One Trouser - Falz
С переводом

One Trouser - Falz

Год
2020
Язык
`Engels`
Длительность
226820

Hieronder staat de songtekst van het nummer One Trouser , artiest - Falz met vertaling

Tekst van het liedje " One Trouser "

Originele tekst met vertaling

One Trouser

Falz

Оригинальный текст

Jimi wa motor, biggy biggy motor

Jimi olowo, he just win the lotto

So, he put a brand new range on the titi

But on that same day

Something happen for Lagos

For Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don burst

Wey nobody go fit stop

Something happen for Lagos

For Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don burst

Wey nobody go fit stop

One man reverse he commot him shirt

The fit e tough who go come to settle

Dem just dey para dem dey curse their self

Your mouth dey smell and sense you no get

Nobody near leave us to flex

Shey you want to test you go learn your lesson

Hold my shirt you want dey flex?

Who born you sef?

Tell me who is mad now

Today, today we go do the smackdown

Shebi we go kuku enter one trouser

Shey you say you no go stand down

Omo you go tell me who dey mad now

Today, today we go do the smackdown

Shebi we go kuku enter one trouser

Shey you say you no go stand down

Hold me, oh, hold me, oh

Hold me, oh, hold me, oh

I fit to Shey were gan for here (You never see anything)

E for better make dem hold us, oh

E for better make dem hold us

Somebody stop us

Maybe call police and try to report us

Some people stop, but dem just want focus

I no know say person fit kolo like this, oh (Baba yi ni were gan)

Na this person wey drive this Jeep, oh (Hey o ga o!)

Na when this Danfo dey commot my street, oh (Kurombe)

Wey he just take speed enter that Jeep, oh

Yepa!

He don buy market

Instead to relax make he try quiet

He want still dey show that he have madness

He don’t know madness e pass madness (O ma shey o)

Something happen for Lagos

For Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don burst

Wey nobody go fit stop

Something happen for Lagos

For Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don burst

Wey nobody go fit stop

One man reverse he commot him shirt

The fit e tough who go come to settle

Dem just dey para dem dey curse their self

Your mouth dey smell and sense you no get

Nobody near leave us to flex

Shey you want to test you go learn your lesson

Hold my shirt you want dey flex?

Who born you sef?

Tell me who is mad now

Today, today we go do the smackdown

Shebi we go kuku enter one trouser

Shey you say you no go stand down

Omo you go tell me who dey mad now

Today, today we go do the smackdown

Shebi we go kuku enter one trouser

Shey you say you no go stand down

Hold me, oh, hold me, oh

Hold me, oh, hold me, oh

I fit to Shey were gan for here

Hold me, oh, hold me, oh

Hold me, oh, hold me, oh

I fit to Shey were gan for here

Перевод песни

Jimi wa motor, biggy biggy-motor

Jimi olowo, hij heeft net de lotto gewonnen

Dus zette hij een gloednieuw assortiment op de titi

Maar op diezelfde dag

Er gebeurt iets voor Lagos

Voor Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don burst

Wey, niemand gaat passen, stop

Er gebeurt iets voor Lagos

Voor Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don burst

Wey, niemand gaat passen, stop

Een man achteruit hij commot hem shirt

De fitte en stoere die gaan komen om te settelen

Dem gewoon dey para dem dey vervloeken hun zelf

Je mond dey ruiken en voelen dat je niet krijgt

Niemand in de buurt verlaat ons om te flexen

Shey je wilt testen, ga je les leren

Houd mijn overhemd vast, wil je dey flex?

Wie heeft jou sef geboren?

Vertel me wie er nu boos is

Vandaag, vandaag gaan we de smackdown doen

Shebi we gaan kuku een broek in

Shey, je zegt dat je niet gaat staan

Omo, ga je me vertellen wie er nu gek is?

Vandaag, vandaag gaan we de smackdown doen

Shebi we gaan kuku een broek in

Shey, je zegt dat je niet gaat staan

Houd me vast, oh, houd me vast, oh

Houd me vast, oh, houd me vast, oh

Ik pas bij Shey waren hier voor (je ziet nooit iets)

E voor een betere zorg dat ze ons vasthouden, oh

E voor een betere zorg dat ze ons vasthouden

Iemand houdt ons tegen

Misschien de politie bellen en proberen ons aan te geven

Sommige mensen stoppen, maar ze willen gewoon focus

Ik weet niet of iemand zo past bij Kolo, oh (Baba yi ni waren gan)

Na deze persoon rijden we in deze Jeep, oh (Hey o ga o!)

Na wanneer deze Danfo mijn straat beroert, oh (Kurombe)

Wey, hij neemt gewoon snelheid, ga die Jeep in, oh

Ja!

Hij koopt geen markt

Laat hem in plaats van te ontspannen, rustig proberen

Hij wil nog steeds laten zien dat hij gek is

Hij kent geen waanzin e pass waanzin (O ma shey o)

Er gebeurt iets voor Lagos

Voor Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don burst

Wey, niemand gaat passen, stop

Er gebeurt iets voor Lagos

Voor Surulere Bode Thomas

Biggi gbege e don burst

Wey, niemand gaat passen, stop

Een man achteruit hij commot hem shirt

De fitte en stoere die gaan komen om te settelen

Dem gewoon dey para dem dey vervloeken hun zelf

Je mond dey ruiken en voelen dat je niet krijgt

Niemand in de buurt verlaat ons om te flexen

Shey je wilt testen, ga je les leren

Houd mijn overhemd vast, wil je dey flex?

Wie heeft jou sef geboren?

Vertel me wie er nu boos is

Vandaag, vandaag gaan we de smackdown doen

Shebi we gaan kuku een broek in

Shey, je zegt dat je niet gaat staan

Omo, ga je me vertellen wie er nu gek is?

Vandaag, vandaag gaan we de smackdown doen

Shebi we gaan kuku een broek in

Shey, je zegt dat je niet gaat staan

Houd me vast, oh, houd me vast, oh

Houd me vast, oh, houd me vast, oh

Ik pas bij Shey waren hier voor

Houd me vast, oh, houd me vast, oh

Houd me vast, oh, houd me vast, oh

Ik pas bij Shey waren hier voor

Meer dan 2 miljoen songteksten

Liedjes in verschillende talen

Vertalingen

Hoogwaardige vertalingen in alle talen

Snel zoeken

Vind binnen enkele seconden de teksten die je nodig hebt