Erima - Dj Big N, WizKid, Dr Sid
С переводом

Erima - Dj Big N, WizKid, Dr Sid

Год
2017
Язык
`Engels`
Длительность
226350

Hieronder staat de songtekst van het nummer Erima , artiest - Dj Big N, WizKid, Dr Sid met vertaling

Tekst van het liedje " Erima "

Originele tekst met vertaling

Erima

Dj Big N, WizKid, Dr Sid

Оригинальный текст

Drop it, Dr Sid oh

Come cure my craze today

Dj Big N, when You’re big

You’re big abeg

Ah woah

YAGA Oshe

Erima fine

Erima dance make you take my money

Eh Erima get body

Erima carry body gan ni

Erima dance shoki eh

Erima Erima beautiful Erima fine gan ni

Erima carry body erima get body eh

Erima get biggy body

Erima dance for me see

Na you be the winner no be joke oh

Omo na true I dey talk no pinokio

Na you be the spice Ajino moto

Oya pose oh, for the photo

Anywhere you wanna go we can go to

Give you that good good loving wey you want oh

No need for over take my motor

I go dey do you like say na you win the lotto

Baby you set, omo forget

Your ex boyfriend sef he go dey regret

Bad belle people dey go wan make we dey vex

Na that time dey go wan dey play you my cassette

Make we bet, oya make we bet

I go buy you house oh you don’t need to let

I don’t need a puppy baby you go be my pet

Mmmmh ah na you be the best

Erima fine

Erima dance make you take my money

Eh Erima get body

Erima carry body gan ni

Erima dance shoki eh

Erima Erima beautiful Erima fine gan ni

Erima carry body erima get body eh

Erima get biggy body

Erima dance for me see

Eh right now I don dey maya for your matter

Erima I don dey craze for your matter

See the things wey you do dey make me craze

See the love I get for you baby girl will never fade

Say baby girl go down down down

My baby girl go down down down

My true love I don find now now

And we will never go down down down

To my music she can do this in condo

She dey feel am inside am gan ni

She dey dance azonto

She dey feel am inside am gan ni

She dey dance condo

She dey feel am inside am

Say the music make I dance azonto

She dey feel am inside am goni

Erima fine

Erima dance make you take my money

Eh Erima get body

Erima carry body gan ni

Erima dance shoki eh

Erima Erima beautiful Erima fine gan ni

Erima carry body erima get body eh

Erima get biggy body

Erima dance for me see

O girl you fine, o girl you classy

Other girls wey wan try make them fashy

Your body banging

I wanna bang in

Baby don’t leave me hanging

O girl you fine, o girl you classy

Other girls wey wan try make them fashy

Your body banging

I wanna bang in

Baby don’t leave me hanging

Erima fine

Erima dance make you take my money

Eh Erima get body

Erima carry body gan ni

Erima dance shoki eh

Erima Erima beautiful Erima fine gan ni

Erima carry body erima get body eh

Erima get biggy body

Erima dance for me see

Erima fine

Erima dance make you take my money

Erima geti body

Erima carry body goni

Erima dance shoki eh

Erima Erima beautiful Erima fine goni goni eh

Erima carry body

Erima geti body eeh

Erima get biggy body

Erima dance for me see

Перевод песни

Laat het vallen, Dr Sid oh

Kom vandaag mijn rage genezen

Dj Big N, als je groot bent

Je bent een grote abeg

Ah woah

YAGA Oshe

Erima prima

Erima-dans laat je mijn geld nemen

Eh Erima krijgt lichaam

Erima draaglichaam gan ni

Erima dans shoki eh

Erima Erima mooie Erima fijne gan ni

Erima draag lichaam erima krijgt lichaam eh

Erima krijgt een groot lichaam

Erima dans voor mij zie je

Nee, jij bent de winnaar, nee grapje oh

Omo na waar ik dey talk no pinokio

Nee, jij bent het kruid Ajino moto

Oya pose oh, voor de foto

Overal waar u heen wilt, kunnen wij naartoe gaan

Geef je die goede goede liefdevolle wey die je wilt oh

Geen behoefte om mijn motor over te nemen

Ik ga dey, vind je het leuk om te zeggen nee, je wint de lotto

Schat die je hebt ingesteld, omo vergeet

Je ex-vriendje zal spijt krijgen

Bad belle mensen dey go wan make we dey vex

Na die tijd gaan ze je mijn cassette spelen

Maken we wedden, oya maken we wedden

Ik ga je huis kopen oh je hoeft niet te verhuren

Ik heb geen puppy nodig, wees alsjeblieft mijn huisdier

Mmmmh ah na je bent de beste

Erima prima

Erima-dans laat je mijn geld nemen

Eh Erima krijgt lichaam

Erima draaglichaam gan ni

Erima dans shoki eh

Erima Erima mooie Erima fijne gan ni

Erima draag lichaam erima krijgt lichaam eh

Erima krijgt een groot lichaam

Erima dans voor mij zie je

Eh op dit moment doe ik dey maya niet voor jouw zaak

Erima, ik ben niet gek op jouw zaak

Zie de dingen die je doet, ze maken me gek

Zie de liefde die ik voor je krijg, meisje zal nooit vervagen

Zeg schatje, ga naar beneden, naar beneden

Mijn kleine meid, ga naar beneden, naar beneden

Mijn ware liefde vind ik nu niet meer

En we zullen nooit naar beneden gaan naar beneden

Op mijn muziek kan ze dit doen in een flat

Ze voelt dat ik binnen ben, ben ni

Ze dansen azonto

Ze voelt dat ik binnen ben, ben ni

Ze dey dans condo

Ze voelt zich binnenin

Zeg de muziek laat ik dansen azonto

Ze voelt dat ik van binnen ben, ben goni

Erima prima

Erima-dans laat je mijn geld nemen

Eh Erima krijgt lichaam

Erima draaglichaam gan ni

Erima dans shoki eh

Erima Erima mooie Erima fijne gan ni

Erima draag lichaam erima krijgt lichaam eh

Erima krijgt een groot lichaam

Erima dans voor mij zie je

O meisje, je bent goed, o meid, je bent stijlvol

Andere meisjes proberen ze fashy te maken

Je lichaam bonkt

Ik wil meedoen

Schat, laat me niet hangen

O meisje, je bent goed, o meid, je bent stijlvol

Andere meisjes proberen ze fashy te maken

Je lichaam bonkt

Ik wil meedoen

Schat, laat me niet hangen

Erima prima

Erima-dans laat je mijn geld nemen

Eh Erima krijgt lichaam

Erima draaglichaam gan ni

Erima dans shoki eh

Erima Erima mooie Erima fijne gan ni

Erima draag lichaam erima krijgt lichaam eh

Erima krijgt een groot lichaam

Erima dans voor mij zie je

Erima prima

Erima-dans laat je mijn geld nemen

Erima geti lichaam

Erima draaglichaam goni

Erima dans shoki eh

Erima Erima mooie Erima fijne goni goni eh

Erima draaglichaam

Erima geti lichaam eeh

Erima krijgt een groot lichaam

Erima dans voor mij zie je

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt