Hieronder staat de songtekst van het nummer Tire You , artiest - victor ad, Davido met vertaling
Originele tekst met vertaling
victor ad, Davido
Omo in this life
Have money o
You go suffer
Oh oh oh oh
No no no
Etins Records
It’s Victor AD na na na yeah
It’s Davido
OBO
It’s either I win or I win
I no get excuse for failure
O Lord I want to cash out
I no want to blame my neigbour
It’s either I win or I win
I no get excuse for failure
My brother chop life
Cause when you die, them forget your name o
And as you see am
Make dem update with the convoy
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you
You no dey hustle
You dey settle for less o
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you
Your mate dey graduate
And get double promotion
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you
You no dey work and pray
You want to succeed o
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you
I know say dem go talk say
I don come again
Shey you don buy the Benz now, wetin you gain o?
O Lord I know say dem go say I too dey complain
Or that I wan come update my status again o
Don’t get it twisted, life is beautiful
But the house and the cars is also meaningful
I’m grateful for good times, guy I no be fool
Even you wey dey judge me sef you want it too
O Lord bless me, make I know my real face
Make I know if my headquater correct or if all these na pretense
OBO
Lord I want to know
And as you see am when dem updating the convoy
Say suffer no dey tire you
E no tire you
You no dey hustle
You dey settle for less o
Suffer no dey tire you
E no dey tire you
Your mate dey graduate
And gain double promotion
Suffer no dey tire you
E no dey tire you
You no dey work and pray
You want to succeed o
Suffer no dey tire you
E no dey tire you
Eh
Little boy, you gat work to do
My papa say you gat work to do
As them dey see all the chains and diamonds
Them talk say I don do juju
I no rely on Papa doe
No!
I enter street as Davido
Oh!
Some people say I no go blow
Eh!
say people wan dey with OBO
I say thunder fire poverty
Fire burn my enemies
Water no get enemy
If you wish me well, I go wish you well
I say thunder fire nobody
Me and Otedola go gum body
Water no get enemy
If you wish me well, I go wish you well
Pre-Chorus — Victor AD
It’s either I win or I win
I no get excuse for failure
O Lord I want to cash out
I no want to blame my neigbour
It’s either I win or I win
I no get excuse for failure
My brother chop life
Cause when you die, them forget your name o
And as you see am
Make dem update with the convoy
Say suffer no dey tire you
E no dey tire you
You no dey hustle
You dey settle for less o
Shey suffer no dey tire you
E no dey tire you
Your mate dey graduate
And gain double promotion
Suffer no dey tire you
E no dey tire you
(Oh my God Fiokee)
You no dey work and pray
You want to succeed
Succeed o o o
Tee-Y Mix
E no dey tire you
OBO baddest
Chii
Omo in dit leven
geld hebben
Je gaat lijden
Oh Oh oh oh
Nee nee nee
Etins Records
Het is Victor AD na na na ja
Het is Davido
OBO
Het is of ik win of ik win
Ik heb geen excuus voor mislukking
O Heer, ik wil uitbetalen
Ik wil mijn buurman niet de schuld geven
Het is of ik win of ik win
Ik heb geen excuus voor mislukking
Mijn broer Chop-leven
Want als je sterft, vergeten ze je naam o
En zoals je ziet ben ik
Laat dem updaten met het konvooi
Shey lijdt niet, ze vermoeit je
E nee dey vermoeit je
Jij niet dey hustle
Je neemt genoegen met minder
Shey lijdt niet, ze vermoeit je
E nee dey vermoeit je
Je maat is afgestudeerd
En krijg dubbele promotie
Shey lijdt niet, ze vermoeit je
E nee dey vermoeit je
Je hoeft niet te werken en te bidden
Je wilt slagen
Shey lijdt niet, ze vermoeit je
E nee dey vermoeit je
Ik weet zeg dem ga praten zeg
Ik kom niet nog een keer
Shey, je koopt de Benz nu niet, of je wint?
O Heer, ik weet het, zeg dem, ga, zeg dat ik ook dey klagen
Of dat ik mijn status weer wil updaten o
Laat het niet verdraaien, het leven is mooi
Maar het huis en de auto's hebben ook betekenis
Ik ben dankbaar voor goede tijden, man, ik ben niet gek
Zelfs jij wey dey oordeel me sef je wilt het ook
O Heer, zegen mij, laat mij mijn echte gezicht kennen
Laat me weten of mijn hoofdkantoor correct is of dat al deze voorwendselen
OBO
Heer, ik wil het weten
En zoals je ziet ben ik bij het updaten van het konvooi
Zeg niet lijden, ze vermoeien je
Ik maak je niet moe
Jij niet dey hustle
Je neemt genoegen met minder
Lijd je niet verveeld
E nee dey vermoeit je
Je maat is afgestudeerd
En krijg dubbele promotie
Lijd je niet verveeld
E nee dey vermoeit je
Je hoeft niet te werken en te bidden
Je wilt slagen
Lijd je niet verveeld
E nee dey vermoeit je
Eh
Kleine jongen, je hebt werk te doen
Mijn vader zegt dat je werk te doen hebt
Zoals ze alle kettingen en diamanten zien
Ze praten zeggen dat ik niet doe juju
Ik vertrouw niet op Papa Doe
Nee!
Ik voer straat in als Davido
Oh!
Sommige mensen zeggen dat ik niet ga blowen
eh!
zeg mensen wan dey met OBO
Ik zeg donder vuur armoede
Vuur verbrand mijn vijanden
Water geen vijand krijgen
Als je me beterschap wenst, wens ik je het beste
Ik zeg donder vuur niemand
Ik en Otedola gaan voor kauwgom
Water geen vijand krijgen
Als je me beterschap wenst, wens ik je het beste
Pre-koor — Victor AD
Het is of ik win of ik win
Ik heb geen excuus voor mislukking
O Heer, ik wil uitbetalen
Ik wil mijn buurman niet de schuld geven
Het is of ik win of ik win
Ik heb geen excuus voor mislukking
Mijn broer Chop-leven
Want als je sterft, vergeten ze je naam o
En zoals je ziet ben ik
Laat dem updaten met het konvooi
Zeg niet lijden, ze vermoeien je
E nee dey vermoeit je
Jij niet dey hustle
Je neemt genoegen met minder
Shey lijdt niet, ze vermoeit je
E nee dey vermoeit je
Je maat is afgestudeerd
En krijg dubbele promotie
Lijd je niet verveeld
E nee dey vermoeit je
(Oh mijn god Fiokee)
Je hoeft niet te werken en te bidden
Je wilt slagen
slagen o o o
Tee-Y-mix
E nee dey vermoeit je
OBO slechtste
Chii
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt