Hieronder staat de songtekst van het nummer Mama , artiest - Tekno, WizKid met vertaling
Originele tekst met vertaling
Tekno, WizKid
I nor get e money when I come Lagos
Na my dream and my hustle and I thank Jesus
My 'tory go inspire you, but e nor mean say
Say you nor go hustle
Say you nor go struggle o
Eh… Mama,
Mama tell me say
Pikin ooo, one day you go blow
Alhaji Tekno
Eh-eh… Mama
Mama tell me say
My pikin ooo, one day you go blow
She say, onyeoma, she say
You go blow like trumpet
(Paranran-paran-ranranran)
Say you go fire like rocket
(Paranran-paran)
The only way we fly na private e-oh
We nor dey shit for public toilet
You nor dey clean yansh e-oh
I swear say for Ojuelegba
I swear say dem know my story
Then when I dey for Zanga
Swear say dem know my story
Nobody send when I start with Banky W
But right now say na StarBoy StarBoy
Now girls move tinga-linga-ling
God bless me, I bless mama pocket
Say right now I don dey blow like trumpet e-oh
(Paranran-paran-ranranran)
I don’t need to blow my trumpet
(Paranran-paran-ranranran)
Dem be plug but na we be the socket
(Paranran-paran-ranranran)
Money dey for bank, e dey for pocket e-oh
(Paranran-paran-ranranran)
We dey use am clean yansh ooo
I nor get e money when I come Lagos
Paranranranranran
Na my dream and my hustle and I thank Jesus
My 'tory go inspire you, but e nor mean say
E nor mean say
Say you nor go hustle
Say you nor go struggle o
Eh… Mama,
Mama tell me say
Pikin ooo, one day you go blow
Alhaji Tekno
StarBoy, number one
Eh-eh… Mama
Mama tell me say
My pikin ooo, one day you go blow
She say, onyeoma, she say
You go blow like trumpet
(Paranran-paranranpamp-paranran)
Say you go fire like rocket
(Paranran-paran)
The only way we fly na private yowa
We nor dey shit for public toilet
You nor dey look face e-oh
Day by day
So we hustle
So we hustle
December to December
Na so we struggle
Day by day
So we hustle
So we hustle
But if you work hard
If you work hard o
Everything gon good
Everything gon good
Money nor dey when I come Lagos e-oh
Na my dream and my hustle and I dey serious
My 'tory go inspire you, but e nor mean say
Say you nor go hustle
Say you nor go struggle o
Say right now I don dey blow like trumpet e-oh
(Paranran-paran-ranranran)
Say you go fire like rocket
(Paranran)
The only way we fly na private yowa
Fly na private ooo
Money dey for bank, e dey for pocket e-oh
We dey use am clean yansh ooo
Ik krijg ook geen e-geld als ik in Lagos kom
Na mijn droom en mijn drukte en ik dank Jezus
Mijn 'tory go' inspireert je, maar zeg niet gemeen
Zeg dat je niet gaat doen
Zeg dat je niet gaat vechten
Eh... mama,
Mama vertel me zeg
Pikin ooo, op een dag ga je blowen
Alhaji Tekno
Eh-eh… Mama
Mama vertel me zeg
Mijn pikin ooo, op een dag ga je blowen
Ze zegt, onyeoma, ze zegt
Je gaat blazen als een trompet
(Paranran-paran-ranranran)
Stel dat je gaat schieten als een raket
(Paranran-paran)
De enige manier waarop we vliegen na privé e-oh
We houden niet van shit voor openbaar toilet
Jij noch dey schoon yansh e-oh
Ik zweer het voor Ojuelegba
Ik zweer dat ze mijn verhaal kennen
Als ik dan voor Zanga pleit
Zweer dat ze mijn verhaal kennen
Niemand stuurt wanneer ik start met Banky W
Maar zeg nu nee StarBoy StarBoy
Nu gaan meisjes tinga-linga-ling
God zegene me, ik zegen mama pocket
Zeg nu, ik blaas niet als een trompet e-oh
(Paranran-paran-ranranran)
Ik hoef niet op mijn trompet te blazen
(Paranran-paran-ranranran)
Dem worden plug maar na we zijn de socket
(Paranran-paran-ranranran)
Geld dey voor bank, e dey voor pocket e-oh
(Paranran-paran-ranranran)
We gebruiken am clean yansh ooo
Ik krijg ook geen e-geld als ik in Lagos kom
Paranranranran
Na mijn droom en mijn drukte en ik dank Jezus
Mijn 'tory go' inspireert je, maar zeg niet gemeen
E noch bedoel zeggen
Zeg dat je niet gaat doen
Zeg dat je niet gaat vechten
Eh... mama,
Mama vertel me zeg
Pikin ooo, op een dag ga je blowen
Alhaji Tekno
StarBoy, nummer één
Eh-eh… Mama
Mama vertel me zeg
Mijn pikin ooo, op een dag ga je blowen
Ze zegt, onyeoma, ze zegt
Je gaat blazen als een trompet
(Paranran-paranranpamp-paranran)
Stel dat je gaat schieten als een raket
(Paranran-paran)
De enige manier waarop we vliegen na privé yowa
We houden niet van shit voor openbaar toilet
Jij noch dey kijken gezicht e-oh
Dag voor dag
Dus we haasten ons
Dus we haasten ons
december tot december
Nee, dus we worstelen
Dag voor dag
Dus we haasten ons
Dus we haasten ons
Maar als je hard werkt
Als je hard werkt
Alles gaat goed
Alles gaat goed
Geld noch dey als ik kom Lagos e-oh
Na mijn droom en mijn drukte en ik meen het serieus
Mijn 'tory go' inspireert je, maar zeg niet gemeen
Zeg dat je niet gaat doen
Zeg dat je niet gaat vechten
Zeg nu, ik blaas niet als een trompet e-oh
(Paranran-paran-ranranran)
Stel dat je gaat schieten als een raket
(Paranraan)
De enige manier waarop we vliegen na privé yowa
Vlieg na privé ooo
Geld dey voor bank, e dey voor pocket e-oh
We gebruiken am clean yansh ooo
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt