Hieronder staat de songtekst van het nummer Oga , artiest - Yemi Alade met vertaling
Originele tekst met vertaling
Yemi Alade
Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga
Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga
Oga
As you see me
I be Oga, no be package oh
As you see me
Dem dey call me chairman oh
And even if you follow me go my village
Dem dey feely me ooooh
As you see me
For we side na big boys oh
Everything stew everything nice
Too much sauce, you go fear spice
Las las oh (hey) we go dey alright
Shey you want bet
Make we roll dice
No nii no nii oooh
We turn around ooh
No nii no nii oooh
Oga ni mi oh
(Oga like that)
And the credit e show
Na so we go dey bless up
(Oga like that)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooh
(Oga like that)
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up ooh
(Oga like that)
The girly is always online
But the data no di run out oh
Oga oga
Dem be credit the show
Think na so we go dey dress up
Oga oga
Dem be think say na joke
Oga like that
Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga
Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga
Obi mo bi mo
Ebubedike… Ice Water
Obi mo bi mo
Happy yourself baby ooh
Enjoy your life baby oh
Happy yourself baby oh
E sweet for this side baby oh
Wetin dey constant (enjoyment)
Flexing abundance (enjoyment)
Very important (enjoyment)
Living your best life
Everything stew everything nice
Too much sauce, you go fear spice
Las las oh we go dey alright
Shey you want bet
Make we roll dice
No nii no nii oooh
We turn around ooh
No nii no nii oooh
Oga ni mi oh
(Oga like that)
And the credit e show
Na so we go dey bless up
(Oga like that)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooh
(Oga like that)
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up ooh
(Oga like that)
The girly is always online
But the data no di run out oh
(Oga like that)
And the credit e show
Na so we go dey bless up
(Oga like that)
Dem been think say na joke
But na dem don dey stand up ooh
(Oga like that)
Family dey buzz my phone
But the money still dey pile up ooh
(Oga like that)
The girly is always online
But the data no di run out oh
(Oga like that)
Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga
Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga
Oga
Zoals je me ziet
Ik ben Oga, geen pakket oh
Zoals je me ziet
Dem dey bel me voorzitter oh
En zelfs als je me volgt, ga naar mijn dorp
Dem dey feely me ooooh
Zoals je me ziet
Voor wij kant na grote jongens oh
Alles stoof alles lekker
Te veel saus, je wordt bang voor specerijen
Las las oh (hey) we gaan dey alright
Shey je wilt wedden?
Zorg dat we dobbelstenen gooien
Nee nii nee nii oooh
We draaien om ooh
Nee nii nee nii oooh
Oga ni mi oh
(Oga zo)
En de credit e-show
Na, dus we gaan dey zegene omhoog
(Oga zo)
Dem zijn denken zeg na grap
Maar na dem don dey sta op ooh
(Oga zo)
Familie dey buzz mijn telefoon
Maar het geld stapelt zich nog steeds op ooh
(Oga zo)
De girly is altijd online
Maar de gegevens raken niet op oh
Oga Oga
Geef de show de eer
Denk na, dus we gaan verkleden
Oga Oga
Denk na, zeg een grapje
Oga zo
Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga
Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga
Obi mo bi mo
Ebubedike… IJswater
Obi mo bi mo
Wees blij met jezelf schat ooh
Geniet van je leven schat oh
Wees blij met jezelf schat oh
E zoet voor deze kant schat oh
Wetin dey constant (plezier)
Overvloed buigen (genieten)
Heel belangrijk (plezier)
Leef je beste leven
Alles stoof alles lekker
Te veel saus, je wordt bang voor specerijen
Las las oh we gaan dey alright
Shey je wilt wedden?
Zorg dat we dobbelstenen gooien
Nee nii nee nii oooh
We draaien om ooh
Nee nii nee nii oooh
Oga ni mi oh
(Oga zo)
En de credit e-show
Na, dus we gaan dey zegene omhoog
(Oga zo)
Dem zijn denken zeg na grap
Maar na dem don dey sta op ooh
(Oga zo)
Familie dey buzz mijn telefoon
Maar het geld stapelt zich nog steeds op ooh
(Oga zo)
De girly is altijd online
Maar de gegevens raken niet op oh
(Oga zo)
En de credit e-show
Na, dus we gaan dey zegene omhoog
(Oga zo)
Dem zijn denken zeg na grap
Maar na dem don dey sta op ooh
(Oga zo)
Familie dey buzz mijn telefoon
Maar het geld stapelt zich nog steeds op ooh
(Oga zo)
De girly is altijd online
Maar de gegevens raken niet op oh
(Oga zo)
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt