Intro - Yemi Alade, Bovi
С переводом

Intro - Yemi Alade, Bovi

Альбом
King of Queens
Год
2014
Язык
`Engels`
Длительность
36000

Hieronder staat de songtekst van het nummer Intro , artiest - Yemi Alade, Bovi met vertaling

Tekst van het liedje " Intro "

Originele tekst met vertaling

Intro

Yemi Alade, Bovi

Оригинальный текст

My people una well done o

Welcome to another special edition of «We Don Catch’am»

You know how we dey do am for this programme

If you dey suspect say your man or your woman dey play ball outside

This is the programme to come

For today edition

One special woman, fine girl fine anyhow dey suspect say her man dey chop

ogbono outside

The man like Egusi soup

Instead of am to choose egusi or ogbono eh dey mix the two together

As a matter of fact, e be like say this man dey mix 3 different type of soup

together

So na today we go know say eye wey dey cry dey see road

Come with me make we go bust am

Перевод песни

Mijn mensen zijn niet goed bezig

Welkom bij weer een speciale editie van «We Don Catch'am»

Je weet hoe we het doen voor dit programma

Als je vermoedt, zeg dan dat je man of je vrouw de bal buiten spelen

Dit is het programma dat nog moet komen

Voor de editie van vandaag

Een speciale vrouw, fijn meisje, hoe dan ook, dey suspect zegt haar man dey chop

ogbono buiten

De man houdt van Egusi-soep

In plaats van te kiezen voor egusi of ogbono, meng je de twee samen

Eigenlijk kun je zeggen dat deze man 3 verschillende soorten soep mengt

samen

Dus vandaag gaan we weten, zeg eye wey dey cry dey see road

Kom met me mee, zorg dat we kapot gaan am

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt