Open, Close - Yemi Alade
С переводом

Open, Close - Yemi Alade

Год
2018
Язык
`Engels`
Длительность
184000

Hieronder staat de songtekst van het nummer Open, Close , artiest - Yemi Alade met vertaling

Tekst van het liedje " Open, Close "

Originele tekst met vertaling

Open, Close

Yemi Alade

Оригинальный текст

Awon slay mamas

Open, close

Boogie down, whine am

Yemi Alade

Egar boi

Monkey go go market, e no go fit to come back o

Choir master wey dey mess for church go smell am

(Pastor go smell am, pastor wife go smell am)

I no dey like to make plenty noise o

I dey cut my coat according to my size

How I wan dey steal maggi from market

When I get the spice

Read Latest Naija Gist Here!

Wan wa mi

Wan wa mi

Wan wa mi ni gboro

Wan le

Wan te mi

Wan wa mi ni gboro

Wan wa mi

Wan wa mi

Wan wa mi ni gboro

Wan le

Wan te mi

I no dey like to blow my trumpet

I no dey like to blow my trumpet

You know say I no dey like to blow

Open, close

Boogie down, whine am

Boogie down, whine am

Boogie down, whine am

Open, close

Everyday for the thief, one day for the owner oh

Monkey dey worku worku, baboon come dey chop am oh

Ebegi please, please don’t kill my vibe

The girl just dey vibe you can feel the vibration

Why you wanna kill my vibe?

If you kill my light, I go switch to generator

Wan wa mi

Wan wa mi

Wan wa mi ni gboro

Wan le

Wan te mi

Wan wa mi ni gboro

Wan wa mi

Wan wa mi

Wan wa mi ni gboro

Wan le

Wan te mi

I no dey like to blow my trumpet

I no dey like to blow my trumpet

You know say I no dey like to blow

Open, close

Boogie down, whine am

Перевод песни

Awon dood mama's

Open dicht

Boogie naar beneden, zeuren am

Yemi Alade

Egar Boi

Monkey go go markt, e no go fit om terug te komen

Koormeester wey dey puinhoop voor kerk go geur am

(Pastor ga ruiken ben, pastoor vrouw ga ruiken ben)

Ik wil niet veel lawaai maken

Ik sneed mijn jas volgens mijn maat

Hoe ik maggi van de markt stelen?

Wanneer ik het kruid krijg

Lees hier de nieuwste Naija Gist!

Wan wa mi

Wan wa mi

Wan wa mi ni gboro

Wan le

Wan te mi

Wan wa mi ni gboro

Wan wa mi

Wan wa mi

Wan wa mi ni gboro

Wan le

Wan te mi

Ik blaas niet graag op mijn trompet

Ik blaas niet graag op mijn trompet

Je weet wel dat ik niet graag pijp

Open dicht

Boogie naar beneden, zeuren am

Boogie naar beneden, zeuren am

Boogie naar beneden, zeuren am

Open dicht

Elke dag voor de dief, een dag voor de eigenaar oh

Monkey dey worku worku, baviaan kom dey chop am oh

Ebegi alsjeblieft, maak alsjeblieft mijn vibe niet dood

Het meisje is gewoon dey vibe, je kunt de vibratie voelen

Waarom wil je mijn vibe doden?

Als je mijn licht uitdoet, ga ik over op generator

Wan wa mi

Wan wa mi

Wan wa mi ni gboro

Wan le

Wan te mi

Wan wa mi ni gboro

Wan wa mi

Wan wa mi

Wan wa mi ni gboro

Wan le

Wan te mi

Ik blaas niet graag op mijn trompet

Ik blaas niet graag op mijn trompet

Je weet wel dat ik niet graag pijp

Open dicht

Boogie naar beneden, zeuren am

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt