Hieronder staat de songtekst van het nummer Cover Me , artiest - Starboy, DJ Tunez, WizKid met vertaling
Originele tekst met vertaling
Starboy, DJ Tunez, WizKid
Tonight, where the party dey
Where my people dey
Where the shayo dey
Wey go make man feel alright
Tonight, when nobody dey eh
Na who go dey
No throw-wey
Yeah yeah
No forget sey your dream no fit happen for one night, yeah
And when e happen, make you enjoy this life, say na one life
Yeah yeah
And when the journey bin dey start
Dem go look, dem go dislike
Baby cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight
Cover me
Baby cover me
Baby cover me o
Just for tonight
Ko se mi lat’ibere o
Toba dale ama soro, yeee
Ko se mi lat’ibere o ohh
My baby my baby my baby
You got to know what the music do to me
She say, na the music make her fall for me
She say, my music got a hold on her
She say, my music got a hold on her
This life wey you see, fit make you pai now
Life dey, wey money can buy now
I don tey, i don tey, i don try now
No be everything you see for life, you yan now, woo
Tonight, where the party dey
Where my people dey
Where the shayo dey
Wey go make man feel alright
Tonight, when nobody dey eh
Na who go dey
No throw-wey
Yeah yeah
Baby cover me
Baby cover me
Baby cover me
Just for tonight
Cover me
Baby cover me
Baby cover me o
Just for tonight
Ko se mi lat’ibere o
Toba dale ama soro, yeee
Ko se mi lat’ibere o ohh
My baby my baby my baby
Mix monster
Vanavond, waar het feest dey
Waar mijn mensen afspreken
Waar de shayo dey
Wey go, laat de man zich goed voelen
Vanavond, wanneer niemand dey eh
Na wie gaat dey
Geen worp
Jaaa Jaaa
Nee vergeet je droom niet voor één nacht, yeah
En als het gebeurt, laat je dan genieten van dit leven, zeg maar een leven
Jaaa Jaaa
En wanneer de reis bin dey beginnen
Dem gaan kijken, dem gaan haten
Baby bedek me
Baby bedek me
Baby bedek me
Alleen voor vannacht
Bedek mij
Baby bedek me
Baby dek me af
Alleen voor vannacht
Ko se mi lat'ibere o
Toba dale ama soro, yeee
Ko se mi lat'ibere o ohh
Mijn baby mijn baby mijn baby
Je moet weten wat de muziek met me doet
Ze zegt, nee, de muziek laat haar voor me vallen
Ze zei, mijn muziek heeft haar in de greep
Ze zei, mijn muziek heeft haar in de greep
Dit leven wey zie je, fit maakt je nu pai
Leven dey, wey geld kan nu kopen
Ik doe het niet, ik doe het niet, ik probeer het nu niet
Nee, wees alles wat je voor het leven ziet, jij yan nu, woo
Vanavond, waar het feest dey
Waar mijn mensen afspreken
Waar de shayo dey
Wey go, laat de man zich goed voelen
Vanavond, wanneer niemand dey eh
Na wie gaat dey
Geen worp
Jaaa Jaaa
Baby bedek me
Baby bedek me
Baby bedek me
Alleen voor vannacht
Bedek mij
Baby bedek me
Baby dek me af
Alleen voor vannacht
Ko se mi lat'ibere o
Toba dale ama soro, yeee
Ko se mi lat'ibere o ohh
Mijn baby mijn baby mijn baby
Mix monster
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt