Hieronder staat de songtekst van het nummer Wonders , artiest - Shatta Wale, Olamide met vertaling
Originele tekst met vertaling
Shatta Wale, Olamide
Wonders, Wonders, Wonders
I say ego dey happen oo ey
Champion
Bado!
Shatta Wale!
Wonders, wonders
I say dem never see wonders
Wonders, wonders
Champion, wonders
Me first, me first
Who you dey compete?
Who cares?
I be dis, I be dat
Forget all of dem, dem be school girls
Naa Fofo, cream breast
If Shatta no dey, no press
Yes ebe your same padi, ebe your same natty
Dis no be new dress
Wonders, wonders
I say dem never see wonders
Wonders, wonders
Champion, wonders
Ay, wonders, wonders
I see no five, and you’re oldest
Champion world best, God’s plan awale follow first
Bidri, homie one dance
Omo ase wo, where the fuckers?
Wey dey sofi sela boti broadcast
Money kpe ne droboti podcast
Ama wo pi ni me me lose guard
Ama Ghana she dey shey booty pap
Shatta Wale, tuwale
Awolologom badda wale
At sixteen wetin wan stress
Mozi hustle bi de gon biti nineteen
Wode next year, wit ma tag team
Mokohob zab ni, mo dem Gbati
Wonders, wonders
I say dem never see wonders
Wonders, wonders
Champion, wonders
Wonders, wonders
I say dem never see wonders
Wonders, wonders
Champion, wonders
Militant, militant
Everybody know, Shatta Wale militant
Mi nuh wan kill ah man
Ah mi seh mi nuh wan kill ah man
Fi' show miracle, Hallelujah dis ah mi tabernacle
Show me money mek I show you vault
Show me love mek I show you God
Wonders, wonders
I say dem never see wonders
Wonders, wonders
Champion, wonders
Wonders, wonders
I say dem never see wonders
Wonders, wonders
Champion, wonders
Oya I wan dance, oya I wan dance
Big bobi and a big nyaash (nyaash, nyaash)
Oya big bobi and a big nyaash (aash, aash)
I be ashawo but I get class (class, class)
And I no dey worry cuz I get cash (cash, cash)
If you feel the rhythm oya follow match (match, match)
Wo dey play me like football match (match, match)
'cuz all my guys dem be bad guys (guys, guys)
When we go to Ghana we dey learn dance (dance, dance)
When we dey SA we dey press nyaash (nyaash, nyaash)
No dey joke with my numbers I know maths (maths, maths)
They dey want to speed but no gas (gas, gas)
Abeg chop this beat with cutlass (lass, lass)
Light skin wey dey inside show glass (glass, glass)
You no dey look face 'cuz of sunglasses (glasses, glasses)
But I know what goes when I come pass (pass, pass)
Girls in Accra too dey do dat thing (dat ting, dat ting)
Guys in Naija still like dat thing (dat ting, dat ting)
Boys in Tamale too dey do their thing (their ting, their ting)
Wonderen, wonderen, wonderen
Ik zeg ego dey happen oo ey
Kampioen
Bado!
Shatta Wale!
Wonderen, wonderen
Ik zeg dat ze nooit wonderen zien
Wonderen, wonderen
Kampioen, wonderen
Ik eerst, ik eerst
Met wie concurreren jullie?
Wie kan het schelen?
Ik ben dis, ik ben dat
Vergeet ze allemaal, het zijn schoolmeisjes
Naa Fofo, roomborst
Als Shatta nee dey, nee druk op
Ja, je bent dezelfde padi, je bent dezelfde natty
Geen nieuwe jurk zijn
Wonderen, wonderen
Ik zeg dat ze nooit wonderen zien
Wonderen, wonderen
Kampioen, wonderen
Ja, wonderen, wonderen
Ik zie er geen vijf en jij bent de oudste
Kampioen ter wereld beste, Gods plan awale volgen eerst
Bidri, homie een dans
Omo ase wo, waar de klootzakken?
Wey dey sofi sela boti uitzending
Geld kpe ne droboti podcast
Ama wo pi ni me me los guard
Ama Ghana ze dey shey buit pap
Shatta Wale, tuwale
Awolologom badda wale
Op zestien wetin wan stress
Mozi drukte bi de gon biti negentien
Wode volgend jaar, met ma tag team
Mokohob zab ni, mo dem Gbati
Wonderen, wonderen
Ik zeg dat ze nooit wonderen zien
Wonderen, wonderen
Kampioen, wonderen
Wonderen, wonderen
Ik zeg dat ze nooit wonderen zien
Wonderen, wonderen
Kampioen, wonderen
militant, militant
Iedereen weet het, Shatta Wale militant
Mi nuh wan kill ah man
Ah mi seh mi nuh wan kill ah man
Fi' show wonder, Hallelujah dis ah mi tabernakel
Laat me geld zien, ik laat je kluis zien
Laat me liefde zien, ik laat je God zien
Wonderen, wonderen
Ik zeg dat ze nooit wonderen zien
Wonderen, wonderen
Kampioen, wonderen
Wonderen, wonderen
Ik zeg dat ze nooit wonderen zien
Wonderen, wonderen
Kampioen, wonderen
Oya ik wan dans, oya ik wan dans
Grote bobi en een grote nyaash (nyaash, nyaash)
Oya grote bobi en een grote nyaash (aash, aash)
Ik ben ashawo maar ik krijg les (klas, klas)
En ik maak me geen zorgen, want ik krijg contant geld (contant, contant)
Als je het ritme voelt, volg dan wedstrijd (match, match)
Wo ze spelen me als een voetbalwedstrijd (wedstrijd, wedstrijd)
want al mijn jongens worden slechteriken (jongens, jongens)
Als we naar Ghana gaan, leren we dans (dans, dans)
Wanneer we SA weigeren, drukken we op nyaash (nyaash, nyaash)
Geen grapje met mijn cijfers Ik ken wiskunde (wiskunde, wiskunde)
Ze willen snelheid maken, maar geen gas (gas, gas)
Abeg hak deze beat met machete (lass, lass)
Lichte huid wey dey binnenkant showglas (glas, glas)
Je ziet er niet uit vanwege een zonnebril (bril, bril)
Maar ik weet wat er gebeurt als ik voorbij kom (pas, pas)
Meisjes in Accra doen dat ook niet (daten, daten)
Jongens in Naija houden nog steeds van dat ding (daten, daten)
Ook jongens in Tamale doen hun ding (hun ting, hun ting)
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt