
Hieronder staat de songtekst van het nummer Dada , artiest - Yemi Alade met vertaling
Originele tekst met vertaling
Yemi Alade
When is time to dance
I go dance for you
I go dance like say
I win the lotto
Plenty guys e dey
Wey dey come my way
You are my chocolate
Make them go away awaayyy
I go take care of you
Oh You know say I take care of you
Because of dada, dada make me craze
Oh dada I no tie my lace
Because of dada, save me by his grace
Oh dada, I Dey pick e race
When it’s time to dance
I go dance my dance
I go dance like say I win the lotto
Where my guys e dey
Plenty shayo dey
Make we misbehave
We win the lotto
I go take care of you
Oh You know say I take care of you
Take take care of you
Oh You know say I take care of you
Everything is sare sare
Anytime you want to sari sari
Even if you want my kpali kpali
I give you to Carry carry
Ahhhan ahhhan
Carry carry eh ehhhh o wey
Ahhhan ahhhan
Carry carry eh ehhhh o wey
Because of dada, dada make me craze
Oh dada I no tie my lace
Because of dada, save me by his grace
Oh dada, I Dey pick e race
Origi matis
Na so my heart dey speed o
Origi matis
This boy go spoil my speedometer
Origi matis
This boy go spoil my speedometer
Because of dada, dada make me craze
Oh dada I no tie my lace
Because of dada, save me by his grace
Oh dada, I Dey pick e race
Origi matis
Na so my heart dey speed o
Origi matis
This boy go spoil my speedometer
Origi matis
This boy go spoil my speedometer
Yemi Alade eh eh
Selebobo
It’s effyzzie
Wanneer is het tijd om te dansen?
Ik ga voor je dansen
Ik ga dansen zoals bijvoorbeeld
Ik win de lotto
Veel jongens e dey
Wey dey komt mijn kant op
Jij bent mijn chocolade
Laat ze weggaan, wegayyy
Ik ga voor je zorgen
Oh, je weet wel dat ik voor je zorg
Vanwege papa, maakt papa me gek
Oh papa ik strik mijn veter niet
Vanwege papa, red me door zijn genade
Oh papa, ik kies de race
Wanneer het tijd is om te dansen
Ik ga mijn dans dansen
Ik ga dansen zoals zeggen dat ik de lotto win
Waar zijn mijn jongens?
Veel shayo dey
Zorgen dat we ons misdragen
We winnen de lotto
Ik ga voor je zorgen
Oh, je weet wel dat ik voor je zorg
Zorg goed voor je
Oh, je weet wel dat ik voor je zorg
Alles is sare sare
Wanneer je maar wilt sari sari
Zelfs als je mijn kpali kpali wilt
Ik geef je om te dragen dragen
Ahhaan ahhan
Draag draag eh ehhhh o wey
Ahhaan ahhan
Draag draag eh ehhhh o wey
Vanwege papa, maakt papa me gek
Oh papa ik strik mijn veter niet
Vanwege papa, red me door zijn genade
Oh papa, ik kies de race
Origi matis
Na, dus mijn hart dey snelheid o
Origi matis
Deze jongen verwent mijn snelheidsmeter
Origi matis
Deze jongen verwent mijn snelheidsmeter
Vanwege papa, maakt papa me gek
Oh papa ik strik mijn veter niet
Vanwege papa, red me door zijn genade
Oh papa, ik kies de race
Origi matis
Na, dus mijn hart dey snelheid o
Origi matis
Deze jongen verwent mijn snelheidsmeter
Origi matis
Deze jongen verwent mijn snelheidsmeter
Yemi Alade eh eh
Selebobo
Het is effyzzie
Yemi Alade • 2020
Yemi Alade • 2017
Yemi Alade • 2020
Yemi Alade • 2016
Yemi Alade, Rudeboy • 2020
Yemi Alade, P-Square • 2016
Yemi Alade • 2014
Harmonize, Yemi Alade • 2020
Yemi Alade • 2016
Yemi Alade • 2018
Yemi Alade, Slimcase, Brainee • 2019
Yemi Alade • 2019
Yemi Alade, Angélique Kidjo • 2019
Yemi Alade • 2019
Yemi Alade • 2020
Yemi Alade, Dadju • 2020
Yemi Alade • 2018
Sauti Sol, Yemi Alade • 2019
Yemi Alade, Falz • 2017
Yemi Alade • 2016
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt