Hieronder staat de songtekst van het nummer Originality , artiest - Faze met vertaling
Originele tekst met vertaling
Faze
khaki no be leather
Originality
na we own the society
I get ability
Na we be VIP
promoting peace and tranquility
No be, no be lie.
No be, no be lie
Am making all the jeda
people eye dey red eye
since khaki turn to agbada
people know me wella
if you no no me brother
i no like wahala
i’m a cool headed
i no like kasala
if you wan know me better
go wake baba fella
i don dey since the time of Nelson Mandela
Ask Sanjo, Stella, Fashola and Bola
You go see say na true i dey yan you wella
Oringinality
na we own the society
see I get ability
Na we be VIP
promoting peace and tranquility
No be, no be lie.
No be, no be lie
I dey since Saro wiwa
Murital, Gowon, Dele Giwa, Soyinka
MkO Abiola, Sagari, Awolowo, Oduduwa
Mo ti wa tipe
just to tell you how far
Tafa Balewa, Herbert Macauly
Ahmodu Bello, Jaja Of Opobo
Tai Solarin, Princess Moremi
una go hala my name one day o
Originality
na we own the society
see I get ability
Una go hala my name one day
No be, no be lie
Raski Mono, Onyekwa Onwenu
IK Dairo, Bomgwo Zigwe
Sir victor Nwaifor, Orlando Owoh
Junior and Pretty, Blackky
Christy Essien Igbokwe
Chris Okotie, Mike Okri, Sunny Ade
Alex O, Majek Fashek, Evi Edna Ogoli
Charly Boy, Ebenezer Obey, Osadebe, Oliver de que
Bright Chibeze, Baba Fela
Sammy Okposo, Eddy Okonta, Lucky Dube, Felix Liberty
Fred abasi, Respect to Bob Marley
One day Una go hala my name o
Faze!
Faze!
kaki no be leer
Originaliteit
we zijn niet de eigenaar van de samenleving
Ik krijg bekwaamheid
Nee, we zijn VIP
vrede en rust bevorderen
Nee, nee, nee, leugen.
Nee, nee, nee, leugen
Ben alle jeda aan het maken
mensen oog dey rode ogen
sinds kaki verandert in agbada
mensen kennen me goed
als je nee nee mij broer
ik hou niet van wahala
ik ben koelbloedig
ik hou niet van kasala
als je me beter wilt leren kennen
ga wakker worden, kerel
Ik doe het niet sinds de tijd van Nelson Mandela
Vraag het aan Sanjo, Stella, Fashola en Bola
Je gaat zien, zeg na waar, ik ben je wel
Oorspronkelijkheid
we zijn niet de eigenaar van de samenleving
zie ik krijg vaardigheid
Nee, we zijn VIP
vrede en rust bevorderen
Nee, nee, nee, leugen.
Nee, nee, nee, leugen
Ik dey sinds Saro wiwa
Murital, Gowon, Dele Giwa, Soyinka
MkO Abiola, Sagari, Awolowo, Oduduwa
Mo ti wa tipe
alleen om u te vertellen hoe ver
Tafa Balewa, Herbert Macauly
Ahmodu Bello, Jaja van Opobo
Tai Solarin, prinses Moremi
una go hala mijn naam op een dag o
Originaliteit
we zijn niet de eigenaar van de samenleving
zie ik krijg vaardigheid
Una go hala mijn naam op een dag
Nee, nee, nee, leugen
Raski Mono, Onyekwa Onwenu
IK Dairo, Bomgwo Zigwe
Sir victor Nwaifor, Orlando Owoh
Junior en Pretty, Blackky
Christy Essien Igbokwe
Chris Okotie, Mike Okri, Sunny Ade
Alex O, Majek Fashek, Evi Edna Ogoli
Charly Boy, Ebenezer Obey, Osadebe, Oliver de que
Heldere Chibeze, Baba Fela
Sammy Okposo, Eddy Okonta, Lucky Dube, Felix Liberty
Fred Abasi, Respect voor Bob Marley
Op een dag Una go hala mijn naam o
Faze!
Faze!
Liedjes in verschillende talen
Hoogwaardige vertalingen in alle talen
Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt