Confirm - Patoranking, Davido
С переводом

Confirm - Patoranking, Davido

Альбом
Wilmer
Год
2019
Язык
`Engels`
Длительность
229010

Hieronder staat de songtekst van het nummer Confirm , artiest - Patoranking, Davido met vertaling

Tekst van het liedje " Confirm "

Originele tekst met vertaling

Confirm

Patoranking, Davido

Оригинальный текст

Shekpe

Baddest

World best

Rade give me this money

Cause this people dem dey do wetin funny

Baba give me this money

Cause this people dem dey do wetin funny

As I wake this morning

The first thing wey come my mind

Na how to make this money

As I wake this morning

I tell myself say omo na to make this money

Confirmation season, confirm

Oil and gas we confirm

Plenty money, confirm

Higher higher, confirm, eehh

Confirm

Market woman, Confirm

Danfo driver, Confirm

Everybody, Confirm o

I Love this, I love this life

I Love eeh, I Love this

I Love this, I love this life

I Love eeh, I Love this

Rade give me this money

Cause this people dem dey do wetin funny

Baba give me this money

Cause this people dem dey do wetin funny

Aye Aye Aye Aye

Baba God answer my prayer eeh

Aye Aye Aye

Oluwa come answer my prayer eeh

Shekpe

My wire no dey ever get dull season

My accountant always calling me

But my eye e dey your body yea

Oh eh

Omalicha give me something

As Jamaica no gree for me

But Anita don plan konji for me

But no oh

Shey you no dey look the man, look the man

The designer fit the man, look the brand

No be China, 150 grand, on my hand

This is shower, I said Don Perion

Me, I no dey ever dey worry

Na my God dey provide this money

Omo na why I dey dash this money

Honey

Ganish master confirm

Freeway self dey confirm

Adeleke money confirm

Naija people confirm

Galaxy is confirm

Osun money confirm

Confirm

I Love this, I love this life

I Love eeh, I Love this

I Love this, I love this life

I Love eeh, I Love this

Shekpe

Rade give me this money

Cause this people dem dey do wetin funny

Baba give me this money

Cause this people dem dey do wetin funny

Aye Aye Aye Aye

Baba answer my prayer eeh

Aye Aye Aye

Oluwa come answer my prayer eeh

Confirmation season, confirm

Oil and gas we confirm

Plenty money, confirm

Higher higher, confirm, eehh

Перевод песни

Shekpe

slechtste

Wereld beste

Rade, geef me dit geld

Oorzaak deze mensen dem dey doen wetin grappig

Baba, geef me dit geld

Oorzaak deze mensen dem dey doen wetin grappig

Terwijl ik vanmorgen wakker werd

Het eerste waar ik aan denk

Na hoe u dit geld kunt verdienen?

Terwijl ik vanmorgen wakker werd

Ik zeg tegen mezelf zeg omo na om dit geld te verdienen

Bevestiging seizoen, bevestig

Olie en gas bevestigen we

Veel geld, bevestig

Hoger hoger, bevestig, eehh

Bevestigen

Marktvrouw, bevestig

Danfo-stuurprogramma, bevestigen

Iedereen, bevestig uit

Ik hou van dit, ik hou van dit leven

Ik hou van eeh, ik hou van dit

Ik hou van dit, ik hou van dit leven

Ik hou van eeh, ik hou van dit

Rade, geef me dit geld

Oorzaak deze mensen dem dey doen wetin grappig

Baba, geef me dit geld

Oorzaak deze mensen dem dey doen wetin grappig

Aye Aye Aye Aye

Baba God verhoor mijn gebed eeh

Aye Aye Aye

Oluwa kom antwoord op mijn gebed eeh

Shekpe

Mijn draad wordt nooit saai seizoen

Mijn accountant belt me ​​altijd

Maar mijn oog e dey je lichaam ja

Oh eh

Omalicha geef me iets

Als Jamaica geen greintje voor mij

Maar Anita don plan konji voor mij

Maar nee

Shey jij niet dey kijk de man, kijk de man

De ontwerper past bij de man, kijk bij het merk

Nee, wees China, 150 mille, van mijn hand!

Dit is een douche, zei ik Don Perion

Ik, ik maak me geen zorgen

Na mijn god, geef dit geld

Omo na waarom ik dit geld vergooi

Honing

Ganish meester bevestigen

Freeway self dey bevestigen

Adeleke geld bevestigen

Naija mensen bevestigen

Galaxy is bevestigd

Osun geld bevestigen

Bevestigen

Ik hou van dit, ik hou van dit leven

Ik hou van eeh, ik hou van dit

Ik hou van dit, ik hou van dit leven

Ik hou van eeh, ik hou van dit

Shekpe

Rade, geef me dit geld

Oorzaak deze mensen dem dey doen wetin grappig

Baba, geef me dit geld

Oorzaak deze mensen dem dey doen wetin grappig

Aye Aye Aye Aye

Baba beantwoord mijn gebed eeh

Aye Aye Aye

Oluwa kom antwoord op mijn gebed eeh

Bevestiging seizoen, bevestig

Olie en gas bevestigen we

Veel geld, bevestig

Hoger hoger, bevestig, eehh

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt