Hieronder staat de songtekst van het nummer Abule , artiest - Patoranking met vertaling
Originele tekst met vertaling
Patoranking
Hold am tight
Hold am jeje
This is another story o
For my mind
Make I tell you wetin happen for Abule
Bout this big party inside my Abule
I went there with my best friend Kunle
Kunle dey there with him girlfriend Shile
Ghetto girls them dey like Takasufe
So many pretty girls dey inside my mule
I just dey wonder say which kind party eh
Everything yapa everything dey
Aaah oshe
I get many girls wey them dey come from Mowe
AJ boys them dey like to throw way
Omo se gobe
We just having fun
We wan carry on
Crazy girls like Meg Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
Omoge whine am you can do better
Sweet gbedu from Ebute Metta
All the way to Niger Delta
Na we get am
Plenty olololo
Gyal’em nuff o ogologo
I just wan sharply take one photo
Before the Baba them tell us to go
Aaah oshe
I get many girls wey them dey come from Mowe
AJ boys them dey like to throw way
Omo se gobe
We just having fun
We wan carry on
Crazy girls like Megan Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
That’s why I
Hold am tight
Hold am jeje
Hold am tight
Hold am jeje
Houd me vast
Wacht, jeje
Dit is een ander verhaal
Voor mijn geest
Laat ik je vertellen dat het gebeurt voor Abule
Over dit grote feest in mijn Abule
Ik ging daar met mijn beste vriend Kunle
Kunle dey daar met hem vriendin Shile
Getto meisjes ze dey zoals Takasufe
Er zijn zoveel mooie meisjes in mijn muilezel
Ik vraag me alleen af wat voor soort feest eh
Alles yapa alles dey
Aaah oshe
Ik krijg veel meisjes, ze komen uit Mowe
AJ jongens, ze houden ervan om weg te gooien
Omo se gobe
We hebben alleen maar lol
We willen doorgaan
Gekke meiden zoals Meg Thee Stallion
Maar mijn vriendin dey here dey wind me op
Dat is waarom Ik
Houd me vast
Wacht, jeje
Houd me vast
Wacht, jeje
Dat is waarom Ik
Houd me vast
Wacht, jeje
Houd me vast
Wacht, jeje
Omoge zeur dat je het beter kunt
Zoete gbedu van Ebute Metta
Helemaal naar de Nigerdelta
Nee, we krijgen am
Veel olololo
Gyal'em nuff o ogologo
Ik wil slechts één foto scherp maken
Voordat de Baba zeggen ze ons dat we moeten gaan
Aaah oshe
Ik krijg veel meisjes, ze komen uit Mowe
AJ jongens, ze houden ervan om weg te gooien
Omo se gobe
We hebben alleen maar lol
We willen doorgaan
Gekke meiden zoals Megan Stallion
Maar mijn vriendin dey here dey wind me op
Dat is waarom Ik
Houd me vast
Wacht, jeje
Houd me vast
Wacht, jeje
Dat is waarom Ik
Houd me vast
Wacht, jeje
Houd me vast
Wacht, jeje
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt