Talk - Falz
С переводом

Talk - Falz

Год
2019
Язык
`Engels`
Длительность
151770

Hieronder staat de songtekst van het nummer Talk , artiest - Falz met vertaling

Tekst van het liedje " Talk "

Originele tekst met vertaling

Talk

Falz

Оригинальный текст

Anything I talk make you talk am again

Eh eh, talk am again

Anything I talk make you talk am again

Eh eh, talk am again

Brother Muric shout finish, we no see am for court

Eh eh, we no see am for court

Election don dey come, they go need your support

Eh eh, they go need your support

Since EFCC burst in, we no see you for club

Eh eh, we no see you for club

And you get legit work o, na wetin you talk

Eh eh, na wetin you talk

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Four year tenure, three year holiday

Eh Eh, three year holiday

Our senator, don dey fight, Kung-fu again

Eh eh, fight Kung-fu again

Shey dem never tire, They wan continue the race?

Eh eh, they wan continue the race

We buy your story, but you no give us change

Eh eh, you no give us change

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Anything I talk make you talk am again

Eh eh, talk am again

Anything I talk make you talk am again

Eh eh, talk am again

Month don end, oga pay salary

Eh eh, oga pay salary

In 2019, Nineteen (19) eight (8) alawee

Eh eh, Nineteen (19) eight (8) alawee

Instead of may you work, you dey find Alhaji

Eh eh, she dey find Alhaji

You come turn your body to cash and carry

Eh eh, she don de cash and carry

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Three private jet, you say you buy am for church

Eh eh, say you buy am for church

But your congregation no dey follow fly am of course

Eh eh, dem no dey follow fly am of course

Why your people still dey carry carry eye for someone

Eh eh, dem dey carry eye for someone

Shey I no be person

Cause no be your tribe I come from?

Eh eh, Cause no be your tribe I come from

Small man thief for market

You set fire for em body

Big man thief money we dey hail am like dummy

We dey suffer, we dey smile

We dey fear to talk

My people no get chop, my people no get work

These days we no know if authority dey for office

Cause the yawa wey we see, no be security we you promise

And the cup e don full, we don tire for all the rubbish

All the punishment

Na me talk am o

Перевод песни

Alles wat ik praat, laat je weer praten

Eh eh, praat ik weer

Alles wat ik praat, laat je weer praten

Eh eh, praat ik weer

Broeder Muric schreeuw klaar, we zien niet voor de rechtbank

Eh eh, we zien niet voor de rechtbank

Verkiezingen komen niet, ze gaan hebben uw steun nodig

Eh eh, ze hebben je steun nodig

Sinds EFCC binnenstormde, zien we je niet meer voor de club

Eh eh, we zien je niet voor de club

En je krijgt legitiem werk o, na wein you talk

Eh eh, na wetin you talk

Nee, je praat ben o

Nee, laat me praten ben o

Nee, je praat ben o

Nee, laat me praten ben o

Nee, je praat ben o

Nee, laat me praten ben o

Nee, je praat ben o

Nee, laat me praten ben o

Vier jaar dienstverband, drie jaar vakantie

Euh, drie jaar vakantie

Onze senator, don dey fight, Kung-fu again

Eh eh, vecht weer Kung-fu

Shey dem nooit moe, Willen ze de race voortzetten?

Eh eh, ze willen de race voortzetten

We kopen je verhaal, maar je geeft ons geen wisselgeld

Eh eh, je geeft ons geen wisselgeld

Nee, je praat ben o

Nee, laat me praten ben o

Nee, je praat ben o

Nee, laat me praten ben o

Nee, je praat ben o

Nee, laat me praten ben o

Nee, je praat ben o

Nee, laat me praten ben o

Alles wat ik praat, laat je weer praten

Eh eh, praat ik weer

Alles wat ik praat, laat je weer praten

Eh eh, praat ik weer

Maand loopt af, oga salaris betalen

Eh eh, oga salaris betalen

In 2019, Negentien (19) acht (8) alawee

Eh eh, Negentien (19) acht (8) alawee

In plaats van te werken, vind je Alhaji

Eh eh, ze vinden Alhaji

Je komt je lichaam draaien om te betalen en te dragen

Eh eh, ze don de cash and carry

Nee, je praat ben o

Nee, laat me praten ben o

Nee, je praat ben o

Nee, laat me praten ben o

Nee, je praat ben o

Nee, laat me praten ben o

Nee, je praat ben o

Nee, laat me praten ben o

Drie privéjets, je zegt dat je 'm voor de kerk koopt

Eh eh, zeg je koopt am voor de kerk

Maar je gemeente nee dey follow fly am natuurlijk

Eh eh, dem no dey follow fly am natuurlijk

Waarom je mensen nog steeds oog hebben voor iemand?

Eh eh, dem dey hebben oog voor iemand

Shey ik ben geen persoon

Want ben je stam niet waar ik vandaan kom?

Eh eh, Want nee, wees je stam waar ik vandaan kom

Kleine man dief voor markt

Je hebt het lichaam in brand gestoken

Grote man dief geld we dey hail am like dummy

We lijden niet, we glimlachen niet

We zijn bang om te praten

Mijn mensen krijgen geen hak, mijn mensen krijgen geen werk

Tegenwoordig weten we niet of autoriteit dey voor kantoor is

Oorzaak van de yawa wey we zien, nee wees beveiliging die we u beloven

En de beker e don vol, we don moe voor al het afval

Alle straf

Noem me praten ben o

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt