Final (Baba Nla) - WizKid
С переводом

Final (Baba Nla) - WizKid

Год
2015
Язык
`Engels`
Длительность
160000

Hieronder staat de songtekst van het nummer Final (Baba Nla) , artiest - WizKid met vertaling

Tekst van het liedje " Final (Baba Nla) "

Originele tekst met vertaling

Final (Baba Nla)

WizKid

Оригинальный текст

Legendary beat le le legendary beat

legendary beat le le legendary beat

I get girl for my yard wey get big big backa

wey dey make me feel amazing gal

I get one wey dey give me things i need ahhn

I get one wey dey make me feel nice

she slow, dats why I no fit leave am gal

I get one wey dey want give me kiss nd leave am aaahn

But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won

My girl wear designer, everytin wey I give am final eh e eh

I no like wahala, oh wizzy baby baba nla won

Say my gbedu is final, wen me drop everybody no dey tire eh e eh

All of d girls go do anytin for my love

All of d boys go do anytin for d money

dem dey dance to my music, dem show me love

Girls wanna touch, wanna love, dem want to love me

You knw say I gat one life, make I live am

See I don try, hustle hustle for street, I no lie

Now see me I don dey chop life eh

But my gbedu is final, d girl dem like wear designer

wizzy baby kill d beat, I no dey tire

wen d gbedu drop for the club is final oh u oh

My girl dey make me lose my mind eh

I give am wat she neeeeed

My girl dey make me lose my mind eh

anoda girl I no dey seeee

But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won

My girl wear designer, everytin wey I give am final eh r eh

I no like wahala, oh wizzybaby baba nla won

Say my gbedu is final, wen me drops everybody no dey tire eh e eh

Who’s gat the key to my beemer

I say who am I, d girls dem shuga

call me d girl dem shuga, no one badder, number one no one madder

Say who’s gat d key to my limo

I say who am I, d girl dem daada, call me d girl dem daada, I run everytin don

daada eh ee

But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won

my girl wear designer, everytin wey I give am final eh e eh

I no like wahala, oh wizzy baby baba nla won

Say my gbedu is final, wen me drop everybody no dey tire

Перевод песни

Legendarische beat le le legendarische beat

legendarische beat le le legendarische beat

Ik krijg een meisje voor mijn tuin, we krijgen een grote grote rug

wey dey ik voel me geweldig meid

Ik krijg een wey dey geef me dingen die ik nodig heb ahhn

Ik krijg een wey dey waardoor ik me goed voel

ze traag, dat is waarom ik niet fit ben laat me gal

Ik krijg een wey dey wil me een kus geven en weggaan ben aaahn

Maar mijn gbedu is definitief, wizzy baby baba nla won

Mijn meisjeskledingontwerper, alles wat ik geef ben definitief eh e eh

Ik hou niet van wahala, oh wizzy baby baba nla won

Stel dat mijn gbedu definitief is, als ik iedereen laat vallen, nee dey band eh e eh

Alle meisjes doen alles voor mijn liefde

Alle jongens doen alles voor geld

dem dey dansen op mijn muziek, dem show me love

Meisjes willen aanraken, willen liefhebben, ze willen van me houden

Je weet dat ik één leven heb, laat ik leven ben

Zie, ik probeer het niet, drukte drukte voor straat, ik lieg niet

Zie me nu, ik hak het leven niet af, hè

Maar mijn gbedu is definitief, d.girl dem like wear designer

wizzy baby kill d beat, ik heb geen goede band

wen d gbedu drop voor de club is definitief oh u oh

Mijn meisje dey maakt me mijn verstand verliezen eh

Ik geef wat ze neeeeeed

Mijn meisje dey maakt me mijn verstand verliezen eh

anoda meisje, ik zie het niet

Maar mijn gbedu is definitief, wizzy baby baba nla won

Mijn meisjeskledingontwerper, alles wat ik geef ben definitief eh r eh

Ik hou niet van wahala, oh wizzybaby baba nla won

Stel dat mijn gbedu definitief is, als ik iedereen laat vallen, nee dey band eh e eh

Wie heeft de sleutel tot mijn beemer

Ik zeg wie ben ik, d meisjes dem shuga

bel me d girl dem shuga, niemand slechter, nummer één niemand gek

Zeg wie de sleutel heeft van mijn limousine

Ik zeg wie ben ik, d girl dem daada, noem me d girl dem daada, ik ren alles uit

daada eh ee

Maar mijn gbedu is definitief, wizzy baby baba nla won

mijn meisjeskledingontwerper, alles wat ik geef ben definitief eh e eh

Ik hou niet van wahala, oh wizzy baby baba nla won

Stel dat mijn gbedu definitief is, als ik iedereen laat vallen, geen goede band

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt