
Hieronder staat de songtekst van het nummer Ella , artiest - Yemi Alade met vertaling
Originele tekst met vertaling
Yemi Alade
Ella Ella eh
Your your un -umbrella
ELLA Ella Ella
I know u no dey feel am so
Emeka carry ur heart play tinko (ella)
No worry about that guy
Ella make u carry go
Your heart is divine, baby mmm
Where you want you go dey
Do this or your love, do it for yourself
How you want e go be
Do this for your love, do this for yourself
Ella, (ahhhh)
No go kpai for him love o (ahhh)
Cos e go be wuruwuru kind of love
No Jonez am, sister no go dull o
Mama mama
I know say e no easy so
E leave you with 3 go, gbese plenty but no kobo
Alright it’ll be alright
When the sun shines it’ll be alright
I know say you go smile again
Where you want you go dey
Do this or your love, do it for yourself
How you want go be
Do this for your love, do this for yourself
Ella, (ahhhh)
No go kpai for him lov o (ahhh)
Cos e go be wuruwuru kind of love
No Jonez am, sister no go dull o
Yeahhhhh
No die for him love oo
Wuruwuru catch am o
Yemi Alade dey
Effyzzie baybay
Ella Ella hé
Je bent je on-paraplu
ELLA Ella Ella
Ik weet dat je geen gevoel hebt dat ik zo ben
Emeka draag je hart, speel tinko (ella)
Maak je geen zorgen om die vent
Ella laat je gaan
Je hart is goddelijk, schat mmm
Waar je wilt gaan dey
Doe dit of je liefde, doe het voor jezelf
Hoe je wilt dat e-go is
Doe dit voor je liefde, doe dit voor jezelf
Ella, (ahhh)
Nee ga kpai voor hem liefde o (ahhh)
Want wees een soort van liefde voor wuruwuru
Nee Jonez ben, zus, ga niet saai
mama mama
Ik weet zeg e nee makkelijk dus
E laat je met 3 gaan, gbese genoeg maar geen kobo
Oké, het komt goed
Als de zon schijnt, komt het goed
Ik weet dat je weer lacht
Waar je wilt gaan dey
Doe dit of je liefde, doe het voor jezelf
Hoe je wilt gaan zijn
Doe dit voor je liefde, doe dit voor jezelf
Ella, (ahhh)
Nee ga kpai voor hem lov o (ahhh)
Want wees een soort van liefde voor wuruwuru
Nee Jonez ben, zus, ga niet saai
Yeahhhhh
Nee sterf voor hem liefde oo
Wuruwuru vangst ben o
Yemi Alade dey
Effyzzie Baybay
Yemi Alade • 2020
Yemi Alade • 2017
Yemi Alade • 2020
Yemi Alade • 2016
Yemi Alade, Rudeboy • 2020
Yemi Alade, P-Square • 2016
Yemi Alade • 2014
Harmonize, Yemi Alade • 2020
Yemi Alade • 2016
Yemi Alade • 2018
Yemi Alade, Slimcase, Brainee • 2019
Yemi Alade • 2019
Yemi Alade, Angélique Kidjo • 2019
Yemi Alade • 2019
Yemi Alade • 2020
Yemi Alade, Dadju • 2020
Yemi Alade • 2018
Sauti Sol, Yemi Alade • 2019
Yemi Alade, Falz • 2017
Yemi Alade • 2016
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt