Hieronder staat de songtekst van het nummer Yeba , artiest - Yemi Alade met vertaling
Originele tekst met vertaling
Yemi Alade
Yeba, yeba, yeba
He say he’ll be my lover
If I give am sugar
Yeba, yeba, yeba
He say he’ll be my lover
If I give am sugar
Tunde don wear agbada
Yoruba demon don enter
E get money yapa
He say he hold pass my papa
You want me to be your angel
But you no give me heaven
You promise to take me shopping
(The number you’re calling is not available)
I dey jump okada
He dey form range rover
Wo eh wo
You self check am
No, no, no, no, no, no
No, no, no, keep your proposal
Yeba, yeba, yeba
He say he’ll be my lover
If I give am sugar, ayy
Yeba, yeba, yeba
He say he’ll be my lover
If I give am sugar
Nnamdi cetra in loko
Come my place come dey knock, oh (Yeba)
Tell me all kind of story
About the way he go love me
Mr. Lover, Lover
You too kakarakaka
Atakakarakaka
Aka gum aka gum
You no fit take care of your mama
How you go take care of another
You no fit take care of your mama
You wan come show me proposal
Aih eh
Oh, leave me alone
Abeg biko
Aih eh
Oh, leave me alone
I tell you before, aih eh
No, no, no, no, no, no
No, no, no, keep your proposal
Yeba, yeba, yeba
He say he’ll be my lover
If I give am sugar
Yeba, yeba, yeba
He say he’ll be my lover
If I give am sugar, ah
When last you pay your house rent
You are chilling for Island
Squating with your four back up
Me I no be your downgrader
But the way you carry yourself
You dey form like say you forget
Say shingbain no dey your pocket
Your pocket, no dey forget
You wan come give me proposal
You sef check am
Wo eh oh
You sef check am o
No, no, no, no, no, no
No, no, no, keep your proposal (Yeah)
Yeba, yeba, yeba
He say he’ll be my lover
If I give am sugar
Aih, c’mon
Yeba, yeba, yeba
He say he’ll be my lover
If I give am sugar
Yeba, yeba, yeba
Hij zegt dat hij mijn minnaar zal zijn
Als ik suiker geef
Yeba, yeba, yeba
Hij zegt dat hij mijn minnaar zal zijn
Als ik suiker geef
Tunde draag agbada
Yoruba demon komt binnen
E krijg geld yapa
Hij zegt dat hij mijn papa vasthoudt
Wil je dat ik je engel ben?
Maar je geeft me de hemel niet
Je belooft me mee te nemen winkelen
(Het nummer dat u belt is niet beschikbaar)
Ik dey spring okada
Hij vormt een range rover
Wo eh wo
Je controleert zelf
Nee nee nee nee nee nee
Nee, nee, nee, houd je voorstel aan
Yeba, yeba, yeba
Hij zegt dat hij mijn minnaar zal zijn
Als ik suiker geef, ayy
Yeba, yeba, yeba
Hij zegt dat hij mijn minnaar zal zijn
Als ik suiker geef
Nnamdi cetra in loko
Kom mijn plaats, kom dey kloppen, oh (Yeba)
Vertel me allerlei soorten verhalen
Over de manier waarop hij van me houdt
Meneer minnaar, minnaar
Jij ook kakarakaka
Atakakaraka
ook wel kauwgom genoemd
Je past niet, zorg voor je mama
Hoe ga je, zorg voor een ander
Je past niet, zorg voor je mama
Wil je me een voorstel laten zien?
Aih eh
Oh, laat me met rust
Abeg biko
Aih eh
Oh, laat me met rust
Ik zeg het je eerder, aih eh
Nee nee nee nee nee nee
Nee, nee, nee, houd je voorstel aan
Yeba, yeba, yeba
Hij zegt dat hij mijn minnaar zal zijn
Als ik suiker geef
Yeba, yeba, yeba
Hij zegt dat hij mijn minnaar zal zijn
Als ik suiker geef, ah
Wanneer betaal je voor het laatst je huishuur
Je bent aan het chillen voor Island
Hurken met je vier back-up
Ik, ik ben niet je downgrader
Maar de manier waarop je jezelf draagt
Je dey vorm zoals zeggen dat je vergeet
Zeg shingbain nee tegen je portemonnee
Je zak, niet vergeten
Wil je me een voorstel doen?
Je sef check am
Wo eh ooh
Je sef check ben o
Nee nee nee nee nee nee
Nee, nee, nee, houd je aan je voorstel (Ja)
Yeba, yeba, yeba
Hij zegt dat hij mijn minnaar zal zijn
Als ik suiker geef
Aih, kom op
Yeba, yeba, yeba
Hij zegt dat hij mijn minnaar zal zijn
Als ik suiker geef
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt