Hieronder staat de songtekst van het nummer Control , artiest - Yemi Alade met vertaling
Originele tekst met vertaling
Yemi Alade
Attention please
Unu welcome
Girls wey sabi to the left side
Guys with the money to the right side
Me no get time for no chit chat
Please
Nwanne lose control
Only dance plus she give them sweet
Do that dirty whine now she jump and split
She jump and split
Attention please
Na me dey hold control
I dey press control
On your mark set go
I dey press control
Na me dey hold control
I dey press control
On your mark set go
Oya now freeze
Lights and camera action
Everybody get in position
We about to change the location
Working class independent
Please I no get time to dey waste my dough
Me I high class with a taste
Anything I want me I take and go
I take and go
Eh e dey gbonono gbonono
E dey wini wonono wonono
All of us ga tonono tonono
O na me m woronwo woronwo
Eh e dey gbonono gbonono
E dey wini wonono wonono
All of us ga tonono tonono
O na me m woronwo woronwo
Na me dey hold control
I dey press control
On your mark set go
I dey press control
Na me dey hold control
I dey press control
On your mark set go
Pull up in a Bema Bema
Oh my God did you see that, See that
Cool am down in a freezer freezer
Say me fresher dan a Lima Lima
Tu t’appels Yemi Alade
Je t’aime bien, viens danser
Viens bouger près de moi
Te quiero te quiero
Eh e dey gbonono gbonono
E dey wini wonono wonono
All of us ga tonono tonono
O na me m woronwo woronwo
Nobody can throw me I hold control
Na me dey hold control
I dey press control
On your mark set go
I dey press control
Na me dey hold control
I dey press control
On your mark set go
Aandacht alstublieft
Unu welkom
Meisjes wey sabi aan de linkerkant
Jongens met het geld aan de rechterkant
Ik heb geen tijd voor geen praatjes
Alsjeblieft
Nwanne verliest de controle
Alleen dansen plus ze geeft ze zoet
Doe dat vieze gezeur nu ze springt en splitst
Ze springt en splitst
Aandacht alstublieft
Noem me dey hold control
Ik dey press control
Op je doel ingesteld gaan
Ik dey press control
Noem me dey hold control
Ik dey press control
Op je doel ingesteld gaan
Oya bevriest nu
Lichten en camera-actie
Iedereen in positie komen
We staan op het punt de locatie te wijzigen
Arbeidersklasse onafhankelijk
Alsjeblieft, ik heb geen tijd om mijn deeg te verspillen
Ik, ik, high class met een smaak
Alles wat ik wil, neem ik en ga weg
Ik neem en ga
Eh e dey gbonono gbonono
E dey wini wonono wonono
Wij allemaal ga tonono tonono
O noem me m woronwo woronwo
Eh e dey gbonono gbonono
E dey wini wonono wonono
Wij allemaal ga tonono tonono
O noem me m woronwo woronwo
Noem me dey hold control
Ik dey press control
Op je doel ingesteld gaan
Ik dey press control
Noem me dey hold control
Ik dey press control
Op je doel ingesteld gaan
Trek omhoog in een Bema Bema
Oh mijn God heb je dat gezien, zie je dat?
Koel af in een diepvriezer
Zeg me frisser dan een Lima Lima
Tu t'appels Yemi Alade
Je t'aime bien, viens danser
Viens bouger près de moi
Te quiero te quiero
Eh e dey gbonono gbonono
E dey wini wonono wonono
Wij allemaal ga tonono tonono
O noem me m woronwo woronwo
Niemand kan me gooien. Ik heb de controle
Noem me dey hold control
Ik dey press control
Op je doel ingesteld gaan
Ik dey press control
Noem me dey hold control
Ik dey press control
Op je doel ingesteld gaan
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt