Hieronder staat de songtekst van het nummer Ease Your Mind , artiest - Starboy, WizKid, Kel-P met vertaling
Originele tekst met vertaling
Starboy, WizKid, Kel-P
Many thing don really open my eyes
Many things don happen wey don open my mind
Things don happen for my life, we make me realise
Sey, many things go happen, and it’s real fine
Never let the small talks but the money get to me
I dey work, I dey pray, omo nothing worry me
I put my body on my grind, let the money control me
Sey, my sound dem dey buzz, e get up on their jaws
Some days, it fit be lie sey your rain no pour
Hear my brother, even if it be like days too long
Even if it be like sey your light no come
Just ease your mind
You know sey, this life na turn by turn
When your time come, my brother
No go gone
When your thing come, my brother
No go rush
Just ease your mind
Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah
Kasha ma jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah
Looking at my past, i’m glad it’s over
Steady I dey steady thank Jehovah
Now I got some likkle ice in my soda
And I pour some more ice, it made me colder
See the music take me places
Even man never rate
Wey dey make the girls and ladies dem dey love up on me
See starboy dey here, where the men dey here?
And the kele and the girls, all of them dey here
Some days, it fit be lie sey your rain no pour
Hear my brother, even if it be like days too long
Even if it be like sey your light no come
Just ease your mind
You know sey, this life na turn by turn
When your time come, my brother
No go gone
When your thing come, my brother
No go rush
Just ease your mind
Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah
Kasha ma jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah
Mix monster
Veel dingen openen mijn ogen echt niet
Er gebeuren veel dingen, maar open mijn geest
Er gebeuren dingen voor mijn leven, we laten me beseffen
Sey, er gebeuren veel dingen, en het is echt prima
Laat nooit de kleine praatjes maar het geld naar mij toekomen
Ik werk niet, ik bid, omo niets maak me zorgen
Ik zet mijn lichaam op mijn grind, laat het geld mij beheersen
Sey, mijn geluid dem dey buzz, e opstaan op hun kaken
Op sommige dagen past het, lieg sey your rain no pour
Hoor mijn broer, ook al zijn het dagen te lang
Zelfs als het is alsof je licht niet komt,
Maak je geest gerust
Je kent sey, dit leven keer op keer
Als je tijd komt, mijn broer
Geen weg meer
Als je ding komt, mijn broer
Geen haast
Maak je geest gerust
Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah
Kasha ma jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah
Als ik naar mijn verleden kijk, ben ik blij dat het voorbij is
Stabiel, ik houd vast, dank Jehovah
Nu heb ik wat likkle ijs in mijn frisdrank
En ik giet wat meer ijs, het maakte me kouder
Zie hoe de muziek me naar plaatsen brengt
Zelfs mannen beoordelen nooit
Wey dey zorgen ervoor dat de meisjes en dames dem dey van me houden
Zie je starboy hier, waar de mannen hier?
En de Kele en de meisjes, ze zijn allemaal hier
Op sommige dagen past het, lieg sey your rain no pour
Hoor mijn broer, ook al zijn het dagen te lang
Zelfs als het is alsof je licht niet komt,
Maak je geest gerust
Je kent sey, dit leven keer op keer
Als je tijd komt, mijn broer
Geen weg meer
Als je ding komt, mijn broer
Geen haast
Maak je geest gerust
Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol o yeah
Kasha ma jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje
Mi lolo
Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lolol ye yeah
Mix monster
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt