi.
wifi (ah)
Ik zeg dat ik 9ja binnenkom met gratis wifi.
Wifi (lacht...)
Charli3, ik voel me ook niet wizkid
Noch b zeg ik noch dey zoals wizkid
Maar als ik bal, ga ik wizkid laten zien
Noch alleen muziek zijn, we vechten en chillen (ah)
oga vergeet die superster blik
Je superster zacht als verdrietig
Als wizkid jouw God is, ik weet het niet
Zie dis oloshi, dey make too know
Niemand gaat gewoon met me vergelijken
Charli3 me, ik krijg mijn territorium
jij zegt dat Wiz je superster is
Ik, ik, noch de bal uit
Maar ik, ik, noch dey wizkid
Net als superster superster ah!
Eén op één ik en wizkid
Je gaat zien ramp ramp ah
Ik ga je oyin3po zijn
Ga je me je meester noemen, o meester ah
Kijk hoe ik Afrika overneem
Ga je me je meester noemen, o meester ah
Maar ik, ik, noch dey wizkid
Net als superster superster ah!
Eén op één ik en wizkid
Je gaat zien ramp ramp ah
Ik ga je oyin3po zijn
Ga je me je meester noemen, o meester ah
Kijk hoe ik Afrika overneem
Ga je me je meester noemen, o meester ah
Schrijven door: blackhollywood
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt